Woss U bad no cap. Mad pick up lines, Agba toaster. I dey wait for the day wey u go feature in Kraks tv's Shot ur shots content. E go make sense make you create a character for ur pick up lines, The characters go just get mad lines but e nogo dey ever get babe. Like that Mr. Macaroni & Motunde own. Ideas just full my head.
It's disgusting when content creators make contents and try frustrating most mental health by using their local dialects, please let's be more global wise. Thanks
😂😂😂😂😂
th th thank you all for the birthday wishes. Go Go God no go shame una. Ki Ki Kindly stream, like, comment and subscribe🩵
@@MosesOloniyo Moses you still beg reach here dey disgrace us your family for here
Thanks officer woosss
@durumunachi😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@@akintufedeolamide6786 is that the cure to your spiritual husband weh dy worry ur head
My love ❤
Woos lowkey has crazy pick up lines😂
Oloun se 😂❤
Omo the first part with Baba Bosko and Bimbo is madd 🔥😂
This man is always giving top notch performance 💯💯
Book dey deceive, walahi.... "No be this kin' Lagos we dey see for book o"
Much love from Istanbul Turkey
WOSS lovers comment here ❤
Office woos oga me oo😮😮😮😮😮
Daddy Olaiya igwe is a legend😂😂😂❤
He is ..
Why Nepa Dey use that light play na
😂😂😂😂😂
Baba is a *complete WINDOW and not a widow* 😂😂😂
Widower as a man..
Woos, the girl get yænsh ooo
I think say na only me see the yansh oooo ,wo wo wo wo woos where you se se se se her ?🤣🤣🤣
I want to see more of bosko 😂
Woos today is your woosest days 😂😂😂😂
That’s some mad ass bars 😂
The geh no wan buy 🍞 she fresh pass 😂😂😂
Undoubtedly one of the best in Nigeria comedy!! Olaiya igwe is incredibly funny!!😁😁😁😁👍
Big fool 😅😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 indeed after money she don't have anytime,but she can collect money 😅😅😅😅😅odee
I love you sir always been your fans
Make it a series. Uncle Bosko dey correct.
Igwe 😂😂😂😂😂😂🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉❤❤❤❤
Woooooos ijaya, you too much 😲🗣😬🙃
Eleribu ni uncle bosko😅
😂😂😂 i don dey watch woos buh nah this one i enjoy pass 😂😂😂😂 woos keep it up
The next time I see fine girl, I go watch Woos comedy for pickup lines
Olowoporoko I hail Yu for this skit make woos dea put you for him skit now ooo
Complete widow 😂😂😂
Afterall money no lost incke give girl money she give niece back 😅😅😅
Uncle Bosco so funny 😅
Uncle bosko oni garri😅😅😅
Baba bosco sabi aswr😅😅😂
I no fit laugh oo 😂🤣🤣😃🤣😃😃😃😃😃😃
Olaiya na cruise 😅
Who please my baby 😂 eh eh!!!😂
Haha woos run ooo😂😂😂😂😂
Officer woos 🔥🔥🔥🔥
Bimbo vs incomplete Widow!!😁😜. Let's see the winner!!
Woos shey na before your birthday or after your birthday na him u do this video cause with how you take do am 😂😂😂😂😂
Woss ijaya
Uncle Bosko please Forgive them.
bruhhhhh watching this high af I laughed my ass outtttttt
Omo, make I learn from Woos, see bars
Waalaa no day finish
Give me one out of it 🥺😅😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Woos Wobi🎉🎉🎉🎉
Na na this one sweet me pass 😂😂😂😂keep it up woos
😂😂😂Sir olaiya dey sing India music
Wosi ijaya 😂😂😂
Officer Woos my Gee
So entertaining and funny 😂😂😂
please make it a series na, e too sweet
Woos this your uncle ehhh 😂
Lolz 😂 lovely ❤
Woos My Guy
Woos today’s your worse day 😂
😂😂😂😂😂😂 very funny
Good Vibes
Woos 😂😂
I really enjoyed this 😂😂..
First to watch for the first time jeez 🥰🥰🥰
Shey U be Keyboard? Because you are my type
Hello
Uncle Bosko 😂
Hmmm this baba na caseooo
13:53 😊❤❤
Hello!!
Woss U bad no cap.
Mad pick up lines, Agba toaster.
I dey wait for the day wey u go feature in Kraks tv's Shot ur shots content.
E go make sense make you create a character for ur pick up lines, The characters go just get mad lines but e nogo dey ever get babe.
Like that Mr. Macaroni & Motunde own.
Ideas just full my head.
❤❤❤
😂😂😂😂😂😂God what did I just watch 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😅❤
lol
Hi hi hi damsel
Na igbo as usual igwe supposed da sell for this skit
You couldn't get both on set, for the last shooting 😢
❤🎉
13:53 😊😊😊
❤❤😅😅USA ❤️ 🇺🇸
Am the first to watch and comment
We would hear some parts and find it hard to hear others
😂😂😂😂😂😂😂
❤😅
WALAHI I FIT USE DIS GEH YANSH DO PILLOW, YANSH IS LIFE
😂
😅🤣🤣🤣
Happy birthday in arias my gee even though you no dey reply on IG . 😹
First to comment
😅
#moskater
are indian movies popular there ?
Yes
The only movies I watch in the late 80's were India Movies at Kings Cinema, Lewis Street, Lagos.
Whats the lady's name?
No b the so called MC reality new girlfriend?
Work on ur audio sir on ur projects is not not working out 🙏
What kind of poverty ridden production is this??
The backdrop is horrible
Even Woos agrees with me!
👊🏾🇳🇬👊🏾🇳🇬
It's disgusting when content creators make contents and try frustrating most mental health by using their local dialects, please let's be more global wise. Thanks
Lol
See mumu
@@billymannicholas1011 son of a nobody
That’s d reason for the subtitle. Ur comment is pointless 😢
I really hope you are just joking. That must definitely be a joke
❤❤❤❤
😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤❤
😂
😂😂😂😂
😅😂😅😅
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂