Why una nor dey talk to una Oba wey dey invite particular cult group into the Palace to celebrate with him? Yeye pipo! Till una wake up, that benin city nor go better. Una Oba is the grandpatron of NBM, aka Aye. Let anybody challenge me if I am lying? The most undeveloped and backward city in Nigeria 🇳🇬 but they keep making noise all over....mtweeech!
I beg wey Efe osafowan, since i travel back i never hear from him. Him no dey ITV again?
Who know book look like is in edo state?
Why una nor dey talk to una Oba wey dey invite particular cult group into the Palace to celebrate with him? Yeye pipo! Till una wake up, that benin city nor go better. Una Oba is the grandpatron of NBM, aka Aye. Let anybody challenge me if I am lying? The most undeveloped and backward city in Nigeria 🇳🇬 but they keep making noise all over....mtweeech!
Did oba of benin send your father to go fight cult war?
@EvwienureEjowokeoghene-yl9qy You no well, Ẹrù-Ọba (Ọba Slave)
@EvwienureEjowokeoghene-yl9qy Uzuoor
I am Benin but you are quietly right, na only money them sabi chop
@BigDecent Nor mind those ignorants going against this comment
Ur sound is very bad