Woitsuks The way some ppl take dey reason ehn. Well, naso most Nigerians be. Collect something drink or chop. Na to kill you with bills unto say you wan show them love😔
Many girls are like this. You invite a girl for a drink, that order out the entire place. Sometimes, they even come with their friends. Only drink what you can pay o. Great job guys. But which kind trousers dey get 4 belts 😂
Great job done 🤣 I think the title should be "Money Bag" But please be changing the title of your content to be searchable and for UA-cam algorithm to be easier thank you
My guy Sarikin i dey follow you bumper to bumper 🤣 I salute all my guys @ Kwaro band 😍
You want to chill with the big boys 🤣😂🤣😂🤣😂🔥😂👏🏼👏🏼👏🏼
😅😅😅😅
Finish wey thin u don start 🤣🤣🤣
🤣🤣🤣 all man carry your cross. Belema means blessings in my Language.
My guy sarkin cheerful giver of 100 naira. Hahahahaha baddest guy
Woitsuks
The way some ppl take dey reason ehn. Well, naso most Nigerians be. Collect something drink or chop. Na to kill you with bills unto say you wan show them love😔
Sam and Sung una well done😂
No be me deh pay, but Pay attention to your rubbish wey you deh do 🤣🤣🤣🤣🤣
The guy get work immediately 😆 😆 🤣
Remy martin na empty carton oh
Good 1 👍😂🤣🤣 okay
Chai 🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Money Bag
Many girls are like this. You invite a girl for a drink, that order out the entire place. Sometimes, they even come with their friends. Only drink what you can pay o. Great job guys. But which kind trousers dey get 4 belts 😂
Na assurance trousers to avoid pulling out.
Boss man✊
Great job done 🤣
I think the title should be "Money Bag"
But please be changing the title of your content to be searchable and for UA-cam algorithm to be easier thank you
Because e no bring cup now e don fuck up ⬆️ ⬆️😂😂😂😂💔💔💔💔🤣🤣🚼🚼🚼🤣🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Honestly I run away from friends like that.
Those 3 belts na waoooo
Na wrestlemania fighter na 😀😀😀
Money bag😂😂😂😂
Money Bag 🤣😂😂😂
🤣🤣🤣🏃♂️🏃♂️🍹
Professionals 😂😂😂
😂😂😂🤣🤣🤣🤣😅😅😅
Nice 👌
My guy hear five hundred thou- drink clear from e eye instantly 🤣
😆😆😆😂😂😂
Lol 😂 I can’t stop laughing
People like that full 9ja it's call wicked mind people
Hahahaha
Pay him 20k a month and allow him to work for you for 2 years plus
Big eye with big stomach many belt on the stomach this one go worry u hahaha
Lol
The bill is on me
Money bag
Wailter