KENE HIMSELF - OGBONO [LYRIC VIDEO]

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 5 вер 2024
  • Don't forget to like and Subscribe
    Follow Me
    Twitter: kenehimself
    Instagram: kenehimself
    LYRICS
    Ogbono
    Don Dada
    None badda
    Still Dappa
    But I'm more gallant
    Nonchalant to the bullshit
    twist their long Dada when the dude spits
    I don kalas
    Pitakwa
    Reachi Canada Dem dey my matter
    My Papa
    Know who him born
    I too stubborn I no dey conform
    See I'm from the south
    Niggas dey collect wotowoto if dem run their mouth
    No need to shout
    If you cap careless
    On a zero zero hour
    men dem go lap ya house
    grew up in the trenches
    Now I'm in the capital tryna capitalize on these cheques and...
    Crossing all these bad bitches off my checklist
    Speeding through wuse in an all black avensis
    all I do is win
    no draw
    I no be ogbono
    shebi you dey see skill
    opor
    e no dey run comot
    See as I pin
    me and my dawgs
    we go dey jollof
    shebi you wan beef
    go come
    we dey your domot
    I'm too full to swallow my pride
    In my prime
    Ahead of my tiiiime like I live my life backwards
    Loose screws I'm outta my mind
    If dem wan try me
    I'mma layout these fucking bastards
    kum kum I hold my side
    Too cool I'm sittin on ice
    If these dudes wanna take my life
    My voodoo na Jesus Christ
    No no no no don't test me
    You don't want no smoke just rest please
    Flow go so cold like my neck piece
    Yeah you already know who the best be
    I'm on my Ladipoe shit
    Big Energy stomping on my enemies
    Una never see anything
    When I drop this jam Una go need medicine
    all I do is win
    no draw
    I no be ogbono
    shebi you dey see skill
    opor
    e no dey run comot
    See as I pin
    me and my dawgs
    we go dey jollof
    shebi you wan beef
    go come
    we dey your domot
    My shoe shine - e dey show for face
    You dey see the drip - e dey percolate
    Me and my men - we dey regulate
    Tell me set you broke - I no fit relate
    As she see me she start to dey salivate
    Wetin Musa no go see for gate
    She dey bill me like my name na Billi Gate
    Her Bobo dey call am - she tell am make e wait

КОМЕНТАРІ • 8

  • @tobaoduwaiye
    @tobaoduwaiye Рік тому +1

    I dey always feel your music. All I do is win....opooor

  • @mohammedhaliru283
    @mohammedhaliru283 Рік тому +1

    🔥🔥🔥

  • @Mrzubayr
    @Mrzubayr Рік тому +2

    Broooooooo 👌🏾👌🏾👌🏾👌🏾

  • @mrdeewonemusic2702
    @mrdeewonemusic2702 Рік тому +2

    Big bald wolf

  • @sharonomakwu5231
    @sharonomakwu5231 Рік тому +1

    ❤️❤️❤️❤️❤️🤭

  • @boluthemagic
    @boluthemagic Рік тому +1

    Kene you cook this one!!!!🔥🔥🔥... That log drum is log drumming

  • @ZurielNena
    @ZurielNena Рік тому

    💣💣❤‍🔥💥

  • @Egelc
    @Egelc Рік тому

    That song was dope as hell! Loved it.