Good idea on this rap kulture.Shey your guys sha know say the dizz na to make the rhythm flow and not really to insult? Much love @Kabex.I like you so much for believing in yourself
Dis prof guy no fine, he no get good voice,,,,,kabex abeg jst leave am,,,,if i begin rap today, i go try pass am,,,,,,kabex jst live all of them even that alujoonu guy seff dy talk rubbish
Forget it, Kabex is good we all know that, normal I will give kabex 85% and kudoz 83.4%. We’re talking about punchlines here the 2 rappers get am, bars dem dope the one place kabex is a bit higher is that he is a fast rapper, but kudoz is a jejely rapper, but not how fast but how clear you are and the messages you’re delivering… but these young poff poff. My grandma get punchlines pass am
Prof the person wey talk you into this kain embarrassment no like you at all 🤣🤣🤣..... Kabex Ero Baba Erooo 🙏🙏😂😂
Give it to young Prof, ko kere ninu aye rap. He delivered less stressful than kabex
Ika 🙌🙌❤️
Best rap mentor, just forgive that small boy
kabex love from united arab emirate , u kill dis guy.
Kudos all the way... Kabex no joke u dey try
E be like say this "Young prof" they read poem.
Kabex love you from Italy
Mummy prof lonbo😂😂😂... *Are you trying to say prof na omo get inside, abi she dey vex say u don insult him pikin too much* kabex agba🙌🙌
Good idea on this rap kulture.Shey your guys sha know say the dizz na to make the rhythm flow and not really to insult? Much love @Kabex.I like you so much for believing in yourself
Kabex no kill am the guy dey shake for voice.u be boss na
lord kaaaaaaabex
Respect kabex always ❣️❣️🔥
Kabex my ger
Kabex is lord of rap😋😋😎
Kabex ooooo
Kabex he don do na abeg no make am cry na
Kabex Ikaaa🔥🔥🔥🔥🙌🏻🙌🏻
And where is prof now. This life sha
Yeeeeee 😂 😂 😂 😂 kabexxxxx ika 🔥 🔥 🔥 🔥 🔥
Kabex i for for u
Kabexi oooh... ❤ Kabiesi ooh
Kabex is a fire ❤ in all way
Seems like Prof no get waiting he wan talk cuz Lord Kabex go always finish Am
Kabex you too much
This is not a contest kabex is far ahead
Honestly...a clear MISMATCH!!!🤣🤣🤣
Kabex 💯
Prof eda
Ikaaaaaa
Kabex
EHN EHN IIIKA 😮
kabex no kill am na
Ika
Kabexi
Prof no sabi anything
Young prof u dry
Haaaaaaa
One love kabex
It a win win battle here
Kabex babaoooo