Rudeboy - Hey Mama (Official Audio)
Вставка
- Опубліковано 3 сер 2021
- Listen to the Official Audio for Hey Mama by Rudeboy off the album, Rudykillus.
Stream "Rudykillus" on all platforms:
rudeboy.ffm.to/rudykillus
Follow Rudeboy On Socials:
Instagram - / iamkingrudy
Twitter - / rudeboypsquare
Facebook - / rudeboyfire
Lyrics:
Intro
Ka anyi jebenu ngwa ka anyi jebenu
Verse : 1
Na me be the Django, girl I wanna take you away (take you away )
my girl e don dey hard oh, me gwan smash it again (again again)
I dunno if u ever know na ur body wey dey do me dum dum (dum dum) (eh )
and in case you wanna collabo I go show you wetin do me don cause
Verse hook :
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2
Chorus :
Hey mama hey mama (girl I dey psycho) hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama ) hey mama hey mama gimme dat gimme that thing
Hook :
Ka anyi jebenu (let’s go) ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )
Verse 2 :
How can I be your only rambo na only me go be commando
the money brekete for bank oh ur body mede mede bad oh
Eh! girl me I go shoot if any man come around and when e turn around I go load another round
me I go physically, tell me wah agwan I be Rudy badder man wey go chase dem outta town (eh aii )
Girl you too fine no be joke (eh aii ) and I fit kpai if u go (eh aii)
you no go tease man make u go
u no go leave man no be so
Verse hook :
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2
Chorus :
Hey mama hey mama (girl I dey psycho) hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama ) hey mama hey mama gimme dat gimme that thing
Hook :
Ka anyi jebenu (let’s go) ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )
Verse hook :
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2
Bridge :
I been dey psych oh, now I don dey mad oh ( girl I dey mad oh)
na me I dey pity pass oh na me dem dey cheat pass oh
I been dey psych oh oh now I don dey mad eh
see u no go tease man make u go u no go leave man make u go u no go leave man no be so
(Repeat verse hook)
(Repeat chorus)
Outro
#Rudeboy #HeyMama #Rudykillus #OfficialAudio
This song need an instant visual, Who's with me ✌️
I finally find my best song in Rudykillus the next is fall in love also ayoyo ,catch your fever ,who agrees with me ?🌹
This guy just hold microphone throughout P square. Wow!!
Everyday I come on your channel so that I can choose the best hit on the album but I have failed big up brother from Uganda 🇺🇬 🇺🇬 🇺🇬
God may you touch the soul of this twins to come back together as one
Heeeey Mama!! who dey there??? Hits dey fall like the dew everywhere🔥🚒 proudly 🙆♂️ 🙆♂️🙆♂️ Rudeboy don kill me finish !
Ezigbo onye obodo 🔥🔥🔥🔥🔥🔥 banger full grand 👌👌👌👌
Am here
My Favorite alongside Ayoyo 🔥🔥🔥🔥🔥RudeBoy is a genius in fact he’s the GOAT
This track in particular is a hit..it will go viral, mark my words 🔥🔥
Rudy boy the king of musical theatre. You Sabi cook music very well you normally do it in suprise way.
King Rudy just kill the world with your Lyrics. Top Hit!!!!
Rudeboy kindly get a vid for this tune...it's suh bad .....the beatz
This one go blow well well. Rudeboy you be beast for music 🎼 🔥😍🕺💃🎶🎼✊💗
An award winning album,all the songs are magnificent, not to talk of the beats n his unique voice ,King Rude congratulations 😍
Rudeboy carry me dey go 2023 to Peter Obi victory.
Rudeboy was Paquere all together 😁😁😁 e deh play e deh show
Wow, king of music
I'm addicted to this track. Rudy bomber 🔥🔥🔥
I'm Tanzanian but I feel happy to hear and listen good melody from Nigeria especially Rude boy welcome Tanzania
Who dey Breeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeet
Hey Mama is one Super dope hit in this Album I test the popularity of this Hit whenever I have people around and they respond by shaking their heads some will ask immediately which song be this and I will say it's one of the songs in Rudeboy's Album RUDYKILLUS
Yes bro me too in my country I played the whole album the one people loves more was Ayoyo, hey mama and nowhere to go…
Sometimes I just wish you started off as Rudeboy and not PSquare cus your name suppose de sound as one of the greatest Africa has ever made.
This song is the underdog! Superb!!!!
Only a fool that will dislike this song because e dey pain them, ndi osochiegbu🤓. Who else think the same thing with me
Na witch Dem be, witch no dey like better thing
@@comfortedu5115 That's true oh my dear
Rudeboy you be SUPER GENUIS. How can an album be so sweet 100% 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥.
Wow rudykillus 💪💪
Forver a fan ....I love rude because he is a man of few words but a man with very many lyrics 😂
My best track
Rude boy is music it self, award ongoing
Peaceful music coming from ambassador rude
This track deserves the best video and the first to come out.
Sweet music much love from Sierra Leone 🇸🇱 west Africa
TALENT OVER HYPE, U ARE REALLY BLESSED WITH TALENT. U NEVA CHOOSE MUSIC, BUT MUSIC CHOOSED U AND BOW DOWN TO YOU, ONE GH, ONE NAIJA, ONE AFRICA
This is better than ayoyo and something must kill a man oo 😍🥰🥰🥰
Sure
You sabi
Whoever is reading this may that your talent never waste and so will your helper never rest until he or she finds you
Amen
Amen🙏🙏💯
Amen
King of music without any competition you deserve it 🥰🥰🔥🥰🥰🥰🥰🥰
This is fire from rudeboy Africa will love this Europia people will love this America people will love this🔥🔥🔥💯❤
Rudy always on 🔥🔥🔥
💯🎶
This is the 'Hit' in this whole album. All the fire department! Just screenshot this my comment and keep it as evidence. Cola-Man say so😎😎😎
I don't know y tears flows in my face wen I listen to KingRudy's Muzik😭😭😭TooMuchLove
This song deserve a good video
I swear, the album be the best ever 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 Rudykillus..... Vhim
Change is only thing constant In life. RUDY your music is the next level. break up is necessary to get to the next level.
dis one sweet like honey, rude boy na prof u b 4 music
Rudeboy is extremely a legend with a bright star
We have another A list Album again @kingrudeboy. This album must go burst 💥 everywhere 💯💯💯💯💯💯💯💯.
I swear this kingrudy is on another level entirely compare to present Nigeria 🇳🇬 artists. Much love ❤️💕
I like your reply
Wow! 🔥🔥🔥 Abeg which one I go choose now 🙏 help me 😭😭😭
I am tired of trying to choose...with such talent anything you touch I go support
Rudy ur mama hand deh ur matter big time!!bcos dis is not normal,bros God bless you as you keep putting smiles on peoples face with your voice🙏
Y'all sleeping on this particular track ..I love it
I sweaaarrr
My thoughts exactly but they’ll fond out soon enough!! Sexiest song on the album
His lyrics na die, king of music.. go my brother go, king rudy💪💪🙌🙌🙌
As An Artist I think Nigeria Has One Musician And is KingRudy
This album is woww, the best album of the year so far
Fire department we are number one 🔥🔥🔥🔥👍
we need visuals 🔥🔥🔥🔥🔥
The best album so far
I don't even know the one to choose Rudy u are simply the best
Am telling you
Exactely my point 🤣🤣🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 Everything is just dope
I have the same problem dear. King Rudy Eze Egwu Highlife n'Africa has once more shown he's a genius.
Rudy just killed us Rudyculously! fire🔥 department to the world!✊❤️❤️
This is fire from RudeBoy Africa will love this Tanzania 🇹🇿 people will love this America people will love this ❤️ 🙌🙌
You the best. Rudy
Varsatile king RudeBoy,Rudykillus is a command centre.
Kingrudy my Boss firedepartment to the world hey mama the song too sweet i just can't stop listening to the album job well done 👏
I feel like saying "Hey Mama,Hey Mama give that thing eh"... 🔥
The only professor I know in Nigeria is Rudeboy
How can somebody be this musically rude. Chai God thank you for your handwork o. I'm dancing like this o 🔥🔥🔥💃💃💃💃💃
This should be the next video after Ayoyo. In da club vibe 😎 💯💥
This is the banger 🔥🔥
Ghana 🇬🇭 we love you King Rude 👑🎤
finally, I understand who was backbone of P squear
Rudy kill me on this one, it is on repeat…..
Rudeboy am sleeping with #Rudykillus album this night, no sleeping at all👁️👀
Each of the song on the album na album itself❤️🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥💯💯💯💯💯
Rude forever
two great hits Ayoyo and Hey mama
Bro u are sleeping on 4days and No gimme space these 2 songs are fire more than Ayoyo and hey mama
Only one person write all this hit...na wa oh
King rude you are truly gifted no doubt 👍.May God continue to bless and inspire you
My number one
I swear this guy can sing 💡
Me 100% fire department member, all track loaded, proud of u Rudy.
Main dis album is 🔥🔥🔥 d man is super talented
This is a top hit, one of the best tracks on the Album. Trust this jam will grow with time.
Ohh!! Yes it's growing
This guy is truly gifted 🙌 and talented at the same time.
My Ghanaians People 🇬🇭 where y'all at???
Rudeboy killer👊👊👊🔥🔥🔥
See song nua I can't even sleep
The album is well cooked 💋
Rudy allow me to sleep na...the fire 🔥 too much!! 🍾
Rudeboy God bless you. Thats all I can say after listening to this masterpiece
Mon artistes préférés Rudeboy 🇧🇫🇳🇬😍🕺💃
🔥 🔥 everywhere
Fire department always represents. Best music of the year
Talent + Skill = Rudeboy #OnyeEgwu
Father of them all
For me this one is the best if you agree with me let me see your tub up...👍👍👍👍👍👍🥰
Lyrically fit 🔥
This track is always on repeat.
Me too
Daaaah 💥💥💥🙌
More than what I'm expecting, 🥰🔥🔥🔥🔥
Sensational!!!
One of the best in the album
Hey mama 😍😘😙
Very difficult to choose the best songs among the rest... Rude boy never disappoint 💯🔥❤️
Ego nekwu be the number 1 , I wish he future phyno , flavour and umu obiligbo for that track omo na 1,000,000 million hit 🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Rudeboy is talented
we go cast the industry