Bitter kola Medalist Celebrity assasin Dem go turn me to burger. It's nice working with you. I present to you the award of destruction. I swear dis Baba tee na mental case 😅😂🤣😅😂🤣😂🤣
Brodashaggi this ur new apprentice stomach is too big he will finish that small change way u dee gather😂😂😂😂pls bring bk woos the understanding apprentice biko 🙏🙆😂😂
YO FAM! Looooor you! ❤️🫶🏽😍
@amazing_pest_control_
timilehin_kareem
mossymate2
Dayo_Mi101
my boss @bullseye700
He dey kill the beat 😂😂
😂😂😂😂
Bitter kola
Medalist
Celebrity assasin
Dem go turn me to burger.
It's nice working with you.
I present to you the award of destruction.
I swear dis Baba tee na mental case
😅😂🤣😅😂🤣😂🤣
Aswear 😂😂😂
The part that cracked me up was when he found the gun. Which work your OGA dey do? 🤣
He dey kill d beat
Baba tee voice and gun 😂😂😂😂
Shaggy this your new recruit mumu pass Woos ooo 😂😂😂😂😂
Aswer bros 😂
‘You are a THIEF’
Sorry, ‘you are a CHIEF’😂
My spinal chest o😂😂😂😂😢😢😢😢😅😅😅😅😢😢😢.
.I dey laff dey cry...my belle de pain me ooooooo😂😂😂😢😢😢❤😂😂❤❤❤
This comic deserves 2024 comic award 👏 👌 👍 😀 😄 🙌 👏 👌 👍
It is baba tee's outfit for me. 😂 Ibo latu jasi yii oh
This baba tee top na crop top o 😂😂
😂😂😂😂
Cutie 🥰
😂😂
Hunger still wire am throughout o😅
Shagggiiiiiiii....e no go beta for youuuuuu😂😂😂😂😂😂😂😂😂...this is epic...my goodness 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Broda Shagii just fall my hands and again he betray the brotherhood. You see gun inside Wardrobe face woman then be like ' let talk man to man'😂.
I can't stop watching this video shaggi everywhere good for you boss 😂😂😂
Banger!❤😂😂
Loor Broda Shaggi all the way!
Caramel's facial expressions dey send meeee 😂😂
See baba Tee belle like person wey get pregnant 😊😅😂
Baba tee though , he came to eat 😂😂😂😂😂. What sup with the lighter😂😂
I will fire you, then the fire comes out😂😂😂😂. Crazy 😀😀😀
Baba Tee na werey😂😂😂😂
Baba tee don kill me 😆 🤣 😂
WhatsApp fans let's gather here and show mentor Brodashaggi love ❤
We gather dey
Top comment for this one..
I lorr you brr🤝❤️
We are here
We're here ooo
Na Daniella dey my middle mane😂😂😂😂..broad shaggy you are extremely hilarious....
Bàbá tee crop top is topping 😂😂😂
Oga mi - we demand behind the scenes for this masterpiece... 🤣😅😅🤣
All the way from WhatsApp
Buroda shaggy will love you God bless your handwork
He had me rolling at 'killing d beat'x😂😂😂😂
Chimamanda took me out 😂😂😂
He dey kill the beat?! 😂😂😂
I know say shaggi no fit successed in this operation
THANK YOU😊😊
LOOOOOOOOOR YOU❤❤
😂😂😂
Shaggi I love you so much 😂😂😂😂😂😂
Love from Namibia 🇳🇦🇳🇦
“Shoot am fast fast” at 14:20 took me out 🤣🤣🤣🤣🤣
This Baba tee na the best.. abeg shaggi use this guy again😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂
En say kobiko dey swallow RPG celebrity assassin🤣🤣🤦🏽♂️
Broda Shaggi na intelligent content creator ❤😂😂😂
Lolzz,😂😂😂 how una fo come person house una nor even know the person house wey una enter 😂😂😂😂 mumuni and shaggi 😂😂😂😂😂😂😂
Loooor you joy giver ❤️🕊️
😂😂😂
He dey kill the beat 😂😂😂😂😂😂😂😂
The hunter has become the hunted 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Baba Tee na Werey!! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I enjoyed every bit of him.
Wetin Baba Tee dey do 😂😂😂
@@the_kayodeojo i no understand oo 🤣🤣
😂😂
First time I'm seeing broadshaggi video almost immediately it was dropped💪💪💪
I'm a big time fan from here in Nigeria
This Baba Tee na mumu man 😂😂😂
The way babatee ran😂😂😂😂😂
Abeg work with Baba Tee till 2027.. celebrity assassin 😂
I swr!!
Babatee na werey!!
Na where person dey work na him e dey chop 😭😂😂😂
Na where person dey work na en dey chop🤦🏽♂️🤣
No be lie
Aswear, I don't know how many times I've watched this skit😂😂😂..its d best broda shaggi thus far for me❤❤❤🎉🎉🎉
Mumuni 😂😂...speechless 😅😅😅
The way babatee shouted😂😂😂
Na Kopiko composture for me o😂😂😂😂😂...see his steezeeee❤🎉😂
Mumuni na mad man oo😂😂
Kopiko no be sweet,no ooo na bitter kola
Omo dat place don make me laugh tire😂😂😂😂😂
My tummy dey pain me
Ha illbliss baba ❤🎉 I salute you oo baami 🙇🏼 I dey enjoy your movie and sing lol
Dammm shaggi is good aaaaaaa😅😅😅😅😅
Hey chimamanda😂 she never tell you her name you don quick compose name for her 😅😅😅
You no get wetin happen there? Chimamanda na feminist, too.
Dem go turn me to burger finish me😂😂😂
Brodashaggi this ur new apprentice stomach is too big he will finish that small change way u dee gather😂😂😂😂pls bring bk woos the understanding apprentice biko 🙏🙆😂😂
Baba tee say him dey kill the beat? 😂😂😂😂
E dey swallow RPG 😂😂😂
Shaggi u be fuu,u con carry baba tee join,how the operation wan take dey successfully 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
Time to laugh and release some stress 😂❤❤❤looooor u fam
It's not even 2 minutes into the video I'm tearing up with laughter 😂😂
Shhhagggggii who be this guy you carry 😂😂😂
Thank you for the award of destruction 😂😂😂
Love From Ghana 🇬🇭 🙏
0:00 he dey kill mosquito 😂😂😂
Baba tee too good abeg
Kopiko no be sweet
Ahhh this one na bitter kola 😂😂
Love from 🇲🇱😂
Mumuni na true mumu 😂😂😂
Baba tee you do this one Egbon 😂
Love you bro❤️
by the crop top you go just know say “value no dey”😂😂
Make we no lie
This baba tee na confirm mumu 😂😂😂😂
Good morning shaggy
😂😂😂
Illbliss..gangster😂😂😂😂😂
Na greet them greet na cry this one they cry 😂😂😂😂😂
First to comment. Do not scroll without liking 😢
Second to comment. 🤝
Congrat 🤝 ❤
Broda Shaggy new apprentice Mumuni too funny 😂😂😂😂
Like my comment when u all come here
First to comment. 🤝
Congrat 🤝 ❤
Am also here oo
He dey kill the beat??😂😂
You for carry wood walahi😂😂😂😂😂
Where shaggi go see mumuni Na perfect collaboration
He dey kill the beat😂
Aswear ds is the best Shaggi skit thus far for me o😂😂😂😂😂...I don't know how many times I've watched it ❤❤❤❤❤❤🎉🎉🎉🎉
Shaggy, abeg...my data o😅😅😅😅
I don laugh throw away pepper wey dem send me 😂😂
Baba tee got me laughing like crazy 😂😂
This baba Tee na something else 😂
😂😂
Apprentice armed robbers 😂😂😂😂 still greeting, i fear you bodashaggi
Why you go dey hello who una wan thief from nah 😂😂😂😂😂
“Say no to smoking “ 💥🤣😂🤣
Broda Shaggi and Baba Tee😂😂😂 Combo🏃♀️🏃♀️😂
Baba tee nah real Ogba 😂😂😂😂😂
Shaggi baba tee he's dem good
This babatee na fooool 😆 🤣 😂 😹 the guy mumu naturally
BRODA, you are good in this fam, OneLove from Sierra Leone 🇸🇱 West Africa 🖤🤞🏿🙏🏻🙏🏿
I love the intro 🤣🤣🤣🤣 that kids accuracy 😂😁😂
“u wan escape like michael scofield”😂😂
Shaggi no dey disappoint 😂
@@Conductor_214 i trust him also too
😂😂😂😂 omo illbliss sabi act oh
Oga boss
He Dey kill the beats 😂😂😂😂
Baba tee trousers😂😂😂
shaggi don't panic let's talk man to man😂😂😂😂
He dey kill the beat? 😂