Pawzz - Ogaranya [Official Video]
Вставка
- Опубліковано 4 жов 2024
- Stream Ogaranya: - ffm.to/pawzz-o...
Listen to the Official Audio - • Pawzz - Ogaranya [Offi...
Watch the performance video - • Video
Official Single by PAWZZ & Freeme Music - Ogaranya 2023 Freeme Music
Enjoy the tune, watch, share and Comment.
Shayo for tonight oh
Two bottles of Hennessy for tonight oh
One Kele for the night oh
Kele wey no go show mercy for tonight oh
Call me ogaranya
Chop life till the morning
man no fit tire
Call me ogaranya
Shayo till the body and soul is on fire
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Problem e no dey finish, I can't kill myself
So me I hold the riddim for inside my head
E ba mi womo wey no go fit kiss and tell
Make we jolly, oya make we jolly
Call me Ogaranya
What you want baby girl tell me your desire
Baby odinaka
See me I want to spend am I no fit tire
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
Call me ogaranya
Call me ogaranya
How’s this not in 9ja top 10
BANGER!!!!
Nowadays these upcoming musicians will find anyway just to give us a good song. 👌👌
🔥 this guy must be from the mountain of fire ministries cuz this song is LIT 🔥
-Eyes
I just can't stop listening to this song. Wow❤
Video was clean 🎉❤...
IYKYK 🔥🐾
More wins blood keep it up
Pure ❤❤❤❤😊
All the way up
Locked in first. 🔥
I say OGARANYA IS ACTIVE!!! ❤🔥🔥🔥
Obrigado por curtirem o meu trabalho no kauai
👍👍👍🔥🔥🔥💃💃 Dope....
Ice cold music
Toooo litt
Keep the vibe on
Baby, odinakaaaa.🥰
This is so lit 👏🔥🔥🔥
Ice cold
❤❤❤❤❤
Deixo aqui a minha contribuição um abraço Henrique Seresteiro
❤❤❤