I swr my money Don dey up reach 4 days, when the pick say e never drop o was worried and thinking say e Don chop my money,, but we patient till the money arrive
You guys are doing a great job. Well donw. But using same Selina tested constumes on all your series makes it quite confusing and difficult to differentiate Selina tested from other series.
This na the reason weh make government no suppose to deh put mouth for our generation resources. On how dem no let us train learn and grow, dem go receive woto-woto
This movie really got me thinking! Na better concept and e also send message to! No rush life or things bcuz e no reach your hand when you need or e no Favour you at the right time! Also be patient and everything will work out!
Heavenly father please touch the body of the person reading this with healing and peace... Touch their finances and open new doors. 🥺❤️🙏🏽 Bless my day with a subscriber
Me no get comment o ..but abeg make una change this name from lightweight entertainment make una change am to ruggedweight entertainment 🥵🥵🥵 una day choke....💪💪
Da, I love the coordination of these episode. Suspense deh like crayfish for this episode. Heartbreak and every deh this one.
This is the best episode so far.
I swr my money Don dey up reach 4 days, when the pick say e never drop o was worried and thinking say e Don chop my money,, but we patient till the money arrive
First to comment you are really doing well brother ❤❤❤❤❤let gather again
You guys are doing a great job. Well donw. But using same Selina tested constumes on all your series makes it quite confusing and difficult to differentiate Selina tested from other series.
We like the cloths .. him on another cloth no go sweet to watch.. besides they are still answering the same name on Selina tested
Tempe Tempe I dey enjoy u with capping u no dey cap careless
Cultist dey for Lagos dey act him own Selina tested for portharcourt dey act their own, no body knows, good work
Sibi nor dey gree shave again...i just watched t.m.y.m episode 5,same thing,the beards too rough abeg
Can’t wait for the next episode
This episode is the best so far
This na the reason weh make government no suppose to deh put mouth for our generation resources. On how dem no let us train learn and grow, dem go receive woto-woto
Sibi na real bad boy for life oo
Aswear 😂
You guys really try I enjoyed it may God give you guys inspiration to art more grace
This is very nice, una dor price so una go must pay😅😅😅😅😅
OGB you are always a vibe giver
Much love to you guys for the effort. But hope it will continue??
This movie really got me thinking! Na better concept and e also send message to! No rush life or things bcuz e no reach your hand when you need or e no Favour you at the right time! Also be patient and everything will work out!
Facts💯
Exactly and that’s life honestly😢🤞🤞
I so much love this movie
Great job done
Does it have part 2? 😊
So much love this one may God continue to bless you guy's 🙏
💯💯💯
Capito am weti mrfunny know Sabinus, omo eh. No one doam like you guys
OGB you are big Siter am from The Gambia
This movie never be here too.
I really enjoy this movie.
Wow that's awesome 😊 you guys keep it up
Cultist, I predict you to win the match!!! By 9:1 As it stands it's 3:1 plus the unborn child.
You no get anything to loose again.
Jaga mhi luv u❤ u hear ❤ Godfather protect💚🔥
Cutis you act like real street guy
If your blood de hot Cutis go calm your pressure
Can’t wait for the next part
Nice combination ,like ot keep it guys
This episode is so cool
So when are we expecting episode 2
Please somebody should tell me is the next episode out
Abi they changed the name 😭😭😭😭😭😭 make una tell me
Ogb still your fb top fan wizzy splendor
😂😂😂this cultist guy is something else😂😂
This episode ❤️❤️ too swt
Sibi.......Baby Bullet, no let your una God raz una.
Heavenly father please touch the body of the person reading this with healing and peace... Touch their finances and open new doors. 🥺❤️🙏🏽
Bless my day with a subscriber
0 how far away 12:55
Tempe nor dey cap too much
Abeg make una finishe this video we need episode 2 please 🙏🙏😭😭🥺🥺
Why sibi like killing like dis na sibi nor dey get patient
Sabi always act before e think.. cultist de game
Really interesting, we are waiting for the next ep 😀
Great job niqqa ❤❤💯
Patient is a virtue
Curtis say eyaaah I pity for Ur baby....abeg him go still collect 🤣🤣
😂😂😂 him Dey try let una no say him fit pick for una 😂😂😂
This episode too sweet
Nice ❤️❤️
When is the next season coming out
Nice one guys i enjoy the movie
Nice one guys ♥️
Mad concept🔥🔥🔥
Sharp 🔥🔥🔥🔥
This one sweet me 😂😂😂
Una get doings💪
Hahah this movie go mad ❤❤❤
Sibi na action man ❤
I love this :)
Very interesting episode
Obey Star 🎉
Yes
Nice one 👌👌
Pls next episode 🤗🤗
Wonderful nice film
Moral lesson: be patient.
Toto fresh nah me
Cultists don use style advertise say him be aza man..🤣 abeg which country u dey pick
Patient is always required
Please notify me for next episode 🙏🏻❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
I love light weight entertainment
Madd madooo 💯💯💯
🔥🔥🔥👍
😭😭😭nice one forced to do you know the pain second to do now in the pin your papa let them collect 🪓🪓🪓🔫🔫🔫🏹🏹🏹
Nice video don show
Tallest is always is always on the wrong team😂
One love 💕💕 from 9ja
See as he give dat boy slap cos he just say show me love
Cultist oh💓😂😂😂
how far you bro
I love this video
Wow back again
Niçe one
Sibi too the fast to shoot. 😂
Omoh this one choke
Amora why you no follow na
Strength to you
Well the movie sweet like mad
My people much love💕
Money Palava
🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Nice one
Nice one guys
First to comment, e clear
Me no get comment o ..but abeg make una change this name from lightweight entertainment make una change am to ruggedweight entertainment 🥵🥵🥵 una day choke....💪💪
So good
The name of the video
Much love
Jagaban u sharp
I love you guys 💓😘
🥰🥰🥰🥰
Tallest no da dissapoint for acting.
Una doings poyo abeg
Tittle pls
best one men
These guys dey over try no be chais