GODFREY vs KUROTAMS - ITK BATTLE Season 1 (Semi- Final 1)
Вставка
- Опубліковано 8 вер 2024
- Tox hosts the very first ITK Battle featuring Godfrey and Kuro. ITK Battle na d ultimate ball knowledge Challenge and showdown.
✉️Business Email - FansTribeHQ@gmail.com
PLEASE SUBSCRIBE!!!
CONNECT WITH US ON SOCIALS;
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/...
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #arsenalfc #realmadrid #mancity #victorosimhen #fifa #aftv #machesterunited #podcast #footballpodcasts
FINALLY!!! The ITK battle dun come!! 😁
Interested I can face this man u guy
Na box 18 so 18 points to kuro
Una two much
Kuro dey use him head
All United fans .
Like here for Kuro ❤
If he represented well 🔴💯🌹
Chaiii..This channel dey give me joy.😁
Oga Tox, you fit add all this who wants to be a millionaire sound effect. I want dey feel the tension.😅
I dey sure if you ask Godfrey arsenal first 11 2003 invincible him no know 🤣
😂😂😂
Kurotams my guy. Up man UTD. That arsenal guy called Godfrey must collect wotowoto
This kuro is a football knowledge gem 💎 👌. Much love from another MU fan in Sierra Leone 🇸🇱 ❤
Na Godfrey wey no sabi anything
I am proud of United❤❤❤❤,we never carry last 🔥🔥💪💪
This Godfrey don finally prove his trolls right 😂 the werey no know anything about football. We Arsenal fans don disown am 😂😂😂😂
U wicked 😂😂😂
Hahahahahahaha
No we no gree oo na una fan till death oo🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂🤣🤣
Can't wait to see Henry to handle all this questions 🙂
Me sef dey pity Godfrey 😂😂😂😅
Godfrey say Koulibaby, I no fit laugh sef😂😂
😂😂😂Godfrey said Koulibaly
IT WILL BE NICE FOR SOME FANS/SUBSCRIBERS BE INVITED FOR THIS DUEL/BATHLE.... IT WILL BE MIND-BLOWING 🔥🔥🔥🔥 Nice one guys
I agree o
I totally agree with you .
Na tension dey do una so oh 😆
Mbappe
Messi
Pogba
Etc
Forget that kuro is my club supporter.. Godfrey i Dey with u on dis. We most go to court
United for life 😊❤
I’m actually dying of laugh I love this channel😂🤣🤣🤣
Me too .. love all these guys 😂😂😂
Kuro defeating Godfrey is like fatality in mortal Kombat game .
@@okotiejeremiah917😂😂😂
Kuro we're all behind u GGMU 🇬🇭 Godfrey 😅😅😢😢
Kurotams u get luck say no be Dani u jam 🥺
Justice for Godfrey o😂🤣🤣, this Kan situation you go just blank...kuro let Godfrey breath
Wahala wahala wahala, Goddy!!! watin sub na? This na white wash o!😅😂😂
Abeg we fit place bet? I wan play 7point handicap on Godfrey?
😅😅😅😅
Let Godfrey breathe 😂😂😂😂don’t suffocate him 😂😂😂
Man United all the way❤❤❤❤
Na only to insult Arteta Godfrey sabi .. even the small task they give you .. na only to shout you sabi
😩 kuro my guy, you go kill this man? Taaaaaa God have mercy😅
Kuro ❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️ I love you 😘
This is dope. Toks always coming up with new ideas. Would be nice to see them individually host sessions dedicated to their own specific clubs on Fans Tribe. Dani go host sessions for Chelsea fans. Godfrey for Arsenal fans etc.
This one na smoke sesh
Man united go knack arsenal wetting kuro knack Godfrey
Kuro i love d way u trashed godfrey modafkr 😂😂😂
I know my man.u people 🍾🥃😂😂😂man.u for life
Na wetin man u go beat arsenal next season
Godfrey is every Arsenal fan ever, A bloated pride and an Empty brain. na jokes ohhhhhhhh Good work guys
Godfey o😅😂. I know say the guy no sabi...
This is how Arsenal will collect this season
😂
Godfrey 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😅😅😅
Let the poor Godfrey Breaaaathe
Clean sweep😭 I’m crying
We fans need to be a part of this
Na to make mouth Godfrey know see how kurotams dey wipe you
Godfrey ohhh krose brothers nacho and His brother at cadiz Hernandez brothers Thuram brothers bellingham brothers toure brothers Neville brothers de boer brothers xhaka brothers self William brothers boeteng brother the list is too many self
This na floorless victory ooo
Justice for Godfrey 😂😂😂😂
Kuro dy represent
Tox it's a nice game but need proper organization❤
Still remain a top fan of FFT
Godfrey na olodo 😅😅😅😂😂, typical Arsenal fan 😂
Up man U 😂😂😂😂❤❤❤❤
I be united fanz but i want challenge kuro
Very sweet content Guys
That guy nor know anything aside arsenal❤️🤣
Bukayo
This game tough o
Kuro Dani dey wait you
BRAVO KURO🎉🎉🎉🎉
Did Godfrey just mentio koulibaly for name players that begins with B😂😂😂😂😂😂😂
Na only Arsenal Godfrey know and to insult Chelsea see he big head nothing dey inside see the way KURO. dey canbab you WOTOWOTO
Kuro done kill Godfrey 😅😅😂😂
Emotional damage 😅
Ayew, toure,
Very interesting, u guys are good
Is the koulibaly for me 😂
He still has mouth to say this one nah FIFA oo
Kuro na lawyer true true, he de disorganize Godfrey by interrupting him strategically 😂
Oga Tox good job 👍
Godfrey I nor wan hear am dey make mouth again lol 😆
This Arsenal guy no no football
Nice 😂episodes👏🏼
See simple questions
United all the way
Kuro is smart
Always united
Arsenal must collect
Nawa for arsenal people😂😂😂
Daniel 🎉 Chelsea Fans we Sabi normally
Godfrey no sabi anything oo
😂😂😂😂😂😂😂 Godfrey abg nor show for live show today ohhh
This is a slap to arsenal fans oooo
Menee this one hard ooo
Adama traore is a free agent oh
I so much enjoyed this!
Omo laugh wan kill me die 😂😂😂😂
Kuro for the win 🎉
Omo I too like this, but that una draw resemble inec election ooo 😂😂😂
Na only Assnal Godfrey sabi
Dani na savage 😁
E be like say me i go win Godfrey too self
Person wey kuro dey beat clean shit😂😂😂
Godfrey you nor no football na mouth you just get
Omo Godfrey d fall my hands aswear
Na mouth Godfrey get😂
Make does girls play this game too abeg😂
I respect u bro
I don watch where Dani thrash Karibi
Dani go thrash Kuro for final still self😂😂😂
Kuro don kill person ooo😂😂😂😂😂
Is easy only when you are not sitting down
Kuro❤❤❤
Make una bring fans for these things. I go smoke Kuro my guy 😂😂
Kuro my guy ❤ we too sabi GGMU ❤
Nah to do bias Godfrey 😅😂
This Godfrey head empty 😂😂
Chaii I missed this but I was available for the other Very interesting
I love the way Godfrey fall full Arsenal hand.....Kudos 2u Kuro😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Which one be dis again 😂😂😂