E go better, E go better na him we dey....😂😂😂😂😂Lol...I don't like commenting to vedio but I did for this one because of this funny lady...one luv to you this one made me really want to comment...first day in my life, commenting to comedy vedio...once again i love all her reaction....from her heart without any shame....❤
I just love this lady…She accept herself the way she is
No Inferiority complex... I love her confidence and she makes money out of mockery people used to mock her B4 she became famous
U can’t tell what’s going on behind closed doors. Unless you share the same mind n body, don’t be too sure.
If she no accept am how she go do? 😂😂. She can do anything
@@abdulsudaisy she can workout and exercise
In 2 yrs she'd be normal
'But me I dey spec you now na' 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
The Moment she said "One of my lap dey outside" 😂😂
😂😂😂😂
Sabinus never carry serious passenger since he started this taxi business 😃😃😃
For real😂😂😂
Him sef no serious😂😂😂
Sabinwa 😂,is my favourite comedian
@@robinsonmorris1881 😅
@@michaeluchenna1306 truly 😃 u hear the new style wey he called ?
OPENER 😀😀
Sabinus I will try this your new style .
It called "OPENER" 😃🤣🤣
'Take me round the world, baby' 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Hahaha
Madam where you dey go?
Take me around the world 🌎 baby!!! 😂😂😂
😂😂😂
😂😂
"Ur dread dey turn me on"...omo she said alot of funny things i couldn't stop laughing 😂😂😂💔
Oga Sabinus “I Dey spec you now” Sabinus your driving Dey turn me on 😂😂😂
🤣😂😭 This woman she's a comedian like for real 🔥🙌😂
I like her already
She’s an Actress
Most of her movies she act funny
@@obscurecynthia She's dope 🔥
I swear down
Sabinwa 👍👍👍 up for u
Who else run to the comments section even before watching the vidoe....😂❤️ Mr Sabi 1 Always Love all your Comedy Skit ❤️❤️❤️❤️❤️
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
We don hear am taya
Ameeen
Amen
AMEN and u for u too!
Amen
Dat "you b my spec"got me laffing 😹😹😹
Na this part I dey wait for 😹
And Sabinus said you nor be my spec and she said I dey spec you now
This lady is just a legend😂😂😂she is a good actress
Tessy is a real character I love her buh she needs her shape to reduce cos of her health rare gems re hard to find she's funny nd lively😂😂😂❤❤❤
This lady's confidence is amazing, I love her 💪💪💪
Oga sabinus make then dey talk where u wan dey carry them go now 🤣🤣🤣😂😂😂😂 make we no waste fuel for nothing always oooo
I swear the lady is mad in comedy 🔥
Tessy just translated the new meaning of Sabi Ride, another level.... 🇰🇪
I need to see her in more comedies, she's so funny 😂😂😂😂
I just love d lady's confidence.❤
Would you swap bodies with her?
PLEASE GATHER HERE & BLESS SABINUS' PARENTS FOR BRINGING THIS SON OF THEIRS TO MAKE US LAUGH OUT LOUD... PLEASE!!! 😁😂🤣
"Before you stand up, him don marry another wife born pikin" + Who else lost it at that point 😂😂
😂😂😂😂
Sabinus shoots this series in both phc and lag.
Great work sir
Is in Port Harcourt...the first place he carried her was at Wazobia venue
This lady is quite funny. That's how funny she was when she featured in one of FemiBabs skit. Zua-lakate run for him life😂
I just wonder how many times sabinus don laugh before dem finish this episode 😂😂😂
Truth 😂😂
My thought also
I swear 😂😂
Am not even done watching this and my stomach hurts already 😂😂😂😂😂
I literally have to pause to take breaks from laughing so hard 😂😂
🤣🤣🤣 Tessy say you carry motor dey trekk🤣🤣🤣
Sabi is killing me 😂😂😂😂
😂😂😂 omoh this woman na character which one be Sabi if I raise leg for you na passage 😂
Holy Ghost fire , fire fall on you 😂
@@mistressbecky7255 😂😂😂😂 ah ah fire fall on you mapami na
The way you dey drive now
You driving me crazy 😂😂😂
Oga Sabinus you made my day. I laughed so hard I nearly teared up.
If you kneel down, before you stand up him Don marry another woman born pikin 😂😂🤣🤣
Since Sabi start this ride , he never collect money, na wa o 😂😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂
Even if you kneel down you go fit stand up😂😂
This Lady is wonderful 🤣🤣🤣🤣🤣!!!
This is funniest sabi rides so far 😂😂🔥😂😹❤️❤️😹
Omo this comedy is giving 😂💔....can’t stop laughing Tessy to the world 🌎
Take me round the world baby🤣🤣🤣🤣
The way Sabinus send Tessy to enter the back seat got me😂😂
😂
Drive me round the world Sabi nwam, de way u are driving is driving me 🤪 😜 🤪 😜
He’s Always Giving Us The Best ❤
More than best. Sabinus is just too good.
Asin eh
This lady and sabinus are just funny😂😂😂
Tessy Diamond is a whole mood abeg 🤣🤣🤣🤣🤣
Sabi nwa biko stop the taxi business before they will kill you for me😂😂😂
You can open native doctor business na em dey pay now🧐
😂😂
E go better, E go better na him we dey....😂😂😂😂😂Lol...I don't like commenting to vedio but I did for this one because of this funny lady...one luv to you this one made me really want to comment...first day in my life, commenting to comedy vedio...once again i love all her reaction....from her heart without any shame....❤
Sabinus!!! E be like say u b my spec ooh😂😂😂😂
Date for calendar don finish “ we still dey date 😂
😂😂😂
Did you notice regardless the fights sabi is still a gentle man opening the door for her… really lovely.
Sabinwa
You be her only network 😆🤣
Sabinus no carry en family problem finish wey another one come join oo🤣🤣🇬🇭🇬🇭
Sabinwa, you never see anything yet😅.
This guy is a funny comedian 😅
Sabi wey dey pursue woman don see woman run😅
😂🤣😂🤣😂🤣🤣
The way you drive drive me crazy 😂🤣😂🤣
Cat walk for where 😂😂😂😂 abeg tessy no kill me❤😂😂 tessy go race leg for you sabi😂😂
Sabinus you are a genius 💯❤️
from🇸🇱
Madam easy o my motor o😂
Motor wey Dey straight don Dey one side 😂😂😂😂
One of my favorite series😂😂❤
Abeg where sabinus dey see money but fuel😂😂
"You are not my spec pleaseeee" - Sabinus 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sabinus try dey carry serious passenger na😂😂😂😂
I have been waiting for this since u said it will drop 6pm .🤣🤣🤣 .let me relax and watch
Drive me baby😂😂😂😂😂, your fuel no go finish😂😂.
I run laugh tire
I swear this part is hilarious😂😂😂😂❤❤🇬🇭🇬🇭🇬🇭
Dt yu fit knee down now, b4 yu stand em fit don marry anoda woman shocked 😲 me 😂😂😂
Around the world baby 😂😂😂drive me crazy
The woman too dey give barss 😂
Sabi best comedian more love bro. Watching from Malaysia cyberjaya lake point ❤
Sabinus nah wey u see woman, u dey run😂😂😂
"your fuel no go finish" "E go finish"🤣🤣🤣🤣
😅😅😅😅 Sabi Ride passenger no dey ever get Destination 😂😂
I can't stop laughing 😂😂😂😂
Sabinus dis business no go favour you. You never carry serious person befor 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
From the beginning I started dying with laughter 😂😂
Oooohhoooo Sabinwa dey run away from woman 😅😅😅
Madame your molesting me ooooooo. Who I carrrryy??
Seeing Tessy with sabinus on my notification already got me laughing 😂🤣😂
The expression on Sabinus face....😀
You be mumu man. Lol. Always giving me the vibes. Weldon bro
😂😂😂😂😂😂😂sabinus take her round the world 🌎 ooo😂😂😂
Even though you kneel down like this, u fit get up? Before you get up him don marry another woman 😂😅🤣
The way you dey drive dey drive me crazy 😂😂😂😂😂
Sabinus don carry..Baba don jam wahala 🤣🤣
Wahala ohh take me round the world Bby😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂🤣🤣🤣🤣😂😂
How did sabinus keep a straight face 😂😂😂😂😂😂 I’m dead
Omo I nor expect say na Beauty pageant she wan talk😂😂😂😂 I don laugh tire
Sabinus never carry serious human beings since he start this taxi work.... This guys is natural
Tessy don dey cruise on sabinwa oga sabinus you be my spec😂😂😂😂😊
Sabinus is such a natural 😂
Seriously, legend says he was born to entertain us.
😂😂😂😂😂 sabinus dey craze..... this guy no go kill person with laugh 😅😅
Sabi nwa❤ always giving worthy contents back to back😂
Waitoooo make I enter finish, one of my laps dey outside. 😅😅😅😅
😂😂😂😂
I love this two😂😂😂
Sbi u don die, just dey stop dis rid, na so wahala u dey carry, go find another job 🤣🤣🤣🤣🤣
Tessy naver disappoint ❤😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sabinus ...Abeg leave this taxi business oh almost a year now none of your passenger don fit pay you😀😀😀
All this people sabi Dey carry no Dey get location 😂
First time in the history of sabinus he denied woman 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 I swear down
Na true oo😅😅😅
This one pass am abeg😂😂😂
That sabinus side eye dey kill me😂😂😂😂
This lady is something else🔥🔥🔥🔥. 😂😂😂
Sabinus Sabinus Sabinus Sabinus, ebi like say taxi business no be your calling 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂🤣😂🤣🤣😂🤣🤣🤣😂😂🤣🤣🤣🤣
You be my speck got me laugh my lungs out😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂 sabi oo make ona nor kill me with laugh o