Lyrics I no go lie, I dey see you too It all depends on what you wan' do No pretend, make you just stay true As e dey do me, na so e dey do you I no go lie, I dey hala everyday I wonder why you no dey look my way Abi e get something wey I never do? Abi you want make I summersault too? Abi you get another pattern wey I never know? Make you tell me, make I do the needful Life is too short, baby report Make na me and you be our life support I don't wanna be a faithful pervert (Abi you never know?) See, I just wanna be a simple lover (Say, na so the thing go) E get why I dey target you You different from the whole of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want for us to prepare I know you wan know wetin dey my head See this loving, I want it trending And it would be blissful too Oya baby kia-kia make we link up Make oju kokoro people no come dey snatch us I guarantee you, I go always defend us As I go love you, e go make people jealous I just wan roll, just me and you eh Forget whatever them do you Abi e get another pattern wey I never see? Anyhow you want am, I got you and me I don't wanna be a faithful pervert (Abi you no go like to know?) See, I just wanna be a simple lover (Ah, no let the thing go) E get why I dey target you You different from the whole of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want for us to prepare I know you wan know wetin dey my head See this loving, I want it trending And it would be blissful too Na peaceful chilling around my way Good, good loving for you all the way Abi e get another pattern wey you wan see? Make you tell me, make I show you for free I don't wanna be a faithful pervert (Ah, I don't want to be that for sure) See, I just wanna be a simple lover (Ah, baby let this love flow) E get why I dey target you You different from the whole of your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want for us to prepare I know you wan know wetin dey my head See this loving, I want it trending And it would be blissful too Eh-eh, e get as you dey do me E get as you dey do me E get as you dey do me Eh-eh, e get as you dey do me E get as you dey do me E get as you dey do me Eh-eh, in fact just leave am like that Anything wey you choose to do eh, na your hand e dey na
This guy stayed in Ghana and stole many Ghanaians heart 💓 with his music , i remember his 2006 album (IF LOVE IS A CRIME) he remains one of the best 🎶🎵 ever much 💕😘💕
Syemca gives the Song a 🔥🔥. His vocals is super distinct and makes everytin sound more nyz altogether.. Big ups to 2baba for keepin up with legendary status🙌
@comic family 😂 I know am going to watch it more times before going to bed 😂 I really like the softness and the vibes of the lyrics, really cool and lively💕💕🙌🏽💖
Legendary 2Baba always the best your voice can't be replaced and your kind of music is so amazing. One love, like if you're watching this video more then once...
The way this song 🎵 make sense reach...even break down using pigin English for everyone to understand and enjoy.....some mumu go still unlike 😒 am.....they even know what is music self....abeg baba u too much love 💘 💕 💗.
All this young Artists should seek advice from you nor be Gragra them take dey sing music b4 they gets to your level we will here them no more keep making us king 2baba i love you personally
Why is this video not trending? The video is a quality one too, and the song is beautiful. Why the low views and likes? Doing well on media platforms is the new win!
I can guarantee you that there are some music from certain artist that don't deserve airtime, yet are shoved down the throat of daily Lagosians based on some bias shit, sentiments killing Nigeria on a daily basis
Thump up for Tuface! Just as African queen nothing as change. He is the #1 in 🇳🇬 followed by my dearest Wizkid. Love you guys for always making us proud.
If you’re here in 2024 gather here 🔥🔥🔥🔥
I see you
🎉🎉
ABsolutely love this song
Good music
❤❤❤love this, don't want to be unfaithful, but damn😂😂
If 2Baba Na your daddy for Nigerian jamz gather here make we target each other✌️🚀
🔥🔥🔥
No be lie make we go to the place @2baba ✊🏽
Who else is here cos of Netflix “Young, Famous and African”?
Music runs in 2baba blood. It just flows
If you believe twobaba is the best in Africa let me see you hit the like button. One love mr twobaba.
Best 4 ever
emhonata!
Arguably d best!
From Spain tell 2face now i can take my breakfast
@@lisamacaulay2021 May I join you?😊
Living legend 2baba ❤❤❤❤🇬🇭🇳🇬
Davido and wizkid don blind people, them no dey recognise good music again. Lyrics 100% vibe 100%
Money corrupt some
King2Baba always 💪🏾💪🏾💪🏾🔥🔥🔥
Do like this if you were smiling sheepishly throughout this video
Sweet song nice video
Shout out to the G on the
hook..2Baba legend
If u know, u know. This is a bangs 4rm Idibia himself. 1Million likes for d legendary 2baba idibia
A king would always be a king
Lyrics
I no go lie, I dey see you too
It all depends on what you wan' do
No pretend, make you just stay true
As e dey do me, na so e dey do you
I no go lie, I dey hala everyday
I wonder why you no dey look my way
Abi e get something wey I never do?
Abi you want make I summersault too?
Abi you get another pattern wey I never know?
Make you tell me, make I do the needful
Life is too short, baby report
Make na me and you be our life support
I don't wanna be a faithful pervert (Abi you never know?)
See, I just wanna be a simple lover (Say, na so the thing go)
E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to prepare
I know you wan know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it would be blissful too
Oya baby kia-kia make we link up
Make oju kokoro people no come dey snatch us
I guarantee you, I go always defend us
As I go love you, e go make people jealous
I just wan roll, just me and you eh
Forget whatever them do you
Abi e get another pattern wey I never see?
Anyhow you want am, I got you and me
I don't wanna be a faithful pervert (Abi you no go like to know?)
See, I just wanna be a simple lover (Ah, no let the thing go)
E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to prepare
I know you wan know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it would be blissful too
Na peaceful chilling around my way
Good, good loving for you all the way
Abi e get another pattern wey you wan see?
Make you tell me, make I show you for free
I don't wanna be a faithful pervert (Ah, I don't want to be that for sure)
See, I just wanna be a simple lover (Ah, baby let this love flow)
E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to prepare
I know you wan know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it would be blissful too
Eh-eh, e get as you dey do me
E get as you dey do me
E get as you dey do me
Eh-eh, e get as you dey do me
E get as you dey do me
E get as you dey do me
Eh-eh, in fact just leave am like that
Anything wey you choose to do eh, na your hand e dey na
Break bread (not prepare)
@@michannel8357 yeah that's what I heard too
At list he tried very well
Well-done, But it's Break Bread😊😊
Two baba when you go old? Young forever.
2baba no dey miss. Every jam na hit.. Legends never die!
BABA TILL LIFE END YOU DEY GAME. I CAN'T FORGET 201, game zone, forest... FHH. The sound of baba voice get as e dey do me....sabi don
A guy remains a legend, e no easy after 2 decades . E get y
his is living legend
The guy b bursting my head wit madt lyrics 😫😫
2Baba never disappoints! My problem is that the song has to end 😍
Am telling you 😘
I swear
Asin ehh
If you say YES to this jam....gather here!
Yes Yes yes
Yes 💯💯💯💯💯💯💯
On repeat
Yes yes yes 🔥🔥❤️❤️❤️
👌
This guy stayed in Ghana and stole many Ghanaians heart 💓 with his music , i remember his 2006 album (IF LOVE IS A CRIME) he remains one of the best 🎶🎵 ever much 💕😘💕
2baba for life..... consistency 20 plus years in the game 💪💪💪💯💯
Syemca gives the Song a 🔥🔥. His vocals is super distinct and makes everytin sound more nyz altogether.. Big ups to 2baba for keepin up with legendary status🙌
I swear I don watch this video ten times already😂💕💕💕🔥🔥🔥 Long life Legend 2baba
Me too oh 💛 💛
Is really lovely to watch😍
I'm gonna keep watching till I know what's gonna happen next.
@comic family 😂 I know am going to watch it more times before going to bed 😂 I really like the softness and the vibes of the lyrics, really cool and lively💕💕🙌🏽💖
@@blessedjay1442 Are you still watching? 💛 💛
NOBODY COMES CLOSE TO THE KING.
HEROES COMES AND GO, BUT LEGENDS LIVE FOREVER.
2BABA A TRUE LEGEND.
syemca is great, had to search on who he is, and his covers and over you single is great....will love to see more of him
Symca was in the voice last year and he is good
He is Chike's elder brother too
Joe
Please can u send me this video anyone please
Who is here after Andile☻️😂
😂fact
Legendary 2baba....your voice can't be replaced and your kind of music is so amazing
Love this song so much ❤️❤️
From aotearoa
Syemca,this boy is something else thanks 2baba for bringing him in🙌🙌🙌🙌🇨🇲🇨🇲🇨🇲
Legendary 💯❤
If you are here after watching Young, Famous and African, hit a like ❤
2baba 🤴🤴
Andile...Netflix brought me here
2baba is always on point E get why 👌👌👌👌👑👑👑
2baba Number 1 worldwide click if you believe...
wow this is well put together
This song sweet die.
Any Ghanaians here?
Here because of Andile 😂❤
This song is criminally underrated and till this day I still marvel as to why it never ruled the airwaves.
All the beautiful black women in this video!!😍😍😍
Massive great song... This is super classical song... 👏💯❤️
Confirm one
The king in the game still dropping bang
2 baba still remain the greatest of all time ❤
Has anyone noticed that he always wear his wedding ring while singing any song😍🥰. Love this song🔥
Legendary 2Baba always the best your voice can't be replaced and your kind of music is so amazing.
One love, like if you're watching this video more then once...
Forever legend 🔥🔥🔥
I am here for Syemca. Have long waited for his break after The Voice 2017
My best song in the Album
Most talented 2baba ......do you get another patter wey you wan see,tell me !!! Make I show you for free Nwa!!! Nice jam OG
2Baba 4Lyf 🔥🔥🔥
The way this song 🎵 make sense reach...even break down using pigin English for everyone to understand and enjoy.....some mumu go still unlike 😒 am.....they even know what is music self....abeg baba u too much love 💘 💕 💗.
Forevrr jam 💞💞💞
Big shout out to Unlimited LA, King 2Baba, Syemca and everyone that makes this project a vibe. Love you all🇳🇬✊
Reminder to listen to this banger
2baba is an OG no contest no beefing you can stick to your David and Wizkid but I stick to me teen groove Legend 2baba
Ask me who a Legend is and i give you 2baba👏👏😍
Real oG in this game
Yesoooh
My 2baba wey no dey disappoint me....African pride...I love you to the bone...onelove.
Who keeps coming back to watch this beautiful song and music video just to ensure it hits 1million likes and a 1million views
All this young Artists should seek advice from you nor be Gragra them take dey sing music b4 they gets to your level we will here them no more keep making us king 2baba i love you personally
Lol music no be gragra
2baba is a legend, His the only guy that I love to put his songs on repeat. I love his songs and his ways.
REP KENYA GOD BLESS AFRICA
2baba no give am belle ooh 😂
Fire song by the way. 🙅♀️🙋♀️
We're in trouble o!......dis guy no dey old........ nice 1.
2baba remove the download option from this video to get more views..
Not just the download,change management team too
@@gabrieloyedokun30 y change management team,are they not managing him well enough?
I don't really understand how he allowed the download option. His management has tried, I think is time for a new hand.
2024 any one🔥🔥🔥
Forget 2baba,, who else heard Syemca's voice
2Baba now... Oya kuku kill us mgba naa. The Streets of New York go hear this one from me them go tire. #SharpSong.
Why is this video not trending? The video is a quality one too, and the song is beautiful. Why the low views and likes? Doing well on media platforms is the new win!
Mr. Oj. Na go
Raman jago no dey there looool
Bias media publicity in Lagos Nigeria, it's strange but it's real and happening here on high level...
I can guarantee you that there are some music from certain artist that don't deserve airtime, yet are shoved down the throat of daily Lagosians based on some bias shit, sentiments killing Nigeria on a daily basis
2face is irreplaceable in the Nigerian music industry 😭😭😭😭
The lyrics killer 2Baba
I love 2baba, because he's not going down, he's not going up, he's at the middle, he never fade, he's always there for Nigeria🇳🇬
Let Everyman aspire to live life 2face....man get longevity.
This type of song NEVER goes off on my playlist.. 2Baba songs are for the next 5 generations to come.. Evergreen 🌲
He will always be my most favorite Naija artist. Jamaica repping🇯🇲🤗❤💯 2face now and forever 🙏🤗💕
Jamaica ❤❤❤
big up to my Jamaicans🇯🇲 mi luv yuh from naija 🇳🇬
@@adamsc9049 ❤❤💯💯🙏
Experience beats it all . Not gonna lie this is my best Jam this year. The song make sense shaaa!!!!🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
Linda and 2baba's drip tho😍
Legend 💥💥💥💥💥💥💥💥💥💯💯💯💯👍🏿
I came here after I heard Andile praising this song in Young,Famous and African and Damn this is such a master piece🔥🔥🔥🔥big up@2baba
Me tooooo 😂 came straight to target you lol
Yeap that’s why I’m playing it
Isn't 2baba Legendary enough for likes ????
love you for ever
African Legend 🇺🇬 Uganda repin
Stil waiting for ur concert here small man with Big Name...
Best song for ever
2 baba is a legend
Am from Sierra Leone 🇸🇱
Loving this music 🎶 like dam
Legend 2baba 🔥🔥🔥
This jam is wickedly and awkwardly under rated. It's crazy. I love love it!🇳🇬
Legendary 2Baba we are proud of You 💪🏾💪🏾
E get why them call you 2baba 💙💚💙💚💙💚
2Baba respect 👍
Instantly in love with this vibe😁😍😍😍🥰🔥🔥I need vacation man! Thanks for the good vibes my African brothers
Always on point 2baba you defriend from your other crew
Thump up for Tuface! Just as African queen nothing as change. He is the #1 in 🇳🇬 followed by my dearest Wizkid. Love you guys for always making us proud.
Don't worry you're not the only one still watching this in 2022
My #1 jam off Warrior album.. Finally here, great song, colourful video. Maximum respect King Ujah...
Tap it already......!!! Much love frm Tanzania
@malex_went_legit
This is the only song that could make my husband 😘 🥰 danced to during our wedding 💒... And knows it word for word..
U sure
I just wanna be so faithful
music legend 2face idibia remember in 2045 i was here
Shout out to the best that ever did it!!! 2baba is the king, thanks for blessings us with some real music.
My best jam in the warrior album can't wait for this video..
Truly a legend 🔥🔥🔥
We are blessed to have you 2baba. Thanks for all the good music you have blessed us with.... legend.
Still the legend