Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
We are not even talking about the ring light in the shrine😂😂😂
😂😂😂I have been looking at it
Im getting obsessed with Mr Paul contents. Juju dey look woman,My Jesus 😂😂😂😂😂😂😂
nice one, so original
So funny 🤣🤣 people 🤣 every we're Nigeria is not for yuu
Wetin ringligt and fan dey do for Shirin again 😂
He really got me when he said moto jam juju🥴🥴 and I was like this man don come again
My juju dey do home delivery got me laugh loud 😅😅😅😅
Mr Paul don scatter everywhere 😂😂😂
Even cameraman dey laugh
Juju say e wan open bakery🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I get one juju wey dey work for chicken Republic….dey story long I for finish am but not time 😂😂😂
“Juju Dey look yanch na hin moto jam am” got me hard 😂
I don cry tire🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Mr Paul na wa for you 😂😂😂😂
My bele don burst 😂😂😂😂
This video made my evening oh, Weldon uncle Paul
Nawa oooo 😂
Speechless😅😅😅
😂😅😅where we deyyyy😂😂
Juju dey do home delivery 😂😂
Bros oooo😂😂😂 more blessings
God have mercy on you Paul😂😂😂😂
You o hear from the gods ....😂😂😂
Native doctor, with laptop 😂😂😂
Mr Paul May God have mercy on you 😅😅😅😅
Hahahaha Mr Paul no well ooo I Don taya for paul
This guy too good 😂 I don laugh tire
Wahalla don jam problem 😂😂😊
Baba do more skit as a native doctor, you get am 😄
Nice one
O boy. Juju get accident😂😂😂😂
Just caption I don burst with laugh cos I know what he is capable of y
Juju day do home delivery??Mr Paul am in the hospital now because of laff😂😂😂
Wetin be this 😂😂😂
D juju dy hospital dy collect treatment 🤣🤣🤣
Juju no dey one place ooh 😅😅😅😅
Which one be, control, central, delete 😂😂
😂😂 I was crying 😂😂😂
Me too o🤣🤣🤣🤣🤣🤣
juju go day look ashawo😂😂😂
This juju no serious 😂😂😂😂
Weldone Mr. Paul. I beg I need starch and banga soup oo.. How much ur juju de charge.. 🤣🤣🤣🤣
Mr Paul, deserve an award
Mr Paul really got me when he said,, don't let me vex because my juju go vex too... And I was like it's gone😂😂😂
Juju go well tomorrow 😂😂😂😂😂
Them nor fix drip for JuJu or ona nor see he blood group 😅😅😅😅
Yahoo Yahoo babalawo 😅
Paulo you don finish this one this time.😂
Juju dey look woman 😢😢😢😂😂😂😂😂😂😂
Change this your boy ,,why him go carry juju go outside like that🤔😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mr Paul sir I done laugh my phone commot my hand he done broke 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 see Wetin you and your juju course 😂😂😂
Sorry😂
Juju dey carry ashawo lolz
Mr Paul ooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nice one boss 🤣🤣🤣🤣😂
😂😂😂juju dey cross road?
Juju go dey look woman😂
Right you 😮😢😅
GOD ABEG OO
Mr Paul charge your phone, your battery don flat. Abi JuJu no dey let NEPA bring light for Una area?
Only you
Cough ooo
So glad Mr Paul finally got youtube channel ❤❤❤
Yes oh thank God oh
Funny paul😅😅😅😅😅
Juju get accident mr Paul 😂
Paulo😂❤
Juju get accidents 😅😅😅💔💔
This man 😅😅😅😅😅
Nice 👍👍
Mr Paul you are mean 😂😂😂😂😂😂❤
😂😂😂😂 you too good
Na GOD sure pass
Which kind juju be dis 😂😂😂😂
Mr paul your juju to like woman 😂😂
😂😂😂 Jesus
Hahaha😂😂😂😂
Lol 😂😂😂😂😂
Small howfar 😂
Wahala 😂😂
You and your juju need deliverance
I have many questions 😢😂
My eye 👁️ o
🤕😜🤣🤣🤣
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂
Mr Paul no normal
😅😅
waiting your juju dey drink
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂
Mr Paul no go kill person
First comment 😂😂😂
😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂
😅
First comment
Juju matter
God how did you think about this man you’re really a comedian
You just made my day sir 😍❤️
I swear
Man keep posting more you’re more than funny
Paul i don dey wait since make u get your UA-cam channel and your own skit make i subscribe, well done brother..wetin be your IG and FACEBOOK handle....?
@mrpaulcfr IG Facebook Mr Paul comedian
🤣🤣
We are not even talking about the ring light in the shrine😂😂😂
😂😂😂I have been looking at it
Im getting obsessed with Mr Paul contents. Juju dey look woman,My Jesus 😂😂😂😂😂😂😂
nice one, so original
So funny 🤣🤣 people 🤣 every we're Nigeria is not for yuu
Wetin ringligt and fan dey do for Shirin again 😂
He really got me when he said moto jam juju🥴🥴 and I was like this man don come again
My juju dey do home delivery got me laugh loud 😅😅😅😅
Mr Paul don scatter everywhere 😂😂😂
Even cameraman dey laugh
Juju say e wan open bakery🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I get one juju wey dey work for chicken Republic….dey story long I for finish am but not time 😂😂😂
“Juju Dey look yanch na hin moto jam am” got me hard 😂
I don cry tire🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Mr Paul na wa for you 😂😂😂😂
My bele don burst 😂😂😂😂
This video made my evening oh, Weldon uncle Paul
Nawa oooo 😂
Speechless😅😅😅
😂😅😅where we deyyyy😂😂
Juju dey do home delivery 😂😂
Bros oooo😂😂😂 more blessings
God have mercy on you Paul😂😂😂😂
You o hear from the gods ....😂😂😂
Native doctor, with laptop 😂😂😂
Mr Paul May God have mercy on you 😅😅😅😅
Hahahaha Mr Paul no well ooo I Don taya for paul
This guy too good 😂
I don laugh tire
Wahalla don jam problem 😂😂😊
Baba do more skit as a native doctor, you get am 😄
Nice one
O boy. Juju get accident😂😂😂😂
Just caption I don burst with laugh cos I know what he is capable of y
Juju day do home delivery??
Mr Paul am in the hospital now because of laff😂😂😂