Rudeboy - Audio Money (Lyrics)

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 26 вер 2024
  • #rudeboy #audio #money
    🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads!
    ................
    Follow Rudeboy:
    / rudeboypsquare
    / rudeboypsquare
    / rudeboypsqu. .
    ................
    🎤 Lyrics:
    Oh no (LordSky on the beat), na audio
    Oh no (Rude-)
    Oh no, na audio
    Oh no
    Everybody rich for Instagram (listen)
    Poor man no dey for Instagram (at all)
    Dem call me like say na me start am (yeah)
    Living fake life with cheap data
    E ma pariwo
    Dem money na just audio (na audio)
    E ma pariwo oh
    Na just audio
    Slow down slow down
    Why you wan kill yourself?
    Why you wan pa yourself?
    Living fake life vida loca
    Calm down, calm down
    Why you wan kill yourself?
    Why you wan pa yourself?
    Living fake life vida loca
    E ma pariwo
    Dem money na just audio (na audio)
    E ma pariwo oh
    Na just audio
    E ma pariwo
    Dem money na just audio (na audio)
    E ma pariwo oh
    Na just audio
    You wey dey form giveaway
    Your landlord dey chase you away
    Your family den you don sideline
    Owo dey blow you, you dey blow timeline
    Ten billion on flossy
    Too much money can be nothing
    So turn down de volume of your radio
    The money wey we no see na audio
    Account dey red perere
    Your body dey shack elele
    Them dey there hail you
    Owo dey slap you
    Slow down slow down
    Why you wan kill yourself?
    Why you wan pa yourself?
    Living fake life vida loca
    Calm down calm down
    Why you wan kill yourself?
    Why you wan pa yourself?
    Living fake life vida loca
    E ma pariwo
    Dem money na just audio (na audio)
    E ma pariwo oh
    Na just audio
    E ma pariwo
    Dem money na just audio (na audio)
    E ma pariwo oh
    Na just audio
    Who get ear make dem hear
    The life dem dey show, no be here
    No pick up stones wey nobody throw dem
    And build dem mansion in the air
    Slow down my brother, oh no
    Calm down my sister
    'Cause dem money na just audio
    Account dey red perere
    Your body dey shack elele
    Dem dey der dey hail you
    Owo dey slap you
    Slow down slow down
    Why you wan kill yourself?
    Why you wan pa yourself?
    Living fake life vida loca
    Calm down calm down
    Why you wan kill yourself?
    Why you wan pa yourself?
    Living fake life vida loca
    E ma pariwo
    Dem money na just audio (na audio)
    E ma pariwo oh
    Na just audio
    E ma pariwo
    Dem money na just audio (na audio)
    E ma pariwo oh
    Na just audio
    Oh no, na audio
    Oh no
    Oh no, na audio
    Oh no

КОМЕНТАРІ • 6

  • @Ollyfitness7
    @Ollyfitness7 Рік тому

    Rudeboy form another planet 🔥🔥🔥🔥

  • @ashleylizzy
    @ashleylizzy Рік тому

    Hermoso 👌Disfruté cada parte de este hermoso video. El mensaje de primera categoría. Es un 10/10. 👏🏻👏🏻👏🏻👏🏻¡¡joder!!

  • @3lxx465
    @3lxx465 Рік тому

    Respect for Nigeria God gave you a big talent, this is what music it's all about get the words out...love Africa! love

  • @badvixbunny
    @badvixbunny Рік тому

    I'm proud for Nigerian....deep song

  • @NawafAl-Hawsawi
    @NawafAl-Hawsawi Рік тому

    I just love this music I play it everyday

  • @theagy
    @theagy Рік тому

    Lyrics so real and deep. RudeBoy Thank you for all these great songs!