Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
DJ is killing the show. Allow the comedian to perform. There's a reason it's called stand-up comedy. That's why i love Bovi
Number 1 of them All 👑🙌
The DJ dey over do
He's Destalker's personal DJ while I wasn't feeling the selection I'm sure Destalker chose the songs
Look like DJ Khayslay don dey take things
Destalker 🎉❤
Mumu Dj Over sabi dey worry am
Dis guy good
The D j is too good
My belly 🤪😁
Who be this DJ self??
That DJ just dey useless Even everything wey e dey play no dey rhyme with joke
Which kind DJ be this self🤦
Og before ig
Abeg sack dt dj bomboclatt
The DJ actually ruin this clip
Dj needs proper orientation on comedians DJing His choice of music doesn’t go well with the joke
Get that dj out of there pls. At least make person deliver comedy na. Mtchew!
You no know Khay Slay??
Dem no no am@@expeeapparels8023
Abeg make una send me voice record on watin the comedian talk Dj done spoil everything I day comot here
DJ is killing the show. Allow the comedian to perform. There's a reason it's called stand-up comedy. That's why i love Bovi
Number 1 of them All 👑🙌
The DJ dey over do
He's Destalker's personal DJ while I wasn't feeling the selection I'm sure Destalker chose the songs
Look like DJ Khayslay don dey take things
Destalker 🎉❤
Mumu Dj Over sabi dey worry am
Dis guy good
The D j is too good
My belly 🤪😁
Who be this DJ self??
That DJ just dey useless
Even everything wey e dey play no dey rhyme with joke
Which kind DJ be this self🤦
Og before ig
Abeg sack dt dj bomboclatt
The DJ actually ruin this clip
Dj needs proper orientation on comedians DJing
His choice of music doesn’t go well with the joke