If I be the boy I will still do the same thing I no go fit dey for club without having playing time, Maresca himself no they try if not you, you fit bear am, you don reach 21 years dey seat on Bench e no make sense na
Chairman una wia be Chelsea fans dey talk like people wia no sabi football the ones u bought to replace those guys are not even better stop acting like a child and move on from them
Ur right sir 👍👍👍👍
If I be the boy I will still do the same thing I no go fit dey for club without having playing time, Maresca himself no they try if not you, you fit bear am, you don reach 21 years dey seat on Bench e no make sense na
❤❤❤❤❤❤
You are right
Tuchel is exceptional coach
Make dey loan him to any club now now.
Weti Chelsea dey do all this kind stuff self
Sharp
Thomas Tuchel knew how to get the best of them
This our club self I no understand 💔💙💙💙💙
Omo Sunday way so funny ooo
Chelsea is now a business club
My boss😅😅😅
God will help us
Chelsea sha
All this boys u mentioned now are very good it’s depends on how u makes of them
Oga, anybody can leave. Is viego up to the task. Look at what he is playing at Chelsea.
Boss man u're right. I don't know what is wrong with Chelsea sporting directors. I'm so disappointed in Chelsea board
Oga prof..... My annoyance is that the players we fans wants to leave Chelsea are not in the market 😢
Am only worried about veiga
Think say PSG be Dey go for NKUNKU
You sabi talk that's why I always listen to you words
The manager has his own fault by not playing many of them even if Cucurella no dey available. Every player deserves time on the pitch
Chelsea dey vex me 😡
Yesterday was lit the
They witches were all over
Thomas tuchel sef try oo
It was doing Kante,Thiago Silva season..T T try honestly
UCL sef far.... Club World Cup is near ooo
Ziyach was at his best at Arsenal.
Was at the best under Tuchel.
Make we just purchase dsasi comot
the UCL Chelsea won was Kante, Kante, Kante 3Kantes, Rudiger, Thiago Silver, Jorgino, and Mount in form the rest were try your luck 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
If they know na business they want to used Chelsea for make they sell am for people that sabi club jare
All of them don flop finish
Bro we bought those players to make profit the only issue we have is that big yhash called desasi
Smiles....
My man, you are obviously copying Younes Talks Football!
Nah God just give the champions league nor be the players
I swear na God ooooo
Which God
To be honest I no really no what is Chelsea problem
Chairman una wia be Chelsea fans dey talk like people wia no sabi football the ones u bought to replace those guys are not even better stop acting like a child and move on from them
Omo guy forget that thing dey one way we buy good