Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
1xbet-bonus.su/OzainBet_
Hi
Ozaun the skit maker🎉🎉🎉🎉🎉
Is not working oo
Ozain is one of the best skit maker in the world
With the kind talent wey ozain get and his consistency for the past 2 years, it’s now obvious those comedian with Benz get something else wey dem Dey do. Much love ozain ❤…. I love you 🔥❤️
Na forex den go lie say den dey do
Judge self no dey okay 😂😂Ozain na beast
Ozain ur comedy is the best among all 💯💯 for u
Mr Ozain ahh your own comedy is out of this world you mad gan 😂😂😂😂😂😂😂 you go talk till thy kingdom come .....😂😂😂😂
If you like before watching gather here 😮
Ajhe ❤ I just dey reason this ozain guy he just drop one like three to four days to now Omoo this guy is talented
Right here
oya now
Am here
this guy's consistency is unmatched. it's obvious it's not skit these other guys are using to buy Benz o
Ajeh seh because if nah skit,this guy done suppose get like 10
Definition of the story long gan😂
All I see is a talented and knowledge filled man....ozain has it inside of him and he's also adding some spices
Is like ozain should drop skit everyday...❤
😂😂b
I swear ❤
Olorun seh
I go forever like this guy 😂😂😂Ozain to the world ❤❤❤ I wish say you fit Dey drop skit everyday, you too good man!!!🤣🤣🤣
😂😂😂i don dey laugh without watching self
I wish I can be among the cast. I Iove as everyone is getting along with each other’s skit. Love you guys. Ozain. Love u more
Ozain you dey always give me joy I swear
😂😂 Ozain ..no go kill peeson ....ozain i be producer makee i join una skit
This is the hardest laugh I've had to your comedy, the end cracked me up badly... more grace bro
This guy dom craze aswear 😅😂😂,I no fit resist the laughter in the last scene 🤣🤣
For reference purposes 190 is àádọ́wá in Yoruba. Ozain TV plz take note next time
Ozain 😂❤ cloth Don dey fyn oo
Nice one ❤
Ozain can't kill me ohh😂😂😂😂
Kamo State dey Learn for where Ozain dey
He is his boss.Kamo will be very proud of him
I heard they fought bcos of a lady i just hope the rumor is false
@@owolabikenny9013 That’s the rumours people carry about, it’s not true ma’am
Abeg stop all this nonsense
@@abiolafolorunsho1339 And who are those doing nonsense?
Arguably one of the best.
Arguably bawo..he's is the best.
If na u too u no go do pass Ozain 😂
This guy is a genius i swear
First to comment ❤
Violence 😂😂😂😂😂 I like the fess speech ❤😂
Nice one bro
Back to 1968..e go long😂😂😂😂
my mentor, i always love you
U are doing well bro ❤
@Ozain TV How you dey think self 😂😂😂😂
Who dey roll igbo for ozain because his thinking always out of box😂😂
DAA ACE to the world🎉❤
First viewer
First to comment 😁❤
The police officer behind ozain😂😂
First person watch this movie 😂😂😂
This is creativity….lol 😂
Can't stop laughing 😂 😂😂😂😂😂
Ozain the bad guy 😂😂😂
Much love ❤❤❤❤
Ozain na werey ooo 😂😂😂
Mio ni gba oooo 😂😂😂
Ozain is good.
Ozain olejere aye 😂😂😂😂😂
Ozain i swear you too sabi 😅😅😅 once I enter here na your page I go land first 😂
Ozain 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤
Let me like before watching
Ozain na legend 💪💯✅
I remember in 1962 my mother was born
Weldone bro
This is hilarious 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣,i love ozain,...ozain drop ur number plz
Walahi were ni ozain... 1968 ke... Another story 😂😂😂
Damaturu 😂😂
ozain in the problem😂😂😂😂😂
Fist to comment
Ozain in the building 😂
One ozain mhi ❤❤❤❤😂😂😂
Name of the singer and track the judge dey listen to please
More wisdom upon u, l love you
You to Sabi 😂❤
My best comedian on dis again maximum ozain ❤
Amazing ❤
I sub Dey always give ❤❤❤
Please what's the name of the song that they played
Thank God am first to comment here
My favorite ❤️pls help me ooh🙏🙏🙏
You baaaad 😂😂😂❤❤❤❤
Ozain in the building again
Banger again 😅😅😅
No watch while eating 😂
This story no go end
Ozain why?😂😂😂😂😂
First to comment
First to watch
Bad boy 😂🥰😍😂😹😹
😂😂😂😂😂 Ahhh Mo daran
Lawer ogbo paaa 😂😂😂
Ozain will not kill me 😂😂😂
Wahala court 😂😂😂😂😂 everybody get chinchin for head 😂😂😂😂
Werey niyin egbon Ozain 😂😂😂
Big bos I need your help sir
😂😂❤
First to watch Ozain reply to my comment bro
Ozain bet
Watin sup for 1968 😂😂
My love ❤
OZain 😂😂😂
❤
What is the name of the music
2 yrs old bawo 😂
Oseeni😅
First to like😂❤
😂😂😂 haaaaa
First to comment 😂😂
He's really trying
Wahala
I don laugh enter my landlord room😢😢
1xbet-bonus.su/OzainBet_
Hi
Ozaun the skit maker🎉🎉🎉🎉🎉
Is not working oo
Ozain is one of the best skit maker in the world
With the kind talent wey ozain get and his consistency for the past 2 years, it’s now obvious those comedian with Benz get something else wey dem Dey do. Much love ozain ❤…. I love you 🔥❤️
Na forex den go lie say den dey do
Na forex den go lie say den dey do
Judge self no dey okay 😂😂
Ozain na beast
Ozain ur comedy is the best among all 💯💯 for u
Mr Ozain ahh your own comedy is out of this world you mad gan 😂😂😂😂😂😂😂 you go talk till thy kingdom come .....😂😂😂😂
If you like before watching gather here 😮
Ajhe ❤ I just dey reason this ozain guy he just drop one like three to four days to now Omoo this guy is talented
Right here
oya now
Am here
this guy's consistency is unmatched. it's obvious it's not skit these other guys are using to buy Benz o
Ajeh seh because if nah skit,this guy done suppose get like 10
Definition of the story long gan😂
All I see is a talented and knowledge filled man....ozain has it inside of him and he's also adding some spices
Is like ozain should drop skit everyday...❤
😂😂b
I swear ❤
Olorun seh
I go forever like this guy 😂😂😂Ozain to the world ❤❤❤ I wish say you fit Dey drop skit everyday, you too good man!!!🤣🤣🤣
😂😂😂i don dey laugh without watching self
I wish I can be among the cast. I Iove as everyone is getting along with each other’s skit. Love you guys. Ozain. Love u more
Ozain you dey always give me joy I swear
😂😂 Ozain ..no go kill peeson ....ozain i be producer makee i join una skit
This is the hardest laugh I've had to your comedy, the end cracked me up badly... more grace bro
This guy dom craze aswear 😅😂😂,I no fit resist the laughter in the last scene 🤣🤣
For reference purposes 190 is àádọ́wá in Yoruba. Ozain TV plz take note next time
Ozain 😂❤ cloth Don dey fyn oo
Nice one ❤
Ozain can't kill me ohh😂😂😂😂
Kamo State dey Learn for where Ozain dey
He is his boss.
Kamo will be very proud of him