Erigga and brenny Jones, is hereby found guilty of de murder of my repeat button,dey are hereby sentence to life in prosperity. If yhu luv erigga hit de like button.
David Thompson erriga I love your vibes. U are good and awesome. I wish to be around u so I can gain more boss. I am artist too my name is sweetsoul. Base In Lagos
Erigga,. I wan just see u face to face we get gist , I nor know if e possible but any way na way. Hope say the studio get ambulance because if I drop the beat men they lose balance..
Abeg Paper, Paperboi 2019 mhen, how e be? (Brenny Jones ti de o) I wan give you story now from the situation room (King Paper) How e take happen for area real, real Just now, just now here e never too tey I be ghetto boy and I like to chop money (chop money there) Iji ego, I like too much money I still like dem type Adeleke money (Adeleke money) Plus Otedola, all that kind money (biggie biggie money) Oh, (kpakam) If I make this money (kpakam) I go buy full Lekki (kpakam) If I make this money (kpakam) I go buy Ferrari (kpakam) If I make this money (kpakam), (eh ehn guy how far?) I go flex my mama (kpakam), (that matter wey I say I wan clear you) If I make this money (kpakam), (eh ehn na this so ma just clear you now for this yarn) I go spend this money E get one matter when play You know my guy Sparko? That my tall, black guy when dey stay airport road No be small matter happen for area o As I dey follow you talk dey yarn, four person don go Dem say dem get one transaction wen be say dem do Abi na one million dollars when dem say somebody chew The matter be say, the guy dey work client tey Na im make dem run money for the client, make she pay When money finish, dem wan come die the money For this small Warri, dem wan guy the smallie Some kind brah for the area, dem be deadly No need to give dem money, buy two Benelyne Dem don enter motor dey go find the pick up Two kala cut to size, all of them kit up One dey hurry so tey e cock him gun down Enter speed breaker, he mistakenly gun him own man for front seater Driver don confuse Don turn him hand, no dey face road The kind trailer when jam dem comot Na those kind trailer when-when dey carry load Oh, (kpakam) If I make this money (kpakam) I go buy full Lekki (kpakam) If I make this money (kpakam) I go buy Ferrari (kpakam) If I make this money (kpakam) I go flex my mama (kpakam) If I make this money (kpakam) I go spend this money So I pray, I pray gan-gan I pray, I pray So one day, one day, one day Hustle go pay, e go pay, I pray Oluwa I dey pray For this life ehn, no be who get money now get money You no know all those bank gate men? You know how much dem get when them dey their twenties? You go hustle after you say your morning Amen Four of them laugh, them dey drive dey go Dey reason life, some of them don spark their kpo Dey think wetin dem go do once the money show One say music, the rest say na ashawo Or go downtown buy all their men ibo You no fit blame them, na the only thing when them know Na there one say "po-po fit dey around" So e cock, e cock, e cock e kala down Be like say the nose face the guy for front sit See police for front, the guy halla "shit" (Oh shit!) Him no see the speed breaker, him jam am kpoo Accidental discharge, he own man kpoof Before now him say If he make this money, kpakam Him go buy Bugatti, kpakam Him go take the money kpakam Buy everything, kpakam Before him hear gbagaun The man don go, where him take gbagam Him no believe him Bible So I pray, I pray gan-gan (na real matter) I pray, I pray (confirm matter, legit matter) So one day, one day, one day (omo na prayer matter) Hustle go pay, e go pay (abeg) I pray (spiritual) Oluwa I dey pray We dey pray Oluwa Untimely death no be our portion Give us e.t.c money oh Money wey no get finish, fete rise, fetera type of money Na so e just be mhen I fit carry you reach the water But na for you to learn how to swim Motivate yourself
Anybody in 2024 should hit like button
First person to comment 2025! Pls like this comment 🎉
If you watch this video more than once hit like for eriga
Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed Amen
Amen
Amen
Amen 🙏
You too 🙏
If you feel the king of ghetto rap erigga hit the like Bolton🤑
Erigga and brenny Jones, is hereby found guilty of de murder of my repeat button,dey are hereby sentence to life in prosperity. If yhu luv erigga hit de like button.
Dope man squared erigga baba u get mat
@@abrahamwanlanta4861 mad jam💯💯💯
True talk bro
@@buggiebold609 blv
Gather if you love erigga more than me.
Mumu
clear road for my erigga
David Thompson erriga I love your vibes. U are good and awesome. I wish to be around u so I can gain more boss. I am artist too my name is sweetsoul. Base In Lagos
@@kennysweetsoul9589 aaa
My love for paper boy ,,, no be here ooh
King of the street 🎉🎉🎉
The video is too lovely erigga you finish work hit my like if you love erigga
De Smith VEVO 🖤💝
Flow is there bro
Dollar 💵 bwoi you’re mouthed
Still watching till date ❤
Who's proud to be African hit like here🇨??
Omo, if I make dis money, I go flex my mama ooo👩👩👩👩
Una too much🔥🔥🔥👑
Erigga na man u be
Coconut know say e journey far na e make am carry water follow body
Wait first i no understand watin una dey wait b4 the likes go reach 2miter?? 🔥🔥🔥
Errin u be baba
Old Warri to the core
1M Views I'm Part Of It
Eriggma my Gee
If you believe Brenny Jones is too good,,✊ let me see your likes
More grace to erigga ✊
Real gud my guy
Nor be lie G
The guy na be the music plus erigga baba
who watched more than once
erigga baba true story
Correct fellow, Erigga gabadin òrapa fi life!
Erigga is too telented
Guy tupac na your broder
More grace
Been a fan of Erigga since "wild wild west remix" if you don't know this jam go check it out........
Untimely death nor be our Portion, May God bless you Erigga
Amen
Amen
30/6/2022 Gather if you love erigga
My mentor i like your music 🎵 and swag.
Correct correct ✊ ✊ ✊ 🚀🚀🚀
King paper
Paperboi💝
Erriga na Man u be
Erigga you confirm
Who is here in 2024
❤❤❤❤❤❤
Erigga you na bra..you too much
King of South, sire this nah your story?
ergga to good for vibe Aje
Nice one errigga
Erigga for life
If you have watched this video more than 10 times.. Plz let us gather here🤗
More Dan ten times
Why erigga like kala so much
Nice one king
Make una no dey kill una self cos maga pay.
who remember Erigga from those days wen he dey come NNPC complex, keep the hustle.
Laminu kasim
Brenny jones😋
Erigga good jor👋❤️
Up up up up naija youth
This song is 2020 and covid 19
That line "I fit carry reach the water but na for you to learn how to swim "🔥🔥🔥🔥
Strong punch line
He was talking to Brenny Jones on that line
He was talking to Brenny Jones on that line
Erigga,. I wan just see u face to face we get gist , I nor know if e possible but any way na way. Hope say the studio get ambulance because if I drop the beat men they lose balance..
Cool 🔥🔥👍
Erigga is the best. he sure for you erigga
gather here........long live Erigga
You matter carry toolz wey dey burst brain , you too much
Nice one
Respect 💛💛🖤🖤
Erigga new money much love from Lagos State
🔥🔥🔥🔥🔥
Germany 🇩🇪 gang
Eliot make we gather for the situation room
I dey o NRW bro
If make dis money . I go flex my mama
Yes oooo na we dey here
One love all hustlers
Paper boy
No be lie oooh
Eribaba if nor be you, I nor dey come UA-cam, Omo warri all the way from Italy
2024🌹
Tight
Erigga too good Abeg ❤❤❤
Abeg Paper, Paperboi 2019 mhen, how e be? (Brenny Jones ti de o) I wan give you story now from the situation room (King Paper) How e take happen for area real, real Just now, just now here e never too tey
I be ghetto boy and I like to chop money (chop money there)
Iji ego, I like too much money I still like dem type Adeleke money (Adeleke money) Plus Otedola, all that kind money (biggie biggie money) Oh, (kpakam) If I make this money (kpakam) I go buy full Lekki (kpakam) If I make this money (kpakam) I go buy Ferrari (kpakam)
If I make this money (kpakam), (eh ehn guy how far?)
I go flex my mama (kpakam), (that matter wey I say I wan clear you) If I make this money (kpakam), (eh ehn na this so ma just clear you now for this yarn) I go spend this money E get one matter when play You know my guy Sparko? That my tall, black guy when dey stay airport road No be small matter happen for area o As I dey follow you talk dey yarn, four person don go Dem say dem get one transaction wen be say dem do Abi na one million dollars when dem say somebody chew The matter be say, the guy dey work client tey Na im make dem run money for the client, make she pay When money finish, dem wan come die the money For this small Warri, dem wan guy the smallie Some kind brah for the area, dem be deadly No need to give dem money, buy two Benelyne Dem don enter motor dey go find the pick up Two kala cut to size, all of them kit up One dey hurry so tey e cock him gun down Enter speed breaker, he mistakenly gun him own man for front seater Driver don confuse Don turn him hand, no dey face road The kind trailer when jam dem comot Na those kind trailer when-when dey carry load Oh, (kpakam) If I make this money (kpakam) I go buy full Lekki (kpakam) If I make this money (kpakam) I go buy Ferrari (kpakam) If I make this money (kpakam) I go flex my mama (kpakam) If I make this money (kpakam) I go spend this money So I pray, I pray gan-gan I pray, I pray So one day, one day, one day Hustle go pay, e go pay, I pray Oluwa I dey pray For this life ehn, no be who get money now get money You no know all those bank gate men? You know how much dem get when them dey their twenties? You go hustle after you say your morning Amen Four of them laugh, them dey drive dey go Dey reason life, some of them don spark their kpo Dey think wetin dem go do once the money show One say music, the rest say na ashawo Or go downtown buy all their men ibo You no fit blame them, na the only thing when them know Na there one say "po-po fit dey around" So e cock, e cock, e cock e kala down Be like say the nose face the guy for front sit See police for front, the guy halla "shit" (Oh shit!) Him no see the speed breaker, him jam am kpoo Accidental discharge, he own man kpoof Before now him say If he make this money, kpakam Him go buy Bugatti, kpakam Him go take the money kpakam Buy everything, kpakam Before him hear gbagaun The man don go, where him take gbagam Him no believe him Bible So I pray, I pray gan-gan (na real matter) I pray, I pray (confirm matter, legit matter) So one day, one day, one day (omo na prayer matter) Hustle go pay, e go pay (abeg) I pray (spiritual) Oluwa I dey pray We dey pray Oluwa Untimely death no be our portion Give us e.t.c money oh Money wey no get finish, fete rise, fetera type of money Na so e just be mhen I fit carry you reach the water But na for you to learn how to swim Motivate yourself
2024🎉
Erigga is the only rapper in Nigeria that tells a story, keeps his flow and keeps it real....na real matter be this, abeg!
I agree with you on that
Erigga Na the only rapper when they talk reality about things that happened within and far away with Rapp 🎉 Na real matter Na confirm matter ❤
U be brain erigga me love you
God abeg bless Erigga for me
King of the south 🙋
2.41 - 2.43 💣
Much more
Big wiz
Nice story
Eribaba
Those of you that click on finger down. God punish you all 🙏 Eriga you're blessed.
Bro i just dey watch❤
Still here 2020
See speed wey I take come this place eeeeeehn chia Errigga go kill me ooh😘❤
If Errigga no blow this year
I will quit smoking
Official Ballackson better quit now
@@muweigodwin7627 😂😂😂
Erigger don blow since na
@@DavidSatty-nk7vs 😅😅😅
You rap like you are gisting with us. you are gifted.
Erigma i dey for you bruh,I dey ur back
This tune na for we #hustlegang
Love u bro ❤❤❤
You are good ❤❤
Erigga.. The 🐐
Gather here before 1 million view.
The video make sense wella 🔌✔✔💯
2019 was really a good year
Who came back here to watch after a year ?