Mr Eazi - Panadol (Performance Video)
Вставка
- Опубліковано 26 жов 2023
- “Panadol” was created organically in Ouidah, Benin, when two of Mr Eazi’s most frequent collaborators, the producers Type A and E Kelly, came to visit him with the talented songwriter, Favour Brown, in tow. “We were chilling, trying to catch a vibe, I heard that beat play and I started jumping to the song,” Eazi recalls. Panadol, the drug, is designed to reduce pain and fever, and the song is all about feeling good. It’s where Mr Eazi finally lets bygones be bygones, and settles into his groove, playing with the theme of sexual performance and health. “I am past all that craziness [from the beginning of the album], I’ve said what I said, and now I'm having fun.”
Lyrics
My mouth e sweet
But e no mean sey
I be liar o
Zagadat
That is to say
I getti lamba o
hmm
For the other room
I getti power o
Agidi agidi agidi agidi agidi
To set that waist on fire o
Fire o (fire o)
Ye
Zagadat
After round one
Me i no dey take panadol
O tun gbe de o
Omoge
o tun gbe de o
After round one
Me i no dey take panadol
Mo tun gbe de o
Omoge
Mo tun gbe de o
Three Gbosa
For the man
Wey dey make him woman
Cum twice (cum twice)
Cum twice (cum twice)
In one night
One Night (one night)
Make I chop your body
Make i make you feel one kind (one kind)
One kind
Open shop for my head
Baby
Make i be your shoprite
Shoprite
Zagadat
One bundle for your waist
After one round you go craze
She no one lef my place
She say she won
Mtchew for my face
She say she won
Mtchew for my face
Oya now
One bundle for your waist
After one round you go craze
She no one lef my place
She say she won
Mtchew for my face
She say she won
Mtchew for my face
Zagadat
After round one
Me i no dey take panadol
o tun gbe de o
Omoge
o tun gbe de o
After round one
Me i no dey take panadol
Mo tun gbe de o
Omoge
Mo tun gbe de o
Three Gbosa
For the man
Wey dey make him woman
Cum twice (cum twice)
Cum twice (cum twice)
In one night (one night)
One Night (one night)
Make I chop your body
Make i make you feel one kind (one kind)
One Kind (one kind)
Open shop for my head
Baby make i be your shoprite
Shoprite
Zagadat
Writing Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Kelenna Agada Obim, Joshua Nkansah, Efeoghene Alloh
Follow Mr Eazi
Facebook: / officialmreazi
Twitter: / mreazi
SoundCloud: / mreazi
Instagram: / mreazi
Web: mreazi.com
UA-cam: smarturl.it/MrEaziUA-cam
#MrEazi #Panadol #theevilgenius
Why are People are now sleeping on Mr Eazi ? One of the most hardworking of his generation. Your big fan from 🇨🇲 🔥🔥
3 gbossa for di man, wey dey make e woman come twice… in one night 🔥🔥😂
3 Gbosa for the man wey dey make woman come twice 👍👍👍
Mr Eazi's album is 🔥🔥🔥
Lots of love from Jamaica 🇯🇲
This definitely a Saturday night mood
just chilling vibes
Love this Vibez 😎 Zagga dat 🎉
This is a Jam!🔥🔥🔥
Mr Eazi spitting 🔥 🔥, am surely banging this tonight at the bar tonight, Watching from China
Big fans here in Belize 🇧🇿
Issa Vibe 😎
Sending love from the US. The wife and I have had this on repeat for weeks. 🔥 🔥
He is the biggest artist in africa wallah 🔥🔥🔥keep giving our things 💙🤍zag dat love from! rayon
Song with the Sweetest vibe on the album.
Much love to you Mr Eazi boy 💯✅❤️
Music is eazi ❤
Nice Album Mr Eazi The WORLD miss ur Vibes THANK GOD U ARE BACK
Role model 🫡
my world's most decent artiste and musician ❤️❤️❤️
Amazing ❤🇬🇦
Big song Don Eazi
Big love from Uganda Straight 🎉
Eazi we still trust u in 🇺🇬 ❤ for more info; Your Trace performance in Rwanda 🇷🇼 was lite
Mi idol in music, no wahala brada
My favorite in album.
zaga what, zagadat!
Zagadat❤😢😮my tune so far
Baba is back 🎉 ola ola
Eazi tiger 🔥🔥🔥
watching from Uganda 🇺🇬
Make you feel one kind 💟
🔥🔥
🔥🔥🔥🔥
Zagadat! 🎉
🔥🔥🔥🎉🎉
❤❤❤❤❤
👑💝💕😊
❤❤
🔥🔥🔥🔥🥰🥰🥰😍
😇
🇭🇹💪🏿🔥🌍
لا تسعر الجحيم
💙💙💙💙🤍🤍🤍🤍
@kingpromise bring me here
🔥🔥🔥🔥