Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
A ship 🚢 can never sail in a dry land Badoo na baba ❤️🏆
You no get respect oooo!!!! Who be Daniel to olamide... sometimes una no dey get respect for una post...
Dem Don see olamide finish 🤣🤣
Even though Kiss Daniel is not as rich as olamide but na baba he be
Yamayama
This is disrespectful to baddo
I Swear how can they use kiss Daniel 😂 to compare him baddo
Why u go dey compare olamide baddo money to kiss Daniel na whine if kizz hear this thing from your mouth self he go vex because he no say baddo get money pass am
Without telling anyone, you already know that which you seek answers for. Just Lol...Baddo
Is god that will punish this channel holder for comparing olamide with Vado ...... Shey Baddo nah small pikin for your face abii
Stop who be kiss Daniel for where olamide day..kiss Daniel not get respect
Don't you ever compare olamide with any small artist again.
U dey mad for comparing olamide with kiss Daniel
You be mad man to compare kizz Daniel with olamide
Who'z kizz daniel?? Stop disrespecting olamide🤔🤔WTF
Bro you day mad who be kiss Daniel Olamide small for your eye abi
You are mad by comparing Badoo and ordinary kizz Daniel
Father and son ... olamide na baba
Why would u be comparing boss and son together that’s absurd nah Olamide with Kizz Daniel keh
Abi Oh😂
Baddo abeg forgive this Kiss Daniel, na craze dey worry am
Nonsense!!!! Who's Daniel?!
Olamide pls who is kiss Daniel
Boss always be boss oooBaddo will give you but kiss Daniel we love you Na mentor you be oo
Shey u na no get brain olamide to kizz Daniel
Baddo abeg forgive this blogger, na craze dey worry ham
I will not talk againWho is kisdaniel
I thought enimoney was olamide's younger brother
Yes
You are offset
Olamide is kizz grandfather not even father
Please stop all this who kiss danie olamide is a farther you don't know
Una no dey get sense at all, why una go dey compare Olamide with Kiss Daniel 😏 why una no use Zlatan or Portable
No dey even compare both, cause baddo na baba
Bros dey try get content before you think of posting... 😏
badoo na boss oo
Badoo na baba but Kiss Daniel is the best for me.....
Mean of this u think before u post olamide
Badoo na baba up ybnl no dey compared elephant and and together bro 🤞🤭
You no dey compare Olamide with wizkid or Davido abi eyin ati Daniel fe shofo nii ? 😡
Who’s is kiss Daniel where badoo they pee 😂
U lack thing for do ehh
Enimoney na olamide junior brother not senior brother 💯
Kiss Daniel is son to Olamide
A ship 🚢 can never sail in a dry land
Badoo na baba ❤️🏆
You no get respect oooo!!!! Who be Daniel to olamide... sometimes una no dey get respect for una post...
Dem Don see olamide finish 🤣🤣
Even though Kiss Daniel is not as rich as olamide but na baba he be
Yamayama
This is disrespectful to baddo
I Swear how can they use kiss Daniel 😂 to compare him baddo
Why u go dey compare olamide baddo money to kiss Daniel na whine if kizz hear this thing from your mouth self he go vex because he no say baddo get money pass am
Without telling anyone, you already know that which you seek answers for. Just Lol...Baddo
Is god that will punish this channel holder for comparing olamide with Vado ...... Shey Baddo nah small pikin for your face abii
Stop who be kiss Daniel for where olamide day..kiss Daniel not get respect
Don't you ever compare olamide with any small artist again.
U dey mad for comparing olamide with kiss Daniel
You be mad man to compare kizz Daniel with olamide
Who'z kizz daniel?? Stop disrespecting olamide🤔🤔WTF
Bro you day mad who be kiss Daniel Olamide small for your eye abi
You are mad by comparing Badoo and ordinary kizz Daniel
Father and son ... olamide na baba
Why would u be comparing boss and son together that’s absurd nah Olamide with Kizz Daniel keh
Abi Oh😂
Baddo abeg forgive this Kiss Daniel, na craze dey worry am
Nonsense!!!! Who's Daniel?!
Olamide pls who is kiss Daniel
Boss always be boss ooo
Baddo will give you but kiss Daniel we love you
Na mentor you be oo
Shey u na no get brain olamide to kizz Daniel
Baddo abeg forgive this blogger, na craze dey worry ham
I will not talk again
Who is kisdaniel
I thought enimoney was olamide's younger brother
Yes
You are offset
Olamide is kizz grandfather not even father
Please stop all this who kiss danie olamide is a farther you don't know
Una no dey get sense at all, why una go dey compare Olamide with Kiss Daniel 😏 why una no use Zlatan or Portable
No dey even compare both, cause baddo na baba
Bros dey try get content before you think of posting... 😏
badoo na boss oo
Badoo na baba but Kiss Daniel is the best for me.....
Mean of this u think before u post olamide
Badoo na baba up ybnl
no dey compared elephant and and together bro 🤞🤭