Oga if you don't have anything to say just take a chill peals. Oluwalosayi no be anybody mate oooh. If you don't know anything about him stop posting all this.
Nah so my brother,see you this people's if you didn't stop compared seyi vibez with portable I won't like portable again ooh stop posting rubbish for us joh, shey seyi vibez was kere n nuaye nii
Abeg no dey insult my fellows, it's already sure that SEYI VIBEZ nah father in motivating let's no quarrel no dey blame the creator everything comes with reasons una suppose to ask why did he compare both of them, that's all 😔 the creator is also motivating us 😂
All this content na rubbish How would you compare someone who sings to motivate the street with someone who sings like a goat ‘mehn mehn mehn’ The difference is very clear. And please do not compare their net worth cause seyi vibes hustled for his whole money while portable received all his properties as a gift
Ogun will kill whoever compare loseyi and portable,,,,,,Seyi nah baba ldan,,,,anjonu Omo 😊No Seyi No vibes make l clear you,,,,,,,,,Oluwaloseyi 🌹💋 portable go run mad Nii and is fans😂
Shey this one no get sense nhi 😡 if you no get wetin do oga shey nah by false to be posting on UA-cam , why will you be comparing seyi vibez with portable 😡
The person wey post this thing you too Mumu , nah you Mumu pass for this life how you go Dey compare portable with seyi … seyi no be small person wey you fit Dey compare with portable you no get sense at all man
For your entire life no Dey compared portable with Bella again???? Seyi vibes self no fit compare himself with Bella, talkless of this COWARD called portable (PROBLEM CHILD) @Portable 😂
Please always have it in mind that all videos on this channel is for entertainment purpose only. You are appreciated 🤝💯
Portable Dey mad 😡
Who dey check am go collect
“Up!seyi”seyi for life🇳🇬💯⚜️⚜️⚜️⚜️
Oga the difference is too long
Who dey gas
NSNV ❤️🥰
Portable for where 🥵
Hmm
Don't even compare seyi vibes and portable ever in your life who's portable please
Shut up you know who be portable eh. Abi you think day he get money pass zazu eh
Abi oh
The guy no get brain, you know who seyi bi no dey compare seyi vibes with portable for your life still you die
Portable no dey Music Industry inside ......Na street vipper.
No Dey compare Seyi Vibez with portable,there is different between death and sleep
Iku ya tor si orun 🤣
They both got God grace in them 🙌 ❤
You get mind oo how you Dey compare Seyi vibez with Portable ? Haha🤦🏼♂️
Vibe Boi Fre$h Boi Money 💰!!🙏❤️❤️
Who be portable ,Seyi vibes pass 💯💯
Loseyi ❤️ who’s portable
The difference is clear bro how will you compare seyi with portable seyi Vybz know how to sing oooo I don't really know abt money aspects
Bro na shit be this ajehhh no dey waste person wifi
This intstablog don crazy find work do Oga who born potable Seyi nah 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥💚
Oga if you don't have anything to say just take a chill peals. Oluwalosayi no be anybody mate oooh. If you don't know anything about him stop posting all this.
Louder pls💯
Ajeh
Waitin portable don achieve ..
Seyi vibes go need sing for like extra 3years with god grace to achieve better endorsements
God bless unna
Nah so my brother,see you this people's if you didn't stop compared seyi vibez with portable I won't like portable again ooh stop posting rubbish for us joh, shey seyi vibez was kere n nuaye nii
Billion dollar baby (NSNV)❤❤
Who born portable
Who is portable
Billion dollars baby big Boss vibes
Nah bank u Dey judge Olodo .. u no fear person wey get Wallet bitcoin.. seyi vibes u b king
Abeg no dey insult my fellows, it's already sure that SEYI VIBEZ nah father in motivating let's no quarrel no dey blame the creator everything comes with reasons una suppose to ask why did he compare both of them, that's all 😔 the creator is also motivating us 😂
Oga no day compare oluwalosayi with anybody for industry abeg. Una go just day post fake news 🤔🤔🤔
Omo which comparison be this no do am again abeg seyi vibez no be upcoming abeg 🤣🤣🤣
No day compare portable with seyi vibez,seyi vibez para boi 🔥
Who dey breath 🤔 loseyi nah boss ooo
Who be portable
Who born portable besides Seyi vibez
Efe kusha , who be portable 😏
No dey post this kind thing for your life again
Seyi portable no dey do this kind thing again
You dey ment 😭😂
Never in your life do this kin thins
Who be portable where seyi vibez dey
Who is portable beside seyi vibez
I love seyi ♥️♥️
you dey wine urself ni y you go dey compare seyi with portable who be portable when portable come outside no go wine urself ooooooooo
Seyi vibes number 1
No seyi no vibez wetin portable dey sing
Thunder fire you portable and seyi na mate?
Sheyi vibes nah he mate he also sing pass portable, who is portable in front of no sheyi no vibes. You know get work oga. Jp
U no get work nii wey u settle down dey compare seyi vibes and portable
Oga u don't know anyone to say oooo ah swear u no do well seyi pass potable by far
Seyi vibez is richer pass oooo
Una Dey craze if you no get anything to post abeg shift..why una go Dey compare seyivibez kopoorletiyin
Those UA-cam bloggers una no dey get sense ooo,how is portable a rapper
Very good
Thanks
Because he sings street no mean say he no get money.
You Dey compared bike and plane
Lol
Abi God wan punish portable ni for where
What are u saying self why will u be comparing Portable With Seyi Vibes
The money may seyi get if u get I'm u no go be like this
Just dey play
Portable is too low to seyi vibes about money
So what you mean about this video now is that potable is reach pass seyi vibez abi . Oga see if you no get work go and realas Abeg
All this content na rubbish
How would you compare someone who sings to motivate the street with someone who sings like a goat ‘mehn mehn mehn’
The difference is very clear.
And please do not compare their net worth cause seyi vibes hustled for his whole money while portable received all his properties as a gift
Maybe you should go round the street to see how much you'll receive
Yes you are right sir
Seyi vibes start singing since how many years ago, and are money is 80 dollars
Seyi vibes
Oga shut up jare seyi vibez get money pass him
I can see clearly you don’t have sense
How can you compare portable to Seyi vibes
Ogun will kill whoever compare loseyi and portable,,,,,,Seyi nah baba ldan,,,,anjonu Omo 😊No Seyi No vibes make l clear you,,,,,,,,,Oluwaloseyi 🌹💋 portable go run mad Nii and is fans😂
What's all these na....why will you be comparing seyi vibez to this nitwit....vibez don day drop better songs since 2014.
The cars y'all spending 80,000 for u can get better car here in the USA
No ever try am again 4 ur life portable and s.vibes...seyi big pass naw
U no get sense when portable Start abeg 🙏😘
I like seyi vibez
Why you dey compare seyi vibez and portable where portable dey 🥱
What is this Bai. Why comparing seyi with portable. Oga oo
Good question don't mind the Guy
don't compare portable with Seyi vibez
Seyi is the richest
Seyi to the world🌎
Seyi vibes two car can buy the all family of portable
If na destiny boy self still better small
No Seyi no vibes
Abeg seyivibez no be portable mate in music and network
Seyi
You better don’t talk rubbish why you go Dey use loseyi conpear portable.... okirika get level na ... when exactly loseyi na baba oooo.
ZL1 is cheap in USA
You are right pal. But these dudes buy these cars for almost twice Thier price here in Nigeria lol.
Portable i what to be like you
Portable way them help
Make them help u now
It concern you
Please stop compering Seyi vibes with potable what is the all this Seyi vibes na baba
Which kind cheat be this seyi vibez no be any one mate
Shey this one no get sense nhi 😡 if you no get wetin do oga shey nah by false to be posting on UA-cam , why will you be comparing seyi vibez with portable 😡
u are mad never compare seyi vibes with potable in ur life
No compare seyi with portable oo
Portable no be his mate oo
Asake
Sche Range Rover wey dey dash portable abi Wetin, he be lyk say nah slippers dis guy wey post these video Dey use waka...God punish you
May God punish you too.
Nice job 👍
He no use his money buy the naa
Who's portable??
Shey this guy smoke ni
Dr zeh aka wereey lorin Omo iya mi
Never do this kind thing again ooo why you go dey compare seyi with portable
You are very mad don’t compare Seyi vibe with anyone before you post fake news day put sense 😤
Nice one keep on sir
Thanks man. You are appreciated. Do subscribe for more
Na seyi vibez
I don't understand why seyi vibes net worth is too low
Please who post this movie this is fool because seyi is the best
Seyi l love you God bless your way my brother more blessings joining
The person wey post this thing you too Mumu , nah you Mumu pass for this life how you go Dey compare portable with seyi … seyi no be small person wey you fit Dey compare with portable you no get sense at all man
Seyi vibez is the richest
😅😅😅 you no well Seyi
Nice one 👍
Thanks ✌️
Hello bonjour ?
Bro I don’t kn what you are doing
Bro wetin you dea talk is rubbish do you calculate Seyi vibes endorsement and his show money and his business income so stop saying rubbish
See yiu seff nah Seyi
Loseyi
Portable na baba right now he rich pass Bella and Seyi vibes
For your entire life no Dey compared portable with Bella again???? Seyi vibes self no fit compare himself with Bella, talkless of this COWARD called portable (PROBLEM CHILD) @Portable 😂
Your papa no go school
Seyi is 10 times richer than portable
You dey mad
As you do this video thunder wan strike you abhi who is portable compared to seyi money haaaaa see these people go and sleep 😂😂