Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
Wow dude you're doing great...i see how you started now God has open the doors of blessing for you.shine on na your time be this.
Baba you funny too funny, I de watch you videos at least twice a day..
In your words; “Bring deals, Jokes dey.” You dey deliver die 🤣😂🤣🤣😂
Monica you too good 😂😂😂
Monica you too much ❤
Them they take risk o 😂
You too good man
This guy u too good abeg 😂😂😂😂😂😂
Brr is good . No cap 🧢!!
Na you and destalker sabi weti be stand up comedy...more grace bro
And there is slight similarity too between them
Monica u are going places
U good 😂😂
More grace nwa
I know your jokes yet I still enjoyed it because you added something extra
Any time I repeat a joke I spice am
Always delivering Like Wike 😂😂
The boy Sabi. Sabi Boy🎉
You good bro 😂.. Always watching all your videos ❤.
Lovely and lively audience
Next big thing
Your time is now🔥🔥
😂😂😂😂
Please Don't Tell That 'I Am That I Am' Joke Again. It's Blasphemy. God In The Bible Referred To Himself As I Am That I Am. Name Wey God Call Himself No Be Wetin We Suppose Use Play. Thank You God Bless.