Lojay x Victony Afrobeat Type Beat 2024 - "AURA" [FREE FOR PROFIT]

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 27 жов 2024

КОМЕНТАРІ • 21

  • @BonaVentura20
    @BonaVentura20 Місяць тому

    that kick and bass are hitting my bone

  • @FreshAtl
    @FreshAtl 14 днів тому

    🔥🔥

  • @samailaibrahim6381
    @samailaibrahim6381 29 днів тому

    Uhmm with the shawties every night and day we be balling
    Ping ping ping ping on my phone whose calling
    Sleepless night and days I Dey find this money
    I no dey pray any loving whining things make e hold me
    I say them shawties call me every night and day
    Dem just dey want make we dey dey
    But I dey japa I no want stay
    All of me chargies dey ask where me I bin dey
    You no fit see me where dem play
    Where money dey na him I dey
    Got many many days wey I bin chasing money but the road no clear for me na him you want make I dey make this girls dey lie for me
    Been focused on chasing the bag wetin go be for me go be I buy my logs got my funds let em racks keep on coming on a steady
    Seh fun mi
    Make this money keep on coming
    Oluwa
    Holding on
    Enemies wanna see me falling
    Control
    Omo ope make the glory locate me
    Won jo
    Feel all my rhythm and melody for body
    Won jo
    Uhumm won jo

  • @anoldusherlevel3731
    @anoldusherlevel3731 Місяць тому

    OMG
    Man you have made this one, Moore 🔥

  • @iamhillz3208
    @iamhillz3208 2 місяці тому +1

    Sheesh🔥🔥

  • @Mentalott
    @Mentalott 2 місяці тому +1

    🐐

  • @Jason_Momoa12
    @Jason_Momoa12 2 місяці тому +1

    I want to ask a question, if I use your beat and it's blows and I offer u a precent it's that okay..

    • @LEXUSBEATS
      @LEXUSBEATS  2 місяці тому

      Lol..you had better work with my terms instead, else your "popular song" will be taken down instantly regardless the numbers.

    • @durubright9548
      @durubright9548 2 місяці тому

      @@Jason_Momoa12 what if e no blow😏

    • @Jason_Momoa12
      @Jason_Momoa12 Місяць тому

      @@LEXUSBEATS I go do change of beat like shallipopi elon musk, I go change beat a little bit so I wouldn't use your beat anymore..

    • @Jason_Momoa12
      @Jason_Momoa12 Місяць тому

      @@durubright9548 u nor know I nor know, na for future purpose Incase of e come sup, so I go know next step to take..

  • @durubright9548
    @durubright9548 2 місяці тому +1

    Gbedu

  • @oquestvevo
    @oquestvevo 2 місяці тому

    Bro still manage to add logs 😂 crazy

    • @LEXUSBEATS
      @LEXUSBEATS  2 місяці тому

      You already know💯💯

  • @Laykeyz500
    @Laykeyz500 2 місяці тому

    Boss u too sabi 😭

  • @AdetunjiJohn-o1s
    @AdetunjiJohn-o1s 2 місяці тому +1

    I hope this content is not misleading cause you wrote free for profit. That means we can use it free

    • @thatstrecx
      @thatstrecx 2 місяці тому

      It's free for profit after you buy a lease

    • @azukaenebuseh5513
      @azukaenebuseh5513 2 місяці тому

      OG you funny sha 😅

    • @LEXUSBEATS
      @LEXUSBEATS  2 місяці тому

      Read description carefully