My man giving us a gay vibez with his clothes 🙆🙆🙆 (if he was my man i will be very concerned) this is so embarrassing seeing a husband/father dressing like this 🤔🤔🤔
Omor flavor dey lusgard i swear big respect to am but omor i no fit hide mouth na jay e be i swear dem dey give am for nyans omor dat woman dey very happy say em husband kpai i swear even of no be she kpai am but omlr e dey happy
That is ur opinion, ur opinion doesn't matter , just the same way I don't like the way u analize ur own things , Flavor's dressing code is his own Tessy , so He doesn't care with u think out of it .
That dressing fashion is part of entertainment moreover he's not the only person with dressing pattern in Nigeria entertainment industry.... Zukwanike Adamslink
Flavor is rocking the unseen Fashion world 🌎🌍....Flavour fashion is a thing to be learned.... Adams rest na fashion
Are you saying a man dressing like a woman is fashion...don't be amazed the guy might just be practising some funny stuff with other men
Adam is having turkey in his compound 😂😂😂
I thought I am the only one hearing this Christmas turkey for days
I don't judge flavour is doing what he likes. Big up to him. Make he dress the wey he like ooo
SirBJboss
Flavour is doing his things the way he likes
Favour
My Guy 😂😂😂
Adamslink u wicked i swear 😂 dis your world don make me laugh tire which wan be say e dey run am through nyans 😂
Thats hus own brand
I don't think no one can stop him ❤❤❤❤❤
Flavour na Gabriel 💯
Love flavour ❤❤
ADAMSLIINK THE BOSS
GOOD MORNING
That is how celebrities used to dress
Big work adem
😂😂😂😂😂😂😂😂wetin flavor wear oh 😂😂well
IJELE of AFRICA That's his own style o.🥰
Adam’s how you take know 😂😂😂😂😂
Flavour matter tire me I swear 😂😂
Adam's, no be only you no like flavour style. As for that woman maybe is their culture😂
Flavour is a great artist but is dressing I don't understand him at all
E be like say Flavour na AGEGE
No doubt there has been some sort of affection between funke and falz and it goes long way back
😂😂😂 you no go kill me
Adams Link we will meet in court for that thing you talk about falz, 🤣🤣🤣
Flavour na Gabriel, nothing wey person won tell me.
Simi open her mouth tell you say she date falz?
Una too dey think. Because dem close enor mean say dem date
My man giving us a gay vibez with his clothes 🙆🙆🙆 (if he was my man i will be very concerned) this is so embarrassing seeing a husband/father dressing like this 🤔🤔🤔
The man spirit go just dey look
This dressing absolutely confirms that Flavor is GAY Big Time full stop 🛑.
Good 👍 one
Flavour is one of them
Falz❤❤❤❤
Who are you to tell Flavour what to do, u be local champion
Dress code speak a lot about a person. They way a person dress detects the class of people that comes around him/her
Flavour is the best bro
Greetings fam...
I dey suspect flavour to be gay the dressing code already show it
Success comes with a cost
Exactly
Flavour spice to music
The woman is not suppose to be doing that😮😮😮😮, i come in peace✌(◕‿-)✌✌(◕‿-)✌✌(◕‿-)✌✌(◕‿-)✌✌(◕‿-)✌
Oma this Flavor dressing I don’t know again oooooooooooo mmmmmmmm
how your turkey?
Adam please let flavor be
May God forgives that woman if truly she lost her husband
After gistlover exposed them…they came out this time in full.
Good afternoon Adamslink family ❤❤❤🎉🎉🎉
Falz self should take it easy
❤❤❤❤❤❤❤❤
Falz and funke, I'm not feeling it but what is my own... They are both adults. Gudluck on dat
By their look you shall know
❤❤
Na so Ghana people dey do bro
That woman is already cheating on her Husband B4 the man died..
Everybody know say flavour na gay.
All A lists musicians all over the world na Gay . You better know now
Hmmmm some people shall
Couldn't care less about flavour.
You Bloggers go from he's married to Sandra to he's gay, which one is it? Pick one and stick to it!!
Omor flavor dey lusgard i swear big respect to am but omor i no fit hide mouth na jay e be i swear dem dey give am for nyans omor dat woman dey very happy say em husband kpai i swear even of no be she kpai am but omlr e dey happy
A tribe called Adam slink Media, Focus on your davido matter and leave flavour alone abeg
falz like her for long
What a life 😮😮 at your husband funeral 😢😢😢😢😢
😅😅😅😂
Me sef know even understand flavour dressing at all 😢😢😢😢😢
That is ur opinion, ur opinion doesn't matter , just the same way I don't like the way u analize ur own things , Flavor's dressing code is his own Tessy , so He doesn't care with u think out of it .
I’m an American and I want to know what Americans you’re talking about? What of your bobrisky?
Na only dance she dey dance and una dey complain man dey carry his side piece go him wife burial una no go see dat one.
I hope he doesn't do his adopted son. I come in peace
Flavour need to stop dressing like this
He's a gym guy so he's just showing his sexy back 😂 just leave him alone
Den go knack am
Na only him b man wey dey gym
The woman get plans make will nor lie
U people lie ot show us the check
Flavor looks arrogant in the midst of dangote.
🤣😂
Flavour need to understand he is a man not woman or he is gay ?
Flavor, please change your dressing because you are supposed to be a role to some youths. This is not decent.
So Bad 😢😢😢😢 this is an evil Woman
That dressing fashion is part of entertainment moreover he's not the only person with dressing pattern in Nigeria entertainment industry.... Zukwanike Adamslink
Adams u no want give us money again?
Him day give
@MercyEduok-g9l i dey drop my account everyday i never recieve
E reach to ask
Shey you only talk about Flavour wen he dress as you no like! You never talk about his tour, show or birthday na only gay part you sabi talk.
Flavour self i nor understand dat guy like. Seriously…………:::::::::::::::::::::::::::::::
First
Maybe is what you are doing
I test you
I don’t like his mood of dressing either. He should dress like a man abeg and that’s why I don’t watch him and listen to his music again.
Is wrong😮😮😮😮 i come in peace✌(◕‿-)✌✌(◕‿-)✌✌(◕‿-)✌✌(◕‿-)✌
Oga what is your business you just dey talk like you Saab talk na so you dey talk nonsense about obo
Are u new to the Adam’s link community? 😂 bc it be like say it shock una
Me self I no like your bald hair go fix am
Flavour is not gay nor is he married to Sandra!! Judge yourself before GOD judge you!!