Base on say na your papa him be, or he is the one collecting your tax abi. your mumu never do that's why. Most of you Nigerians are really very funny in your brains. At least Odogwu bitters is providing employment to both his factory workers and retailers selling the drinks, what about brand ambassador nko. But how many people have you and your father employed before.
Na we be our own problems for this nation as a whole... This thing has to be sorted first amongst we bloody no brain common citizen of this nation (our own way of government amidst our sef even worst pass what all these political masqurades dey do us) We dey oppress ourselves (some get the money well well & dey just want to get more without assisting their fellow brothers and sists - how do want those government to do us - if not to oppress us more..
Wetin de north?? All the money for nigeria my brother... You sabi how many fulanis get oil wells for naija delta?? You don hear of malo boys before?😂 Make i no even too go far Na rubbish u yarn so😅😂🤣🤣delete am
Base on say na your papa him be, or he is the one collecting your tax abi. your mumu never do that's why. Most of you Nigerians are really very funny in your brains. At least Odogwu bitters is providing employment to both his factory workers and retailers selling the drinks, what about brand ambassador nko. But how many people have you and your father employed before.
All the people wey dey talk which money arewa get... u dey mumu? The north get bastard money but they don't worship money, that's what he's trying to say.. All our top politicians wey dey control Nigeria are they not northerners???
Which money Ariwa get and still dem represent the most poverty strikken in nigeria. Or is it children wey their pappa be politicians wey steal state money carry give their children you dey talk about? Obi Cubana no talk to you, you come dey castigate am. Infact this social media money making has caused Nigeria to get many poor people with money. See reasoning naa! Though what you said about Nnamdi Kanu is true shaa but who called you?
@@Smartest_Animalswho is this what did they make money from is it mountains and stones no dey whine us for here oga some cities don’t even have banks the ones way get money where dem they save am abi them they use kolo
Oga keep quiet. Go and make money so you can be useful to your family. Rather dan start a fight that you can’t finish. This life is way beyond social media. Nigeria never happen to this one.
😘👍👍👍👍
His saying the truth. If Obi get money give us constant light and fuck the government up. 😂 the money no long reach? Na only to buy us hot? 😂
🔥
Base on say na your papa him be, or he is the one collecting your tax abi. your mumu never do that's why. Most of you Nigerians are really very funny in your brains. At least Odogwu bitters is providing employment to both his factory workers and retailers selling the drinks, what about brand ambassador nko. But how many people have you and your father employed before.
Nah true talk I swear
🔥
Na we be our own problems for this nation as a whole... This thing has to be sorted first amongst we bloody no brain common citizen of this nation (our own way of government amidst our sef even worst pass what all these political masqurades dey do us)
We dey oppress ourselves (some get the money well well & dey just want to get more without assisting their fellow brothers and sists
- how do want those government to do us - if not to oppress us more..
🔥
Which money Ariwa get 😂😂 if no be politician position them de find to thief 😂😂 Wetin even de north
🔥
Wetin de north??
All the money for nigeria my brother...
You sabi how many fulanis get oil wells for naija delta?? You don hear of malo boys before?😂
Make i no even too go far
Na rubbish u yarn so😅😂🤣🤣delete am
True talk my brother. Obi Cubana na shit
🔥
Base on say na your papa him be, or he is the one collecting your tax abi. your mumu never do that's why. Most of you Nigerians are really very funny in your brains. At least Odogwu bitters is providing employment to both his factory workers and retailers selling the drinks, what about brand ambassador nko. But how many people have you and your father employed before.
All the people wey dey talk which money arewa get... u dey mumu? The north get bastard money but they don't worship money, that's what he's trying to say..
All our top politicians wey dey control Nigeria are they not northerners???
🔥
Only in Nigeria somebody like you will be an influencer
🔥
You no even know wetin influencer be😂
Just de mumuu yourself de go
Which money Ariwa get and still dem represent the most poverty strikken in nigeria. Or is it children wey their pappa be politicians wey steal state money carry give their children you dey talk about? Obi Cubana no talk to you, you come dey castigate am. Infact this social media money making has caused Nigeria to get many poor people with money. See reasoning naa! Though what you said about Nnamdi Kanu is true shaa but who called you?
🔥
Don't mind this boy he don dey carry talk
Oga rest northerners get money !
Abi pesin wan check n balance d matter ni?@@Smartest_Animals
@@Smartest_Animalswho is this what did they make money from is it mountains and stones no dey whine us for here oga some cities don’t even have banks the ones way get money where dem they save am abi them they use kolo
U talk too much
The company has many workers in there which he his paying well OGA
🔥
Lol 😂
Vdm is not even mentioning obi Cubana name...
Oga keep quiet. Go and make money so you can be useful to your family. Rather dan start a fight that you can’t finish. This life is way beyond social media. Nigeria never happen to this one.
Cowarddddd
🔥
You no dy shame people dey get money you dy get mouth like woman you talk too much
🔥
You which one you get.