Arthur is a beast. His house in the village is a walking distance to my house in the village? He stopped being a human being long time ago. His senior brother who is the father of this guy was a medical doctor and the owner of Toronto Hospital Onitsha. Iyke, you are talking about Arthur of over 25 years ago. His late senior brother trained him and he has been dealing with his children.
This is a big matter and an insult to Arthur Eze reasonable Nigerians should talk to him,Brekete must be involved this a big issue though it happens in any family but your nephew locking you from one prison to another something is behind it.DEDE EZEOKE SPAIN.
If na like dis FCT Police don change according to this Abuja PPRO .But my question bi dis ,I come from their mind???if I come from their mind other states Police command need to follow, because wahala breketee for Nigerian Police
This man talk too much, allow the young man talk his talk nah abi u dey there when it happened, u dey talk too much pass the boy wey bring the case self
Consultant Ik you too de talk too much haba. Is it because Arthur Eze don give una 100million Naria before I can't see that's why Ahmad leave comot. Una politics don de too much abeg. Please allow Olisa talk his mind abeg. All of una na the same.
Ik pls dey allow ppl speak before u interrupt dem. No be ur case, naa
Arthur is a beast. His house in the village is a walking distance to my house in the village? He stopped being a human being long time ago. His senior brother who is the father of this guy was a medical doctor and the owner of Toronto Hospital Onitsha. Iyke, you are talking about Arthur of over 25 years ago. His late senior brother trained him and he has been dealing with his children.
Hmmmm Jesus help us
Nawao, ppl and money 💰. No one takes money to the grave no matter how rich u are in this world
Arthur Eze thought he's god but God pass him. Let him go and emulate Pastor Ben Akabueze of Budget office.
You go dey alife, amen
Dis one na real good PPRO This work fit youoooooo my sister and God will bless you. Dede Ezeoke from Barcelona.
Author eze, is old fools, wayo wayo man
These IK man is sounding like Arthur Eze has bribed him…he’s so bias and didn’t allow him to talk..so annoying
Pls Sir allow the guy to talk.
Allow him to talk nah. You're talking too much sir
Person dn tie the man heart for somewhere, make una carry the matter for prayer. It's not a problem that a man can solve.
I don't know y consultant Ik no allow this young man talk
This is a big matter and an insult to Arthur Eze reasonable Nigerians should talk to him,Brekete must be involved this a big issue though it happens in any family but your nephew locking you from one prison to another something is behind it.DEDE EZEOKE SPAIN.
This matter for Arthur eze na berekete case DEDE EZEOKE BARCELONA SPAIN.
Pls alow people to talk
Police contributory pension scheme is wickedness
Allow the complainant to talk ,Please
Iyke allow people talk na, you too dey interrupt people anyhow.nawa o
This police woman dey lie abeg, if poor person come report rich man to una wey be police una go gree go arrest dey rich man?
mtcheew because na big man , una just dy use sweet talk stop this man from saying his mind .. rubbish ... Nigeria na Nigeria ...
If na like dis FCT Police don change according to this Abuja PPRO .But my question bi dis ,I come from their mind???if I come from their mind other states Police command need to follow, because wahala breketee for Nigerian Police
This man talk too much, allow the young man talk his talk nah abi u dey there when it happened, u dey talk too much pass the boy wey bring the case self
This police guy don't want the guy to talk yyy?
This police woman is s big lair

Iie lie police