This are the kind of politicians the protesters needs to find and deal with. He needs to no government is for the people by the people not for side chick's. Missed place priorities.
Glb and VDM same same.. na Harry Akande wife he dey call out anyhow... So she go leave her fine husband na old man you go carry. Why not shame Akpabio , glb even shamed his wife by putting her pictures up
Eeya when una cry finish una go rest 🤣🤣🤣🤣🤣Kai u think this is how is suppose to work abi ,if federal government build a state market wetin governor of the state wan do abeg 🤔🤔🤔
Gistlover is back 😂😂😂
😂😂😂 aswear.. make Gist lover and VDM do one collabo for us the jam go sweet kpai
The thing is if ninja unite and fight .. this country would change in a sec but no .. betrayal everywhere everyday, greed
If Nigeria na better country,Apkabio is not suppose to be senator less alone senate president. The man lack decorum
Ehn who for be the Senate president Biko 🤔🤔🤔🤔 Mtchewwww
Exactly! and Akpabio is also a very corrupt politician
Gistlover they talk true
I believe gistlover 💯
This are the kind of politicians the protesters needs to find and deal with. He needs to no government is for the people by the people not for side chick's. Missed place priorities.
I said it that the rich hate the poor so much! But their steeling Nigeria money to give their side Chiken 😢
Why not be rich even me m not rich but am not blaming anybody of my limitations but my self ,u think rich pple just woke up n became rich
Abeg where i dey like this😂😂
Glb and VDM same same.. na Harry Akande wife he dey call out anyhow... So she go leave her fine husband na old man you go carry. Why not shame Akpabio , glb even shamed his wife by putting her pictures up
I cant find gistlover page so many fake accounts
Abeg make everybody rest
😂😂😂😂
He should bring evidence
Lie lie gist lover
Eeya when una cry finish una go rest 🤣🤣🤣🤣🤣Kai u think this is how is suppose to work abi ,if federal government build a state market wetin governor of the state wan do abeg 🤔🤔🤔