I shall love this guy shaaa .. he can talk till kingdom come . And all words na wisdom he may no go school but wise . Wisdom is from God and most powerful
You self you be omo ita na grace just bring u where you dey so sllow others to follow their life youngi duu is doing great now if he no blow like the first one you pursue you no go go after him. Grsce has found him too
OMO NAH TRUE NO BODY DEY MISS POOR MAN OOO ..I DON LEAVE HOUSE FOR LIKE 2 MONTHS NOW NO BODY DEY CALL ME NAH ONLY MY MOM DEY CALL ME ONCE A WEEK ..EVEN WHEN I CALL THEM THEY WILL NOT PICK THE CALL 💔🙈..ALL THE PEOPLE I CALL NIGGA SELF NO EVEN TRY MESSAGE ME ONCE 💔
Biko I comot Ghana but I dey enjoy una interview but I no dey sabi wety una dey talk, oya biko guys una speak English small 😢 na me dey love una PGn una many things but I never dey sabi una local languages no😢😔🤦💔😥
What do u mean, where e com dey? Money weybe dey make for entertainment u feel make am ? Abeg dey reason B4 u talk. Na big artist Wey dey make living through music.
@@AyanfeAgba Chai God which kind person bdis haba d money wey he dey make aje 20years now u Neva make am Instead of yu 2 pray 4yur own yu dey Reap him
But wetin young duu self do no good oh, u dey under contract somewhere u go dey collect show of 70k ouside behind ur boss, u no still carry car wey ur oga buy for u go house, ur oga still give u money to give ur mother u still chop am, in life it good to hear the two side of story
Honest, I am short of word. This guy na igboro. But all what he said is real. My boy collect my clients. If you betray your boss you're agent of Satan bcuz Satan was the first person to betray God.
People blow by grace
People blow by disgrace
People even blow by death now
That sht hit different*
Portable is one of the realest artist in the industry, if you were patient enough you could have gotten lot of information from him
I shall love this guy shaaa .. he can talk till kingdom come . And all words na wisdom he may no go school but wise . Wisdom is from God and most powerful
This is my first time am beginning to love portable he's simple and he speak wisdom.
"Dem no dey miss poor man for him family"
😂😂😂😂😂😂😂
This guy is just real and straight
The portable art portraits at his background ! 🤣🤣🤣
I can't just stop loving, although, there is one thing I must take away from him... Only one!
Portable is highly intelligent 🧠
This case dey complicated sha
Another fela. Is like the spirit of fela fell on him. Very natural.
I agree with you... The original spirit of Abàmì Ẹ̀dá is on him... It is divine, not by family lineage!
I love this guy is real one love ❤❤❤
Words full of wisdom and truth.🎉
Wisdom man. Realest man. Oladips wey him mention now self don die. Make God protect lyta. Much love ❤ to portable ọmọ Olalomi
Lol, I like this guy 😂, Portable hijacked the interview 😂😅
Portable is the realest ❤❤❤
With that kind of interview, portable you are going places in the music industry
Baba just dey carry am dey go where e no know 😂😂😂
I just love this guy😂😂😂😂❤❤
I love this portable soo much
This guy is really hilarious ❤
May God let us blow by grace ooo!
I too like Portable!
Love this page
You self you be omo ita na grace just bring u where you dey so sllow others to follow their life youngi duu is doing great now if he no blow like the first one you pursue you no go go after him. Grsce has found him too
This guy is so real .portable one
Portable my man u are real an my God go bless you ❤🔥
I love this ❤❤
Portable honest guy. From rag to promoter to CEO . Oti fa gunnn
E be like say portable get BO, cause D way dis lady dey try to avoid Am....I come in peace 🚶♀️🚶♀️🚶♀️
Who b dis 1
Na d type of yu his talking abt set Awon Reaper Mumu
The last part make me 😂😂😂😂🤣
Please we need an auto translator. Nigerian pidgin is interesting but tough for me! This guy is captivating!
Is the way you sang that part iyooo!!! 🥰😂
Plenty love for you Ogo zeh nation ❤❤❤❤❤❤❤❤
Portable get sense. We are proud of you bro
You should make more content with him you will get more subscribers portable his smart , intelligent and knows how to survive 😂
Many inspiration
Portable 4 real💯💪❤️❤️❤️
OMO NAH TRUE NO BODY DEY MISS POOR MAN OOO ..I DON LEAVE HOUSE FOR LIKE 2 MONTHS NOW NO BODY DEY CALL ME NAH ONLY MY MOM DEY CALL ME ONCE A WEEK ..EVEN WHEN I CALL THEM THEY WILL NOT PICK THE CALL 💔🙈..ALL THE PEOPLE I CALL NIGGA SELF NO EVEN TRY MESSAGE ME ONCE 💔
And please make sure you look after your mum
God bless you and your mum
Plainty Wizdom from portable. Bcos of this interview I will subscribe to ur channel
Even the girl body language show say the girl don fall for Portable😂
He the is best ❤❤❤
My best artist in nageria right now ❤🎉
I like portable too much❤❤❤❤❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂😂😂😅😅😅
Portable with lamba….European Nigaro noni🤣
Portable what do you mean woman no day miss poor man. this one a deep world
True talk help who help u
Biko I comot Ghana but I dey enjoy una interview but I no dey sabi wety una dey talk, oya biko guys una speak English small 😢 na me dey love una PGn una many things but I never dey sabi una local languages no😢😔🤦💔😥
Kudos ika of Africa
Nobody dey miss poor man. 🎭
Who I the poor man ooo 😅🤣
😂😂😂😂 but shinshin you too fine no worry
Ika of African, number one
I love this guy,I give it to u ❤️
Dem no de miss poor man oh lord please don’t let me die poor
Portable correct guy i dey feel you
Lol😂 portable himself dey think say him dey music industry like this ooo 😂😂
What do u mean, where e com dey? Money weybe dey make for entertainment u feel make am ? Abeg dey reason B4 u talk. Na big artist Wey dey make living through music.
@@faborodaniel5311 since when you don dey reason your life wetin be your achievements, go assist him scatter music industry now
😅😅😅
Nah only you talk true here 😂😂😂
@@AyanfeAgba Chai God which kind person bdis haba d money wey he dey make aje 20years now u Neva make am Instead of yu 2 pray 4yur own yu dey Reap him
We no go blow by death 🙏😭that got me
Dem no dey miss poor man, dem no dey collect poor man hug o, hussle
Ooo gbodo lagun kii o too faa gun.
~Portable.
Aje Industry get Squad, I like this talk you sense bro. More wisdom. Na why you seee say Wizkid no Dey mingle anyhow. And Olamide sef.
My man cruising on galaxy fold 4 🎉
But wetin young duu self do no good oh, u dey under contract somewhere u go dey collect show of 70k ouside behind ur boss, u no still carry car wey ur oga buy for u go house, ur oga still give u money to give ur mother u still chop am, in life it good to hear the two side of story
Nigerians they can never understand where that guy worries was coming from 🧢
I think say him say him no dey smoke again😂
He no dey smoke again, na only loud he dey take for now
Oti yaa ooo😂
Portable is powerful and real
Oti yaaaa o😃😃😃😃😃
Portable na the biggest wayrey for the industry
Portable na my guy sha, em no allow the gal ask questions 😭😂😂😂😂😺... I too like this guy omo but shey em mouth dry smell ni cuz the way the gal dey do
Portable be using Samsung z fold 4 😮
🎉❤🎉
Transformers Baba this potable na werey lol
Laagun , faagun 😂😂😂😂😂QED
O ti yaa oo 😁😁
Portable please stop smoking, is time you respect your wife and children in this.
Pls who sing that gbogbo be Shey paa IMOLE??
Fela Pickin😂
My main Man portable
You need Thumbnails for your Videos Shin.
😂😂😂😅 portable
💯
Oti ya o😂😂😂😂
❤❤❤❤
😅😅😅
The truth is we youth don’t want to be contented with what we have and ……
Definitely her mama no happy with the car, you bought for him.
🎉
Honest, I am short of word. This guy na igboro. But all what he said is real. My boy collect my clients. If you betray your boss you're agent of Satan bcuz Satan was the first person to betray God.
Nothing funny me pass this ika africa wey dem draw for the back 😂😂😂
Lol
Portable na man...
😂😂😂
Dey play
Omologo
Guy silence 🦅
Shin shin self na Zen nation olosho
Before nka
No fake life projector
Omo if ur done surfer for life ur surpose get sence
😂😂😂😂😂
Pple wey dy carry Youngidu follow body dy mad dy re opportunist na Dem mk am dy wan dy reap frm smbdy's sweat
Can portable sign me immediately please
Portable you too much
English please 🙏 from ghana
Oyo
Youngi duii ti salo 😂