ADAMSLIINK THE BOSS GOOD EVENING but let us be honest how much will this guy be even make for me this guy be no make any money just that na that celebrity lifestyle be enter him body
Don’t blame the fish pie guy sometimes it happens and people he knows family members will come for support and he will give them. I believe the second time when he will have money he will know how to manage it I am saying Out of experience.
oga you wrong na shuuu watch well sir him they tell the bouncer say make them park the money the guy nor understand so he went to meet the man so pls watch well
& na phyno dey trend while davido no trend😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Adams Link you get mount oo
Fish pie guy just dey play😂,him said Celebrity life no easy😅😅,them no tell am before?!
Portable resample lil werey no lil Wayne 😂😂😂
😂😂😂😂😂
The guy wey wizkid gave 20m still dey active na fish pie come broke
Adams link so u dey watch blufilm abi na only me see am for the Google wey u open??😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Portable waiting be your problem 😂😂😂😂😂
Make him go sell meat pie not fish pie again 😂😂😂😂
Him nor happy self say dem dey compare am with asake😂😂😂
I nor know say na tattoo dey portable face o 😂😂😂 i think say na just black mark dem
You are saying the truth, about bouncers, them no they get sens, it also happen to president tinubu
Fish pie guy should go and sit down 😂😂😂
You de laugh this guy like this no be so oga hafa relax ooo
Fish pie guy never see anything yet.... Na now e go shout well
Ahh portable!!! No comment
How bouncer go follow his OGA go occasion without knowing who is hosting the occasion
Good 👍 one 🎉
What happened to the car they gave him. 😂😂 let him go back to selling fish pie. How did he spend all his money
😂😂😂 all the news no funny except the one of Portable and Asake 😂😂😂😂
The bouncer get eye buh him no dey see
We love Asake but make he Sha be careful
Person wey Dem help dey talk say dem rep am
This wan nar u fit dey do your job wey fit still lose am
Fish pie 😂😂😂
That bouncer need prayer
😂😂😂😂😂😂 wahala everywhere
he oga said park the money watch well sir
Tattoos is different from tattoo oooo portable own na weyrey but check Asake own now pls
Phyno should sack that bouncer, he is irresponsible. The bouncer no get sense.
Portable life don spoil anybody life where spoil pass portable own na kpai be dat
Mey fish pie no add to my anger 😡😡
Person wey wear Fendi never broke abeg
Adams, stop nah 😅
This Fish pie guy refused to worship GehGeh online, na why him fail.
Wey the shop wey him open
Portable should keep quiet..
ADAMSLIINK THE BOSS
GOOD EVENING
but let us be honest how much will this guy be even make for me this guy be no make any money just that na that celebrity lifestyle be enter him body
He get money before 😅
Sure, say you never see this kain suit wear before?😅
Craze,dirty portable
Make he go carry he fish pie things and things back
You support Portable for the first time 😂
Tge guy tge craze
Don’t blame the fish pie guy sometimes it happens and people he knows family members will come for support and he will give them. I believe the second time when he will have money he will know how to manage it I am saying Out of experience.
Oga go back to street naa everybody dey face am so nothing concern us
Portable 😂😂😂😂
Why Dey never verify you ; you na boss na
Fish 🐟 pie 🥧 boy your Journey is too young to go broke I swear you no use your head. It very sad 😢😢😢😢
If he no get money make he go work harder we self need help
The guy fish pie guy is not serious
That bouncer know get senses
Phyno want use his own affect his boss own
oga you wrong na shuuu watch well sir him they tell the bouncer say make them park the money the guy nor understand so he went to meet the man so pls watch well
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Na agheghe guy. .
Nothing concern asake with Portugal tattoo
Normally this guy na gay 😂😂😂
Truly you have to change your background story to a better one.
This thing is happening everywhere even to you adamlink
Barely 6 months of fame,Wetin GehGeh said that will happen to this Guy if he fail to use his Time well has actually come to pass.
Very stupid boy
😂😂😂
God help us 😢ooo
What about rema I believe say rema get the same tattoo
that is advantage of dressing nicely..
Bouncers no get sense
We still love you
That guy too mumu
I pitty him
😂😂
First❤
There's something about the celebrant we do not know. He's living in fear....