@@nellypizzyupdateswhy the hit song dey pain you.una papa when una say na him get the most stream na he nor dey ok dey cry for switter.only him dey cry for 001 .cry for puma.cry for money .cry for another person family.cry for dressing .cry for music .cry for influence 😮
Charity begins at home. From home to the global market. God bless you for always remembering home
001 all the way 4life..❤
If you love Davido gather here.!❤️🇳🇬
Finally he delivered Amaju, good to see they settled.
Baddest till eternity 🔥🔥🔥🔥🔥🔥
If we are gonna be honest
Phyno give the best performance ❤️
Well done Davido. Remarkable performance.
I'm very happy for seeing this that OBO and Amaju settled
Nice performance OBO
The guy playing the band...nah wah oh......001 4 life❤
Humble guy, love it
See hit nah, back to back; after somebody wey dey for backyard since wey no gree release gbedu since 4yrs now go say nah eim get money pass😂😂😅😅😅😅😅
OBO to the world!!!!😂❤🎉🎉🎉
Nah u be 001 joor, nobody can tell me otherwise!!!; much love David ❤❤❤❤❤🎉🎉🎉
See comments!!! You be true true fan! 30BG Representer!
@@ToksTVNaija this person is Chivido is supporting their inlaw
King obo I love ur energy 🔥🔥💙❤️
NOBODY GET HIT REACH HAM
Hit master!
001 4 reason ❤️
Wizkid dey feel am I swear 😂😂😅😅😅😅😅😅
Na wizkid fc dey play that band E dey crazy 😂😂
Enjoy your craft my brother
001 for Real, big Up bro, every performance na Fire
My main man 💯💯😍❤️❤️
Nigerian Icon
001 of Afrobeats
001 to the world ❤❤❤❤
001 doings💯
The Gbedu Choke no be lie
Baba they check him good time to time no play for warri😅😂
001
Idolo ❤️🩹
See as man dey work hard for eim money, after now dt boy called wizkid go come say eim big pass davido, mtcheeew 😂I laugh in Latin 😅😅😅😅😅
Na lie?
WizKid no get sense shaa
BiG❤ for the Band & Backups..
Especially the drummer i feel it’s @mosuguvictor
Jada no be mate with Queen Chioma at all😂😂😅😅😅😅
great obo
Amuludun🎉001😂❤
❤🎉🎉❤
If na WizKid na half song he go sing
which Kind drummer be this.
The drummer was becoming too rough❤
See back to back hit...omo...no single song that is not a hit...wizkid go back and do your home work instead of smoking everyday and night
Hit song wey nor get better stream but no hate 😂
@@nellypizzyupdateswhy the hit song dey pain you.una papa when una say na him get the most stream na he nor dey ok dey cry for switter.only him dey cry for 001 .cry for puma.cry for money .cry for another person family.cry for dressing .cry for music .cry for influence 😮
Wizkid come & learn how to do show & stop the hate & jealous to a man with too much grace😂, come learn work 😅😅😅😅😅😅😂
This drummer is too rough, haba!
He is not rough the hall is too small for the sound