Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
😂😂😂😂th th this video will make your day. Ki Ki Kindly like, comment and subscriber. Se Se See you next week friday by 7pm❤️😂
Lol
Please bring Brainjoter 😂
😂😂😂😂
@@heymix_ Haaaa 😁😸, you wan bring that mad man, e go finish the jurge
Bring Peller
If na Shank drag you come here identify.😂😂😂😂
Shank Na werey😂, he said GbE gesi😂
As in😂😂😂
Me 😂
Na him oooo,I no know wet in shank give me chop ooo
❤❤
Aswear Shank and Woos are the best duo 😂😂😂😂😂
This judge have suffered in your hands 😂🤣. Judge dey enter before clerk 😂
@@somtoorji9104 🤣🤣🤣🤣 the judge come dey do clerk work oo.
As in eeeh 😂😂😂
We don’t give this judge enough accolades o😂😂😂, he’s the main character Aswear 😂.. they won give judge hypertension 😂😂😂😂
SHANK COMIC nah baba werey ohHonorable justice sef nah gbewiri 😂😂
Since this case file start them never settle one case 😂😂😂😂
I thought Kiekie's case was settled 😊😊
No dem leave am for god 😂😂😂😂😂@@Krichie007
Its was dismissed not settled oo😅😅😅@Krichie007
I be think say na only me noticed am oo😅😅😅
😅😅😅
This new month go favor us all in Jesus name amen 🙏🏻
Amen
Shank comics aaah Benita , makpanimai greet Kante... watching from Kenya
Shanks na were baby shark😂😂😂😂😂
Let's gather here, my fellow SHANKCOMICS fans ❤️❤️
Am here 🎉
My favorite ❤
I am here
❤
That's my mentor 😅
Abeg bring brain jotter together with Bro Lasisi😂
Mad combo😂😂😂😂
This combo go sharp die😂😂😂
The judge go loose consciousness that day
I support this
I was about to type 😂😂😂
How many of you noticed that they didn't swear them in before they start 😂😂😂
Belike woos don forget😂
Na stolen items yhu wan mke dem use swear?? 🤔🤣
Yes😅
Bring it on,, let court case episodes not finish enjoying from Zambia 🇿🇲🇿🇲
The judge is a thief too😂.If I miss any of this show make I know watin cause am 🤣
I swr 😂
Na so dem carry steal election for 9ja
Na this judge dey amuse 😅me pass for all this episodes….the judge dey always drop bangers 😅
See how shanks drew the slippers, e go just show you say him don stole ppl mango years back 😂😂😂😂😂😂
Lit gang presido on this 😂
Thank God say you drop am… I have been waiting
Na woos actually drag me here but seeing shank i come like to download. Oppor oo
JUDGE DON THIEF PHONE 😂😂
U sef see am 😂😂😂😂😂😂😂
Thief collect, thief carried 😂😂😂😂.
Interested 😂😂😅❤😅
I’am here for shanks comic from Ivory Coast 🇨🇮 ❤❤❤❤❤
Abeg bring dezny come next oo 😂😊
This judge , na so U dey do for there? 😭😂😂😂
Na only these judge dey sentence anything to court 😂😂😂😂
The way these people always give my Lord a new medical condition every episode ehn😅😅😅😅😅😅
I love the judge’s personality. He’s mature and oozes professionalism
I will love to see Paul next
Okay next week is something to anticipate 😂😂😂Yhemolee 😂😂
Ahhh woos you finally bring my person, thank you 💕 so much, you do this one, hahaha you and shank na 1 and 10 I swear 🤣😂😂 much love 😊😊
Am really in love with shankcomics😢, am in guinea conakry 🇬🇳 West African. God bless all Nigeria 🇳🇬 men Ameen.
To be honest, the judge dey always nail his character. 😂😂😂
Shank is always Goated 😂😂😂
Baby lawyer and shanks na osinwin eyinyan 😂😂I don laugh piss for body 😂😂
We need daddy Wa and Friekies😂😂😂
I love u so much woos ❤❤❤❤❤
Woos ijaya 💯 on shank wey you bring come
Officerwoos,don’t u think Small Tout should be the court gaurd ?😂😂😂
My Lord don't worry even if you have BP he will steal it from you... Like😅😂😂😂
Awa ti shanko 😂🎉🎉❤
Woss this new content crazy😂😂😂😂😂
I just love officers Woos❤❤
Shanks na carry me come here today 😂😂 I can't miss anything that has Shanks on it ❤
Shanks na fine man oo
Please can you do with aloma 🙏🙏 and soso please 🙏🙏
This is my best episode so far I love shank so much❤❤
Na SHANKCOMICS OOOH ❤❤❤❤❤
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 the judge wan faint 😂😂😂😂😂😂😂
Woos no give this judge BP ooo😅😅😅😅
" You know how many people I have sent to jail before"😂😂😂 but has not even settled just a single case 😂😂😂
Shank I was waiting for you ❤
Waiiiiit....!Thief, you dey do morning devotion?😂😂😂
"If I mistakenly go guilty" shanks nah werey.. lol
Them dey use prison threaten court clerk 😅😅😅
Shanks mapami na 😂😂
So the judge has become the thief 😂😂😂😂😂😂😂
I saw wetin you chop this time around 😆 🤣
No let bobrisky catch you oh 😂😂😂😂😂
Baba say u are sailing to victory 😂
SHANK NA WEREY 😂😂😂😂
NA EVERY EPISODE WOOS DEY MAKE JUDGE VEX
“That one will buy all your community” 😂😂😂😂
Lit Gang Presido.😊
The judge is something else 😂😂😂😂😂
Wait make I go carry my files come 😂
Any small thing like this judge go dey talk about prison/jail like say nah achievement 😂
I have been waiting for shank to be in court
Na shank carry me come ooo❤
My one and only shanks comicsJoy Booster 💯🥰♥️
Shank mapaminah😂😂😂
I like this phrase sehhhhBaby judge 😂My Lord conscience 😂Second in command 😂Osheyy woooooooooo wooooooos
Kolo say if I mistakenly go guilty 😂😂😂😂
I can’t wait for next episode see my yemi❤😢
To be honest shank fall hand for this episode, I was expecting more, maybe he was acting a role that his not used to
Wahala even the judge self achieve thief phone 😂😂😂😂
Ok this is the funniest so far.. 😂😂😂
Una don too stress mi lord ooo..
Shanks na my daddy oo
All I need is brainjotter and lasisi 😂😂😂😂
Baby judge oshi 😂😂😂
"I specialize in unauthorized and unanounced property relocation services" he even explained that he is into the "acquisition of valuables that are unattended to so that they don't litter the community" LOL!
Nice Work.
I’m here already 😓❤️❤️
This is so much fun and enjoyable 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤
Nah Shank make me go watch the whole episode oo
ABEG FEATURE BRODA SHAGGI FOR NEXT EPISODE ❤❤❤❤
Baby judge 😂😂😂😂😂
Baby judge 😂😂
The bro caught me off guard 😂😂😂
Thief dey drag thief go court
Phone 15 a terabite over 35k meeelord phone 😂🤣😂😂
who notice how shanks laughed when he said he does exercise😂😂😂 that was cold
What did #teddybear just say to describe “thievery “ 😂😂😂
Yeah bro 😂😂😂😂😂
Judge don carry phone 😂😂
I just dey laugh since 😂
My two combos 😊
😂😂😂😂😂😂😂I just dey laugh
😂😂😂😂
th th this video will make your day. Ki Ki Kindly like, comment and subscriber. Se Se See you next week friday by 7pm❤️😂
Lol
Please bring Brainjoter 😂
😂😂😂😂
@@heymix_ Haaaa 😁😸, you wan bring that mad man, e go finish the jurge
Bring Peller
If na Shank drag you come here identify.😂😂😂😂
Shank Na werey😂, he said GbE gesi😂
As in😂😂😂
Me 😂
Na him oooo,I no know wet in shank give me chop ooo
❤❤
Aswear Shank and Woos are the best duo 😂😂😂😂😂
This judge have suffered in your hands 😂🤣. Judge dey enter before clerk 😂
@@somtoorji9104 🤣🤣🤣🤣 the judge come dey do clerk work oo.
As in eeeh 😂😂😂
We don’t give this judge enough accolades o😂😂😂, he’s the main character Aswear 😂.. they won give judge hypertension 😂😂😂😂
SHANK COMIC nah baba werey oh
Honorable justice sef nah gbewiri 😂😂
Since this case file start them never settle one case 😂😂😂😂
I thought Kiekie's case was settled 😊😊
No dem leave am for god 😂😂😂😂😂@@Krichie007
Its was dismissed not settled oo😅😅😅@Krichie007
I be think say na only me noticed am oo😅😅😅
😅😅😅
This new month go favor us all in Jesus name amen 🙏🏻
Amen
Shank comics aaah Benita , makpanimai greet Kante... watching from Kenya
Shanks na were baby shark😂😂😂😂😂
Let's gather here, my fellow SHANKCOMICS fans ❤️❤️
Am here 🎉
My favorite ❤
I am here
❤
That's my mentor 😅
Abeg bring brain jotter together with Bro Lasisi😂
Mad combo😂😂😂😂
This combo go sharp die😂😂😂
The judge go loose consciousness that day
I support this
I was about to type 😂😂😂
How many of you noticed that they didn't swear them in before they start 😂😂😂
Belike woos don forget😂
Na stolen items yhu wan mke dem use swear?? 🤔🤣
Yes😅
Bring it on,, let court case episodes not finish enjoying from Zambia 🇿🇲🇿🇲
The judge is a thief too😂.
If I miss any of this show make I know watin cause am 🤣
I swr 😂
Na so dem carry steal election for 9ja
Na this judge dey amuse 😅me pass for all this episodes….the judge dey always drop bangers 😅
See how shanks drew the slippers, e go just show you say him don stole ppl mango years back 😂😂😂😂😂😂
Lit gang presido on this 😂
Thank God say you drop am… I have been waiting
Na woos actually drag me here but seeing shank i come like to download. Oppor oo
JUDGE DON THIEF PHONE 😂😂
U sef see am 😂😂😂😂😂😂😂
Thief collect, thief carried 😂😂😂😂.
Interested 😂😂😅❤😅
I’am here for shanks comic from Ivory Coast 🇨🇮 ❤❤❤❤❤
Abeg bring dezny come next oo 😂😊
This judge , na so U dey do for there? 😭😂😂😂
Na only these judge dey sentence anything to court 😂😂😂😂
The way these people always give my Lord a new medical condition every episode ehn😅😅😅😅😅😅
I love the judge’s personality.
He’s mature and oozes professionalism
I will love to see Paul next
Okay next week is something to anticipate 😂😂😂
Yhemolee 😂😂
Ahhh woos you finally bring my person, thank you 💕 so much, you do this one, hahaha you and shank na 1 and 10 I swear 🤣😂😂 much love 😊😊
Am really in love with shankcomics😢, am in guinea conakry 🇬🇳 West African. God bless all Nigeria 🇳🇬 men Ameen.
To be honest, the judge dey always nail his character. 😂😂😂
Shank is always Goated 😂😂😂
Baby lawyer and shanks na osinwin eyinyan 😂😂I don laugh piss for body 😂😂
We need daddy Wa and Friekies😂😂😂
I love u so much woos ❤❤❤❤❤
Woos ijaya 💯 on shank wey you bring come
Officerwoos,don’t u think Small Tout should be the court gaurd ?😂😂😂
My Lord don't worry even if you have BP he will steal it from you... Like😅😂😂😂
Awa ti shanko 😂🎉🎉❤
Woss this new content crazy😂😂😂😂😂
I just love officers Woos❤❤
Shanks na carry me come here today 😂😂 I can't miss anything that has Shanks on it ❤
Shanks na fine man oo
Please can you do with aloma 🙏🙏 and soso please 🙏🙏
This is my best episode so far I love shank so much❤❤
Na SHANKCOMICS OOOH ❤❤❤❤❤
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 the judge wan faint 😂😂😂😂😂😂😂
Woos no give this judge BP ooo😅😅😅😅
" You know how many people I have sent to jail before"😂😂😂 but has not even settled just a single case 😂😂😂
Shank I was waiting for you ❤
Waiiiiit....!
Thief, you dey do morning devotion?😂😂😂
"If I mistakenly go guilty" shanks nah werey.. lol
Them dey use prison threaten court clerk 😅😅😅
Shanks mapami na 😂😂
So the judge has become the thief 😂😂😂😂😂😂😂
I saw wetin you chop this time around 😆 🤣
No let bobrisky catch you oh 😂😂😂😂😂
Baba say u are sailing to victory 😂
SHANK NA WEREY 😂😂😂😂
NA EVERY EPISODE WOOS DEY MAKE JUDGE VEX
“That one will buy all your community” 😂😂😂😂
Lit Gang Presido.
😊
The judge is something else 😂😂😂😂😂
Wait make I go carry my files come 😂
Any small thing like this judge go dey talk about prison/jail like say nah achievement 😂
I have been waiting for shank to be in court
Na shank carry me come ooo❤
My one and only shanks comics
Joy Booster 💯🥰♥️
Shank mapaminah😂😂😂
I like this phrase sehhhh
Baby judge 😂
My Lord conscience 😂
Second in command 😂
Osheyy woooooooooo wooooooos
Kolo say if I mistakenly go guilty 😂😂😂😂
I can’t wait for next episode see my yemi❤😢
To be honest shank fall hand for this episode, I was expecting more, maybe he was acting a role that his not used to
Wahala even the judge self achieve thief phone 😂😂😂😂
Ok this is the funniest so far.. 😂😂😂
Una don too stress mi lord ooo..
Shanks na my daddy oo
All I need is brainjotter and lasisi 😂😂😂😂
Baby judge oshi 😂😂😂
"I specialize in unauthorized and unanounced property relocation services" he even explained that he is into the "acquisition of valuables that are unattended to so that they don't litter the community" LOL!
Nice Work.
I’m here already 😓❤️❤️
This is so much fun and enjoyable 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤
Nah Shank make me go watch the whole episode oo
ABEG FEATURE BRODA SHAGGI FOR NEXT EPISODE ❤❤❤❤
Baby judge 😂😂😂😂😂
Baby judge 😂😂
The bro caught me off guard 😂😂😂
Thief dey drag thief go court
Phone 15 a terabite over 35k meeelord phone 😂🤣😂😂
who notice how shanks laughed when he said he does exercise
😂😂😂 that was cold
What did #teddybear just say to describe “thievery “ 😂😂😂
Yeah bro 😂😂😂😂😂
Judge don carry phone 😂😂
I just dey laugh since 😂
My two combos 😊
😂😂😂😂😂😂😂
I just dey laugh