@@GossipWorldwideyou suppose know say since davido don come marry chioma,davido don be some Igbo online brother,inlaw, You no see him user name @chimie. So anything way another person do way big pass their online brother them go dey envy
Illiteracy and poverty is really dealing with some of you guys, god forbid. Why Una think say him no fit dash the guy such amount even if Burna's networth is 3million dollars, why do you think he can't change someone's life with about 50 million naira? Make una try dey get sense abeg.
Na small pikin dey worry all of Una for that country 9ja.. who una dey deceive take dey trend abeg make una face reality.. una government go still sell 9ja Una dey talk about BBoy and CCPot😂😂😂
Na waaa for you guys there in Nigeria, what’s $170k to show? That’s no money, here that’s no money ok, no joke that’s no money Small 9ja boys they run the shit one night any you guy, you day one side, no be to show money guys that have money no Dey show it😃😃😃😃, who no go no go know.
I hope this is all for entertaining purposes. Because where I live throwing what appears to be bundles of cash proves nothing. Either way this is all just ridiculous.
That meeting consist of blackaxe men and it president including burna,davido and cp cos na same cult Dem dey but according to resources cubana is junior in the confraternity,so they call burna and David to the meeting to settle the beef but David beg say he no dey around.
Honestly. Burna boy is a man of his words. Many people don’t believe that he gifted this guy $30k. But look at evidence. Congratulations to him. ua-cam.com/video/su1KfYBUAvc/v-deo.htmlsi=Yh21tGUDwEKt5FiC
Cubana Chief priest are you not a shame of yourself you want another person to help your family member for anything concerning money don't talk again just shut up if I am you I will begin to respect Burna Boy you said money NA water you cannot do it for your cousin brother
Big Vick you dey whine yourself. NBM wey you don see the meaning for twitter you come dey pretend. Neo black movement .a.k.a egede Facts remains there is nothing beautiful about cult*sm. Having left Uniben years back, i can look back today and ttell you sey na part of youthful exuberant. repent and be free
Make una allow this cp brother to rest for this monii matta naa, see the interviewers for studio acting childish because of 30k dolls photo they saw, una go dragg am so tae dem go kp the guy collect it from him, guy you sef go siddon one place and plan your life simple, talk less.
Blessings Big Vicki ,Cubana Chief Priest its like you cheap talk like him can't check properly although him handling money why he said its 5 mil the guy receive and give that Lucky Udu 2 mil like CP think everyone can't check So you are telling me that CP so called brother give 60 % of the money 💰 to Lucky Udu % so i feel because 5,000,000- 60% = 2,000,000 so this CP so called brother can't be so foolish to give him 2mil out of 5 mil maybe he collected more money
Burna boy and fake life na 5&6 Burna boy give am $30k for social media after camera e go collect $25k sharp give the guy $5k show receipt no be after interview u go go collect money davido 001
Thanks for watching. Now you’re here please subscribe 🙏❤️🙏
Burna boy dey with National 💪💯
But vicki you go sabi do amebo oh see as you do face 😂😂🤣🤣😂😂😂😂😂😂
lol 😂 no I don’t
What’s amebo
He is/was oooo😅😅😅
Why you go get energy on top burna matter and how did you know he was the one arrange interview for the guy,l... I fear you
😅😅😅😅😅😅no lies ..you are right 😂😂😂
Burnaboy na big 7 now no joy oooo
Owerri rick ross and cho cho cho na 5&6😂😂😂
😂😂😂
If Burna truly gave out the cash den let's move on that chapter don pass.,
STILL OBSERVING 😎😎😎
Burna forever
Burna girl Africa princess Diddy wife
That face for me when you just appear from nowhere with 'Omoo guys'!!😂😂 I dey feel u bro
Burna na odogwu ❤❤❤🎉🎉
Those who don't believe should hug transformer
Burnaboy 🥇
ODG nor be nickname,,,leave chochocho for owerri rick rozay😂😂😂
Burnaboy no give any money , that is fake , planned deal. He is Owerri Rick Ross Una be Diddy baby oil .
Una go lie say Una give money, Una wan help to distract people from what chief priest called Una .
I swr bro 😂
Aàaaa Gbas gbos everywhere
😢😢😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣
Money when man take dey shop.
ODG for life ❤❤😊
They’re all living in Davido’s shadow 😂
😂😂😂😂😂see how this big Vicki dey say burna boy drop another one😅😅😅
lol 😂 is plenty na
Burna boy I trust you when I hear this my brother burna I need help from you truth my side is not ok
Omo na gunshots next oh 🤣🤣
Burna girl is only whining himself trying to compete with his boss 001 DAVIDO
The money burna boy gave that guy is not up to $30k do u see is reaction when he made that Appreciation video🤣😂😅😅😅
This is not in the guy's room.., aje na script 😂😂😂😂
I go lie for u 😂
Na your room na Oluku
@slimshane9738 ashawo go bath first 😂😂😂
Cubana chief priest just dey do chochocho $30k is like 2k naira to burna boy. Dem dey call pesin African giant! Na joke? 😂
Story story story story you dey wine 🍷 yourself no chance he give that I bet you he can't even give that money to his siblings
@ who be this one 🤣
@@GossipWorldwide who be you
Burna way give fela son diamond chain way worth 100M naira no fit come dash person $30k abbi,tree of sentiments don dey grow for una cell
@@GossipWorldwideyou suppose know say since davido don come marry chioma,davido don be some Igbo online brother,inlaw,
You no see him user name @chimie.
So anything way another person do way big pass their online brother them go dey envy
Evidence no dey make him show him account balance
Not about dropping but its all abt giving
I think say you get sense ! the same way him organize interview na smae way him fit arrange bundle make him do for him room
Baba don dey wear original Gucci shirt. Make d money no finish ooo
Make him self enjoy small suffer too much biko 😂😂
The fool is very proud see the way he is seated 😢
You no be better person. Allow the guy flex now, suffer no dey tier person
I bet you never see 1/3 of that money b4
@@ogheneakpoboroweh . I for no answer you but try dey get sense. It’s very important
OBO na their fada
Big 7 abeg no de reply CP abeg .... Odogwu no be guy name ... you pass CP no doubt
This na Audio money i beg
Abeg make una no dey compare chief priest to burna...burna na don na grandfather oooo...no check make una no kpeme
ODG receives dollars in millions for a show abroad so he gave CP's cousin brother $30k. CP is just beefing.
Never in million years burna give that money no chance he should stop putting pressure on his self all vanity all of us go kpai one day
Over sabi sabi
Illiteracy and poverty is really dealing with some of you guys, god forbid.
Why Una think say him no fit dash the guy such amount even if Burna's networth is 3million dollars, why do you think he can't change someone's life with about 50 million naira? Make una try dey get sense abeg.
Cubana chief priest should close his mouth! Na big mumu e bi.
Mumu way better pass u, my guy na good mumu be that ooo
Burna boy na otalkner do ooo, dont play.
Na small pikin dey worry all of Una for that country 9ja.. who una dey deceive take dey trend abeg make una face reality.. una government go still sell 9ja Una dey talk about BBoy and CCPot😂😂😂
Pipo weh still deh doubt, Dem Papa all.
Una go drag this boy soteee, dem go kidnap am collect that money from him. Make una rest naa. The boy should enter cotonou to cool off.
But na him himself start everything.
Them go whine burna till e spend him money finish 😆 dey play
I swear😅
Him money can never finish.....una think say na only music dey give that kind money???😂 businesses choke.... baba fit dey spend mecelenious😂
@@seannero8200 na you dey manage am na ... 😆 🤣 😂 😹
@@MaxwellHarris-hs2jn before? You dey whine?
He should show us acount balance
Yes that why am saying
Na waaa for you guys there in Nigeria, what’s $170k to show? That’s no money, here that’s no money ok, no joke that’s no money Small 9ja boys they run the shit one night any you guy, you day one side, no be to show money guys that have money no Dey show it😃😃😃😃, who no go no go know.
Neo Black 🖤 movement NBM
The painful thing is that Davido and cubana chiefpriest dey skitmaker association. There is no video or evidence of osakpolor giving orphanage 300M
All this, na PR packaging
Wahala money where his face no dey na lie be dat😂😂
So you didn't see his hand tattoo?
When?was it same day he said it or after CP came out to debunk it.
It was after Cp posted those rubbish so Burna didn't have strength to reply him so he made the video.
Its not about showing money...its about having the mind to give money...o boy, forget all this burna shit thing...
Na him net worth he go withdraw oooo make una no panic
E surely box e behind too.
Lai Lai I nor gri.
This na all PR i beg media na scam
Why would burna boy arrange interview... something is fishy if he really arranged for the interview
if u know you you
Na lie arrangy interview, Burna just give am take take picture then return it bck , who dem want fool?
How many boys cubanna don help.. even if burna gave him 5m how much cubanna don give boys a part from drinks
If na 5m udu for nor take 2m
Vicki, dont say that about lucky.. go and watch lucky last 2 videos. That baby mama no get sense.
I hope this is all for entertaining purposes. Because where I live throwing what appears to be bundles of cash proves nothing. Either way this is all just ridiculous.
Lucky Udu has been arrested, aren’t you aware?
Bro burna boy big pass all this Cho Cho he lives a secrete lifestyle na cp just one bring him leg out
Naa only cp and burna you dee post
That meeting consist of blackaxe men and it president including burna,davido and cp cos na same cult Dem dey but according to resources cubana is junior in the confraternity,so they call burna and David to the meeting to settle the beef but David beg say he no dey around.
Upon all the money wey Burna boy get he still went to sleep with his follow guy things dey sub ooo😢
Mugu, where u see Burna sleep with man? Na Ur papa flash torch for them come show u prove? From joke to speculation now una don make am truth.
Odogwu nor be guy name
Be careful with what u say that alleged baby mama is saying nothing but a lie if she can bring any prove of what she said
He proved nothing.
Honestly. Burna boy is a man of his words. Many people don’t believe that he gifted this guy $30k. But look at evidence. Congratulations to him. ua-cam.com/video/su1KfYBUAvc/v-deo.htmlsi=Yh21tGUDwEKt5FiC
7 Nah real
But Kenya woman u did not gave him
Dis cubanna quy just dey mumu himself
Ok se you guys won talk say Davido don make up to 200m d before for Davido career e never make 100m d but burna don make more more
NBM means Neo Black Movement which is a body/organisation that represents the Aiye confra.
Tell Vicki I beg 😂😂😂
Cubana Chief priest are you not a shame of yourself you want another person to help your family member for anything concerning money don't talk again just shut up if I am you I will begin to respect Burna Boy you said money NA water you cannot do it for your cousin brother
Neo black movement family
Big Vick you dey whine yourself. NBM wey you don see the meaning for twitter you come dey pretend.
Neo black movement .a.k.a egede
Facts remains there is nothing beautiful about cult*sm. Having left Uniben years back, i can look back today and ttell you sey na part of youthful exuberant. repent and be free
Make una allow this cp brother to rest for this monii matta naa, see the interviewers for studio acting childish because of 30k dolls photo they saw, una go dragg am so tae dem go kp the guy collect it from him, guy you sef go siddon one place and plan your life simple, talk less.
Blessings Big Vicki ,Cubana Chief Priest its like you cheap talk like him can't check properly although him handling money why he said its 5 mil the guy receive and give that Lucky Udu 2 mil like CP think everyone can't check
So you are telling me that CP so called brother give 60 % of the money 💰 to Lucky Udu % so i feel because 5,000,000- 60% = 2,000,000 so this CP so called brother can't be so foolish to give him 2mil out of 5 mil maybe he collected more money
Burna boy is lieing no chance
@ChimezieOkoro-rb6yu Okay am not doubting you but CP or BURNA BOY I HAVE -0% OF TRUST IN THEM BOTH ACTION SHOW THEY ARE SATANIST REAL FREEMANSONARY
Whatever. They shld get over this rubbish
Bia chief priest stop talking nonsess u no de give the person way give at all u de there talk nonsess wicth
U too dy talk anyhow
Burna boy and fake life na 5&6 Burna boy give am $30k for social media after camera e go collect $25k sharp give the guy $5k show receipt no be after interview u go go collect money davido 001
You be mumu
Poverty dey affect you
I know people Burna have given millions in this Lagos and it didn't even make it to the internet.
Cp no fit do am that's why he no gree
Everything about Burnaboy is fake, fake women ,fake money, and fake transactions. 😂😂😂😂😂
You be Hater 😂
Burna na father,baba na always baba not poor men shouting money na water wey your money no even long reach portable own.