Chiarman i like your vibe jareeh, man don suffer, is time to chop now, abeg you deh try, before you go know am, you become a big name or brand for this contents. Good job, God bless your hustle 🎉
Boss how person fit claim referral bonus dem say make I tell people wey I refer make them increase vip xp and that vip xp no dey move…you get any idea or scope on how to increase vip xp 🙏🏾?
Chiarman i like your vibe jareeh, man don suffer, is time to chop now, abeg you deh try, before you go know am, you become a big name or brand for this contents. Good job, God bless your hustle 🎉
Thank You Boss
Boss how person fit claim referral bonus dem say make I tell people wey I refer make them increase vip xp and that vip xp no dey move…you get any idea or scope on how to increase vip xp 🙏🏾?
Boss how can i withdraw my money on my bcgame account i want to withdraw but the funds are locked how can i unlock it
Check my recent video
You are fuking hilarious. That's one thing i like about you.
My Chairman 😊
Mike baba I Dey Canada I will love to invest on your cashout method
No Problem nah, come DM make we talk nah, make I they collect small small change too
Chairman abeg how pesin go take deposit in naira
Bc-game done chop my house rent money before,, last year i win 20k i use am buy powerbank 😂😂😂😂
😆😆😆😆😆😆
Give us link to those guys wey dey give u sure games abeg🤲
Follow me for twitter o go share their profile and game @mikedamin
We they wait for u
I swrz ur vibes dupe❤
Bros, happy Sunday. You said you'll put like 10k and play again to show us. Abeg, we wan see so we fit join you play
Yes, I go put this week, we go play
Link me up abeg wit the people where the give u spory games
@mikedamin follow me for twitter I they share their games there
I beg give me d twitter update own 😂😂😂😂
boss 😂😂😂
This guy they give me joy die ,😇
He no easy
😅😅😅😅😅 cash out oh
😂😂😂😂🤣🤣🤣
😂😂😂😂
Nice video. Meanwhile do you have a WhatsApp group so you can drop your sporty bets sure games so we can bet along with you?
Twitter @mikedamin I they share games there
@@mikedamini Ok
@@mikedamini Dude, you messing with your subscribers? I no see any previous games on your timeline sef.
@@mikedamini
Your account was suspended
Please give us a new one
@@Techynorama I don't have a WhatsApp group
😂😂😂😂😂