OMG, the combination of barrister Mike and investor Sabinus really got me cracking since 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this is one of a kind, i just dey laugh since.. I dey expect something hooge😂
Oga sabinus and Mc lively, I know their combination will never go wrong I have been laughing and still laughing even while writing this piece😂😂😂😂 You both, God will bless you and your, your thinking tank will never dry🙏 Me too, I’m especially something huge next week as per say my birthday don come close finish..........
Each time I see notifications from UA-cam nah sabinus they come my mind 😂😂💔 I too much love this guy swears but sabi if I catch you face to face you’ll give me something hooge 😂🥰
Who is expecting something hooge next week? 😂
I am ohhh🤣
I am expecting something hooge on Sunday
I Am ooo oga Mr funny sabinus☝️
From Cameroon 😂😂
Me ooo Oga 😂🙌🏽
Instead of oga sabinus to follow how dem teach am, he dey form sabi sabi hahahahaha
If u gv direction just verbally, d money no dey big.
Sabinwam wanted somtin hooooooodge dat's y he decided 2go along instead of only verbal direction
The way the guy pronounces huge get me every time 😂😂😂😂. Sabinus you too sabi
Nigerians help me the meaning of "Sabi"
Where are you watching from? 🤩
Benin City, Edo state.
I'm your one of your fan watching from dubai. Much love❤️❤️❤️
Ibadannnn way
Lagos oo
Haiti 🇭🇹 American 🇺🇸
There can't be any better combination in the skit world than this.
"You can get through that place through this place"😂😂😂😂
This one go enter the trap of him fellow Mumu🤣🤣🤣
Big men dey chop o🤣🤣🤣
Sabinus just invested, Investor is expecting something hoooge🤣🤣
The moment sabinus saw the mechanic uniform 😂😂😂
Ajeh 🤣🤣🤣
Photo
This is HOOOGE!! My two favourite people in one setting OYA LET ME WATCH AND RELAX JOR
Lovely
Sabinus must be a genius! Such original ideas😂😂
Sabinus always expecting something hooge 😂😂😂😂😂😂
Oga Sabi...you be investor... so good u invest for B.M life with food...🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
JESUS OGA SABINUS U GUYS ARE SUPER TALENTED 🤣🤣🤣🤣🤣 ABEG GETAT U TOO FUNNY ABEG
🇨🇲🇨🇲🇨🇲 MUCH LOVE
Hi
Why must we use the name Jesus without reverence?
Sabinus May God Empower and keep You Alive To Keep Putting Smile On Our Faces.
😂😂😂😂
When mumu jam mad man expect something hooge😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Oga Sabinus can overdo...person wey you for just give directions, you go enter car with am come still buy am food.🤣🤣🤣.
You too de overdo 😂
You Dey do expect something hooge 😂😂😂
Abeg when investors go wise up,I sm tired of this mumu everytime nah🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus what have you done oooh over confidence 🤣🤣😆to extra o😆😂😂😂😆😆
“Big men dey chop oo”, na that one off me pass 😂😂
OMG, the combination of barrister Mike and investor Sabinus really got me cracking since 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this is one of a kind, i just dey laugh since.. I dey expect something hooge😂
You invest for him life finish 😂😂
Watching from Nottingham! I’m a hooge fan! 🤣🤣🤣
Hooooooooodge fan, weldon o🙌
😄
😂😂😂😂 you too funny my guy, Dem never call you, you don run enter car
Oga sabinus you no fit kill me😂🤣
Much love from Ghana💞🇬🇭🔥😃😃😃😃😃😃😃😃
From Sierra Leone 🇸🇱 we love u sabinus
This man will never change 🤣 your mumu'ness dey upgrade everyday 😅😂
Ah, na this week I dey expect something huge. 🤣🤣.
By God's special grace make e no pass this week. This sapa too much o.
Oga sabinus and Mc lively, I know their combination will never go wrong
I have been laughing and still laughing even while writing this piece😂😂😂😂
You both, God will bless you and your, your thinking tank will never dry🙏
Me too, I’m especially something huge next week as per say my birthday don come close finish..........
Hahhahahhahahhahaha...these two... I love you guys so much...
This skirt has to be one of the MOST funny twist ever. Sabinus too sabi abeg 😂😂😭😭
Wahala for who no expect something next week o😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sabinus The Good Samaritan 🤣
I can't stop laughing 😂😂😂😂😂
NO DULL MOMENT WITH THIS SKIT....👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍
Investor Sabinus who ask you to invest now you too good oooo 🤣🤣🤣🤣❤️
I know this combination will be something else
OGA sabinus and Barrister you two are something else, got me laughing till tears drop down my cheek
Heeeé another hit ooooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
"Early to bed early to rise" 🤣🤣
Friends to some rich people na dem de proud pass😂😂😂😂😂
Oga sabinus you again😂😂😂😂
Hahahaha you no da expect anything oga 😂😂😂😂
😂😂😂.. atleast he was able to direct the man to the oga’s house
If no be say i dey expect something hooge next week, i for take flight to Ekpe 😂😂😂😂😂😂😂
You invested in his life as investor wey you be normally na😂😆😃🤣
The statement "I'm expecting so something hoooge" is gonna be the next big thing in town...pls don't saying it in your skits...I love it.
It already is.
Investor meets SAPAstor... Very good
Sabinus thing dey always dey extra just give the person directions u dey go enter car and buy food for the person again chai💔😂😂😂🤣nawah oo🤣🤣😆😆😆🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂😂😂Funny combination 🥰😍
Mumu man🤣🤣🤣
My fave
Wicked Combo😂😂
i really enjoyed this one,😅😂😆
i hope dy have reached their destination by now, as dy started the trekking early
😂 😂 I love this skit finishing
O my God
I can't help laughing 😂
House boy with walking stick! This oga dey package you well ooo....Once in a while smile 😁 🤣🤣🤣
Sabinus the mumu man 🤣🤣🤣🤣🤣ur own must different 70 years old man
With the Mercedes, I thought BM had finally made it oh 😂😂😂 Oga Sabinus, you’ve got to do a video on how to tie a tie 😂😂😂
I dey expect something hoooge
First viewer yo
👍
Oga sabinus am first to watch
😅😅
THIRD
Guy una two na perfect match 😂😂😂
😂😂😂
Make I dey laugh down
Oga no misquote meoooi🤣🤣🤣😂😂😂
Sabinus you are the GOAT....🤣😂
At least sabinus no to cry dor this one
The evergreen song combinations na epic 😂😂😂
I dey expect something huge too, na ur comedy I dey watch since dis year🤣🤣🤣
Sabinus too good 😂😂😂😂
Alaseju😂😂😂
This guy too sabi 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus don dump 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🏃♀️🏃♀️🏃♀️🤣🤣
Problem no dey finish 😂💔
Oga every time you trouble the trouble before the trouble troubles you
Big men dey eat 😹😹😹
🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus is the real deal
The way ago sabinus open his eyes 👀with his two hands 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂🏃♀️
Sabinus sef dey surprise
Sabinus don change IP🤣🤣🤣
Sabinus dey always expect something huge next week 😂
This combination is maaaddd 😂😂😂😂
Your know reach, you enter the motor 🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣My belle oh....
Am proud of Nigerian commedians this days cause they use there own cars in skits they no longer borrow.
🤣🤣🤣 I wonder how 2 yeye heads can be better than 1. It should be two fast legs.
😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣sabinus with expectation
Oga sabinus you too funny thats why i call you my rolemodel
I don die for laugh🤣🤣🤣🤣🤣
As soon as he saw the full dressing with slippers, he knew that he has fucked up🤣🤣🤣
Your Nextweek never reach 🤣🤣🤣
Who’s here for Barrister Mike BM for short 😎😂😂
You both did great.Very funny.
😂😂😂 this ninja got talent
Always expecting something hug sabinus
*Something hoooge
Each time I see notifications from UA-cam nah sabinus they come my mind 😂😂💔 I too much love this guy swears but sabi if I catch you face to face you’ll give me something hooge 😂🥰
Sabi nwa🤣🤣🤣🤣🤣🤣
OGA!!!!!!!! Dont Msquote me!!!!!!!!
Na so friendship dey start. Make una treck am together and together you shall get to know each other better on the way..
Na to start the treking early ooo😂😂, my investor, be market na Investor go meet oo