Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
How grim reaper go dey hype you and you dey listen 😂😂😂
I tire oooo😂😂😂😂😂
I confuse😂😂
Nah the Lexus coz am
Na temptation
I wonder ooo 😂😂😂😂😂😂😂
He see grim reaper, he dey ask wetin happen, instead make weyre park car run 😂
Abiiiiii 😂😂
Na the is350 for jam am die(cause he bond to die when the reaper comes)😂😂😂
😂😂
If grim reaper no say hmm he no go talk to am sef
Omo....nah talent combined with hard work be this..... I love your animation. This life na battle with the inner voice daily. Baba pray make you most times win ooo Omo .....
This level of comic genius needs to be analysed 😅😅😅😅😅
Eyeiiii Abomination. This Grim reaper dey plenty guys their Benz 😅😅😅
😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣the EEIIIEEE OOOH ABOMINATION 🤣🤣🤣🤣
I repeat 🔁 the video like 10x, u dey drive benz like this, on top clear road
'HEh Fayaaa" 😂 That Dezny's voice i sabi am anywhere 😂
I swearrrrr
Na the way grim reaper comot dey raise him scythe give me joy pass 😂😂
I swearrrrrr 😂😂😂
The Reaper was very happy to tell him!! HELL FIRE!! 🔥🔥😂
Shape dey sing "Ogechi"😂😂
Shepe: Where we dey?Devil: Na hell fire.😂😂
Press ham… baba press this thing 😂😂😂😂
Ah go fire am The beat is killing 😂😂😂🤣🤣
"Tell Lucky make e come down" 😂
Nor be la oooo baba press dis tin 😂😂😂
Two people in the car,one no dey dye
Camera man no dey die😂😂
😂😂😂😂
I've watched this video about 10 times and i laugh out loud each time. It's so funny. 😂😂😂😂
This is the definition of "weather for two, belle for one".
That IYEEEE Ooooo...!!! Abomination... Wetin pass now caught me... 😂😂😂😂🎉🎉🎉❤❤❤
Grim reaper there tell u may u speed u dey speed no be madness be that 😂
😂😂😂From Kenya...this guy will kill me one day jare😂...it's a V6 but a 4 cylinder 😂😂
😅😅😅 you saw that too! Mad boi!😂
@@ramahdreith5911 hahaha you got the joke 🤣🤣😂
😂😂😂 y'all heard it too
This grip ripper is to invested 😂😂
New customer he gate meet him target
Guy forget am ur content dope ❤keep firing like our gee for back encouraged 😂
Oya high am n my man don higher am , ebi now wey you dey aso where we dey😂😂😂😂
The look Grim gives that Lexus 😂😂😂😂😂
Baba press dis ting😂😂😂😂
Benz go whine you but no panic 😂💔
It's the "Eyei o abomination" for me 😅😅😅
I swear 😂😂😂
Dats the work of Dezny😂😂😂
Aswear😂😂😂
Omo This grim reaper no get joy😂😂😂😂
"baba press this thing" and he de follow😂
Denzy I know your voice when I hear it,you did good in this one
Why nasoso bad thing dey always do ShepeWhich time baba go blow😮😅😂😂Kanga please make shepe blow Today wey e still ride benz e don die 😅😅💔
Omor the mind this werey get to dey get conversation with death reaper ehn
Shepe this is your best video😂😂😂
Afar...where we dey go 😅😂 hell fire
It’s the way he said hell faya at the end that got me laughing 😂😂
Honestly ehn, na so Devil dey operate o 😂. After e don mislead you and u don cast, na hell fire go end am 😂
Amazing video Just Found this channel 💯
Na Willy kanga 😂be the best 💨🎉
Nah so grimReaper dey do for here😂😂😂
Where we dey go 😂😂😂😂
Everytime I come to UA-cam I find myself watching your videos ❤❤❤
grim reaper dey give you vibe and you dey follow
that was dey easiest of the grim reaper haha hha
😂😂😂this guy don enter hell fire tire even devil don tire for am😂😂😂😂
nah, he actually listened to the reaper 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂, I was laughing and my chair Broke , need for speed 😅😅
I love that sound:raise am raise am
E dey scratch us like…??😂💔
Omor I’m so much in love with this skitts
E sure me say na dezny voice go be the grim reaper 😂😂
Na him ooo
😂😂😂😂😂😂This is pure comedy
Na dezny voice be this 😂😂😂 nothing u wan tell me 😂😂
Craze dey worry this guy
I dey hear dezny voice
Sharp you be dezny fans abi oya come here❤❤
@@alabilekan420 Isn't desny the one behind Jude OC' Chanel ?
Baba press this thing 😂😂
Exactly, what Dezny is capable of doing. 😂 Beffiting role
I swear, i no go surprise if na him voice am 😂
Na him work be dat
Grim Reaper dey make you speed😹Why you no go crash?😹
I swear 😂😂
How far where we dey go hell fire
Dezny na reaper. This combo na d.i.e. Nice one Willy.
The eh always gets me
where we de go, HELL FIRE 🔥 😹😹
Bombastic side eyes😂
Lucky calm down 😂😂😂
Grim says speed up and you follow 😂😂
Baba press this thing 😂
You dey drive Benz like this on top clear road 😀😅Baba match am 😂😂Wetin pass nana 😂😂😂😂😂😂
Oh my😅😅😅😊😊
I get to know this guy through this video.A friend was playing it and I just love it.
The song he was singing 😂😂😂😂
Is350.... Eye'o Abomination! 😅
my benz engine startup alone😂 psalm23 before any drive.. the Benz spirit can take control any time , make e no just see clear road
These thing sweet 😂😂😂
Efa yaaaaah😂😂😂😂😂
Wey Shepe for dey sing Ogechi dey go, he go dey listen to grim reaper But Willy you for try make Shepe blow for once o
Fire am Fire am!😂
This happens in benin, every single day
No be dezny voice be that
Wer we de go😭😭😭😭😭
BuhahahahaakikikikikikiPeer pressure
😂😂😂 This man
I love the combination of Willy and Dezny
😂😂😂hell 🔥🔥🔥
E no even calm down reason am first 🤣
I love this guy I swear😂
Hell fire 😂😂😂
Oh my days 😂😂😂😂
FRSC should use this as advice for motorists o
Na the hyping for me 😂😂
Abeg wetin be this 😂
V6 4 cylinders?? What ?? How?? 😂
FIRE😂😂😂😂😂
I’ve never laughed like this for a long time😅
Ontop car wey Willy Willy borrow o
What app are u using
Raise Am Raise Am
He had one more chance to say it 😄
Eeye oo 😂
Creator na Edo man
This hve happened to me too when I see Lexus pass me in the expressway and I have Benz. I match am make I let am know say wenti I carry pass your own
no be lie wooh😂😂😂😂😂😂😂
How grim reaper go dey hype you and you dey listen 😂😂😂
I tire oooo😂😂😂😂😂
I confuse😂😂
Nah the Lexus coz am
Na temptation
I wonder ooo 😂😂😂😂😂😂😂
He see grim reaper, he dey ask wetin happen, instead make weyre park car run 😂
Abiiiiii 😂😂
Na the is350 for jam am die(cause he bond to die when the reaper comes)😂😂😂
😂😂
If grim reaper no say hmm he no go talk to am sef
Omo....nah talent combined with hard work be this..... I love your animation. This life na battle with the inner voice daily. Baba pray make you most times win ooo Omo .....
This level of comic genius needs to be analysed 😅😅😅😅😅
Eyeiiii Abomination. This Grim reaper dey plenty guys their Benz 😅😅😅
😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣the EEIIIEEE OOOH ABOMINATION 🤣🤣🤣🤣
I repeat 🔁 the video like 10x, u dey drive benz like this, on top clear road
'HEh Fayaaa" 😂
That Dezny's voice i sabi am anywhere 😂
I swearrrrr
Na the way grim reaper comot dey raise him scythe give me joy pass 😂😂
I swearrrrrr 😂😂😂
The Reaper was very happy to tell him!! HELL FIRE!! 🔥🔥😂
Shape dey sing "Ogechi"😂😂
Shepe: Where we dey?
Devil: Na hell fire.😂😂
Press ham… baba press this thing 😂😂😂😂
Ah go fire am
The beat is killing 😂😂😂🤣🤣
"Tell Lucky make e come down" 😂
Nor be la oooo baba press dis tin 😂😂😂
Two people in the car,one no dey dye
Camera man no dey die😂😂
😂😂😂😂
I've watched this video about 10 times and i laugh out loud each time. It's so funny. 😂😂😂😂
This is the definition of "weather for two, belle for one".
That IYEEEE Ooooo...!!! Abomination... Wetin pass now caught me... 😂😂😂😂🎉🎉🎉❤❤❤
Grim reaper there tell u may u speed u dey speed no be madness be that 😂
😂😂😂From Kenya...this guy will kill me one day jare😂...it's a V6 but a 4 cylinder 😂😂
😅😅😅 you saw that too! Mad boi!😂
😂😂😂😂
@@ramahdreith5911 hahaha you got the joke 🤣🤣😂
😂😂😂 y'all heard it too
This grip ripper is to invested 😂😂
New customer he gate meet him target
Guy forget am ur content dope ❤keep firing like our gee for back encouraged 😂
Oya high am n my man don higher am , ebi now wey you dey aso where we dey😂😂😂😂
The look Grim gives that Lexus 😂😂😂😂😂
Baba press dis ting😂😂😂😂
Benz go whine you but no panic 😂💔
It's the "Eyei o abomination" for me 😅😅😅
I swear 😂😂😂
Dats the work of Dezny😂😂😂
Aswear😂😂😂
Omo This grim reaper no get joy😂😂😂😂
"baba press this thing" and he de follow😂
Denzy I know your voice when I hear it,you did good in this one
Why nasoso bad thing dey always do Shepe
Which time baba go blow😮😅😂😂
Kanga please make shepe blow
Today wey e still ride benz e don die 😅😅💔
😂😂
Omor the mind this werey get to dey get conversation with death reaper ehn
Shepe this is your best video😂😂😂
Afar...where we dey go 😅😂 hell fire
It’s the way he said hell faya at the end that got me laughing 😂😂
Honestly ehn, na so Devil dey operate o 😂. After e don mislead you and u don cast, na hell fire go end am 😂
Amazing video Just Found this channel 💯
Na Willy kanga 😂be the best 💨🎉
Nah so grimReaper dey do for here😂😂😂
Where we dey go 😂😂😂😂
Everytime I come to UA-cam I find myself watching your videos ❤❤❤
grim reaper dey give you vibe and you dey follow
that was dey easiest of the grim reaper haha hha
😂😂😂this guy don enter hell fire tire even devil don tire for am😂😂😂😂
nah, he actually listened to the reaper 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂, I was laughing and my chair Broke , need for speed 😅😅
I love that sound:raise am raise am
E dey scratch us like…??😂💔
Omor I’m so much in love with this skitts
E sure me say na dezny voice go be the grim reaper 😂😂
Na him ooo
😂😂😂😂😂😂
This is pure comedy
Na dezny voice be this 😂😂😂 nothing u wan tell me 😂😂
Craze dey worry this guy
I dey hear dezny voice
Sharp you be dezny fans abi oya come here❤❤
@@alabilekan420 Isn't desny the one behind Jude OC' Chanel ?
Baba press this thing 😂😂
Exactly, what Dezny is capable of doing. 😂 Beffiting role
I swear, i no go surprise if na him voice am 😂
Na him work be dat
Grim Reaper dey make you speed😹
Why you no go crash?😹
😂😂😂😂
I swear 😂😂
How far where we dey go hell fire
Dezny na reaper. This combo na d.i.e. Nice one Willy.
The eh always gets me
where we de go, HELL FIRE 🔥 😹😹
Bombastic side eyes😂
Lucky calm down 😂😂😂
Grim says speed up and you follow 😂😂
Baba press this thing 😂
You dey drive Benz like this on top clear road 😀😅
Baba match am 😂😂
Wetin pass nana 😂😂😂😂😂😂
Oh my😅😅😅😊😊
I get to know this guy through this video.
A friend was playing it and I just love it.
The song he was singing 😂😂😂😂
Is350.... Eye'o Abomination! 😅
my benz engine startup alone😂 psalm23 before any drive.. the Benz spirit can take control any time , make e no just see clear road
These thing sweet 😂😂😂
Efa yaaaaah😂😂😂😂😂
Wey Shepe for dey sing Ogechi dey go, he go dey listen to grim reaper
But Willy you for try make Shepe blow for once o
Fire am Fire am!😂
This happens in benin, every single day
No be dezny voice be that
Wer we de go😭😭😭😭😭
Buhahahahaakikikikikiki
Peer pressure