NDU baby the Most active Aza Man
Вставка
- Опубліковано 29 вер 2024
- If you’re in the US 🇺🇸, UK 🇬🇧 or EU 🇪🇺, please use @nala.money to send money to your family and friends at amazing exchange rate. Use my promo code NDUKA and you get $€£10 welcome bonus. T&Cs apply.
Nala sends money to Nigeria 🇳🇬, Ghana 🇬🇭, Cameroon 🇨🇲, Kenya 🇰🇪, Tanzania 🇹🇿 Cote d’Ivoire 🇨🇮, Senegal 🇸🇳, and more African countries...
#NalaMoney #TheNextBillion
Ndu baby mama is a chosen, she don carry her pickin dissapear!!!! 🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂 no wonder every time ‘go call my mama’. Fear who no fear chosen.
This one enter.
Damn creative 😂
Nduka mama (the chosen) finally answered her call..
😂😂😂... Ndu baby..
Man wey stand under rain,him pocket nor dey dry
Punch lines choke . Only Nigerians
"the son of a praying mother", weh u dey always talk, i no know say na chosen she be o, no wonder your aza sure die😂
Mama done finally help Ndubaby 😂😂
Ndu baby mama don finally save am 😂😂😂
Na now i understand why e dey always ask for him mama
Lolzzzzzz😂😂😂😂 u no serious
truly
Son of a praying mother indeed 😂
Listen too me pikin wey dey cry if mama no dey papa go dey😂😂😂😂😂😂ndu baby
Chosen people don hear am ! Why una no put green reflector jacket on now?
I never experrrit the last part.😅😅😅😅
Mama turned up Big.
Call my mama😂 was your mama dey when you collect person money?
Ndu baby will always call his mama...
No no no not the last part🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
If you wan chop better suya from aboki, you no suppose de fear smoke 😅
Pikin wey him papa dey pray for him Aza dey pass Four...
Son of a praying mother 😂. Well done!
NDU BABY ....ajeh, you too good abeg😂😂. I get money wey I wan pick for Kuwait oo and I nor think sey this transaction go fit wait. How e go be laidis?
Ndu baby try to de show love su wenebadu kqanu
Finally Ndubaby mama answered call today... 😂😂😂
Finally Ndu Baby done get how to finish him skits,keep it up bro,more blessings
I really appreciate the good work wey una dy do o, na money never dy hand show m through giving o❤
Nduka ma'ma come true for you today, it's a New Day 😂😂😂❤❤
Ndu baby abeg deh do more of this Aza man skit 🙏
We like am well well
Ndu Baby ..call my Mama ..I love this .keep it up ...
Nala app is not in all European countries, it's just in few countries
Ndubaby don finally win this one 😂😂😂 I am a chosen mama
Mr Lyfe! This your hair line no be for here
Burst ma head 😂😂😂
Them don finally call Nduka mama 😂😂 work and pray
The App you did a PR for is not available for Nigerians. Be careful guys this boy's do not Know what promotion simply means
You didn’t listen carefully it is used outside the country to send to Africa, UK,US,EU
So your mama don carry you fly like the lion😅?
😂😂😂
This wan choke
Back to back action.
I love it
Listen to me, pikin wia em papa dey pray for em aza dey pass 4
You active
never expected this ending nduka too good
Hahaha 😅 😅 😅 😅
Bad lines Ndu you too good jari
The son of a praying mother
😂😂
We don finally see Ndu mama and na chosen
True true he be son of a praying mother
First here
Finally, him mama show 2dy🤣🤣
Nduka this one must get part 2
Mama na chosen lol 😂😂😂😂😂😂😂
Son of a praying mother
I no expect that ending 😂😂😂😂😂
Mama lap ndu baby free 😅😅😅😊😊
Call my mama work today 😂
Be like Ndu baby mama strong pass Mazi agbo. The wicked man don finally meet he match today.😂😂😂
OMO 😂
"Pikin wey him papa dey pray for, hin Aza dey pass four! Aza choke!"😂
Nduka 2024
Mama face show
😂😂😂
Kkkk maziaboh is speechless 😂😂😂😂 with the son of a playing mother
NDU baby once said, The spirit is for salvation the street na for transactions. ❤
😂😂😂😂❤❤🎉🎉
Oginikwa 😅😅😅
😂Ndduu babyyyy
😂😂😂😂
😂😊
😂😂😂
😂😂
Omorr the funniest 'i am a chosen comedy so far' 😂😂😂
I love his AZZA man comedies
At last your mama show
I'm a chosen 😢😢
Aza man active 💯✊😂
Ndu bby my fav aza man
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Una too much 🙏
𝐍𝐢𝐜𝐞 𝐨𝐧𝐞❤😅
❤❤❤😂😂😂
😂😂😅😅