Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
This guy will never leave this country 😅
😂
History has it that the guy is still queuing for fuel in naija cuz e never get the visa despite reapplication.
@@olaniyanabayomisamson6794 😆😆
I tell you
Lol. Honestly
😂😂😂see as stray bullet hit Charity 😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣
Hope unko
@@adenijiayodeji500 😂 normally na Hope get the bullet
Francise just the bullet 😂😂😂
😂😂😂
Who gey money nor de bear hope😂😂😂😂 Emotional damage plus food for thought! 💀 💀
The look on Francis’s face when he mentioned charity’s name got me😂😂
The way bovi is looking at him ehn, na pity he dey feel for am 😂😂😂
You no get money you dey bare Charity 😂😂😂😂😂😂😂
Bovi why u no talk for here
More like direct bullet 😂
😂😂😂Wetin you wan dey give pipo?
Dude dem don already ban you for 50 years 😂😂😂😂
This one sweet me 😅😅😅😅😅
My brother, out of all the wicked officers, na Charity you step on. 😂 Your village people have finally done it again 😅
😅😅😅😅😅 abeg no kill me with laugh ooo
😂😂😂 I'm telling you
You’re going no where my bro
🤣🤣🤣🤣
Bovi was looking like, bro you're finished. 😅😅😅😅😂😂
You no get money , you Dey bear Charity 😂😂😂😂😂I felt that 🤣🤣🤣🤣
*bear
A very good example of shooting oneself in the leg!😂😂😂
The man did not understand the assignment at all at all. Them say hype, not drag 😂😂😂😂
Denied straight!😂😂
The guy use e mouth deny himself 😂
😂😂😂walahi
Abi ooo😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 Straight up
this guy go dey enter charity and hope, make i hear sey you collect that visa🤣🤣🤣
If "when yanga dey sleep, trouble go wake am" was a person 😂😂😂. Shebi una dey find hype man😂😂😂😂. Charity felt that insult 😂😂😂😂
Abeg what's the name of this shoe hahaha
"You no get money you dey bear Charity ", this guy your own don finish 😂😅😊
like finish
Nawa for that Charity’s wig, that one na real sponge.
She stole the thin for hairdresser
Charity was condemned beyond repair 😂
Man wake up & deny himself visa comfortably 😂😂
😂😂😂😂 this is one of my favorite scene on this series kudos ❤
Whats the name of the series
@@marymary8102Visa on arrival.
If you get that visa make I bend 😂😂😂
😂😂😂😂
Reality 😂😂
😂😂tis got me big time 😅 gimme d visa keh double denied straight 😂
And he was looking at charity 😂 when he said that😂😂 guy your own don finish.😂😂😂
That one enter, who no get money no dey bear charity. See bad eyes charity take look ham😂😂😂
This guy will never travel out of the country😂
This one enter!!! Na wetin fit that charity😅
Hope too
Me I go denaid U visa still arrest U join
😂😂😂😂😂 no visa for life
Charity 😂😂😂I like this guy😂
Give you which visa? De play! 😂😂😂
I need a full version 😅
Me too😂
Please wey can I find day full video
Omo, Charity look em well o! E pain em! 🤣🤣🤣
"Nterime aja n sare dorime, aminu" baba werey😂😂
I love the nod from Miss Hope🤣🤣🤣🤣🤣
Happily married ni ooo
Hand meet Charity today 😂😂😂
He decided his case by himself for himself and through himself...😂😂😂 who get money no dey bear Hope..😮😮..seriously
😭😂😂😂
He said better give mi the visa😂😂
The way bovi be looking at him. I'm sure this guy will never leave the country😂😂
I swear this guy will never leave this country for life 😂❤😅😊😂❤😂
I love this guy 😂😂u nor get money u dey bare charity 😂😂 who get money nor dey bare hope 😂u get money 😂😂😂😂so funny 😂😂
😂😂😂 shot himself in the leg 😂😂😂
I really can't get passed this one 😂😂
u nr gt money u dae bear charity 😁😁😁the way bovi is looking at the man 😁😁😁😁😁u will never leave Nigeria 🇳🇬 my dr
And the guy been no wan rap oo but una force am 😂😂
Bro said "Aja n sare" 🤣 🤣 🤣 🤣
😂😂
🙆🤣🤣🤣....if them give you that visa mek my leg bend 🤣🤣🤣
We need same series again please am Ghana but I really love this movie series especially charity
It’s over for this guy 😂
Even Togo visa you no go get 😂😂😂
Even him village visa
Na Bovi way still dey call that fake number that girl give am😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This guy never ready to comot😂😂😂
😆 😆 🤣 🤣 Nigeria is for u brother. 😆 🤣 😂
Your own Don finish.😂😂😂😂
Na Nigeria this one die put las las 😂😂😂
Hyping go wrong😂😂 Ahh🙆🙆🙆Charity of all the officersMy brother forget about this visa😅😅😅
if this guy get visa make I bend, charity own off me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Will never exit from Nigeria 🤣🤣🤣
Why bovi still trying the wrong number given to him😅
Had the same thought 🤣
😂😂😂😂😂 Reason why I like to read comments 😂
I jst tire😂😂😂😂
Person wey get money no Dey bear hope 😂😂
Na there u go dey 4ever😂
Lol, but na Charity actually cause this wahala sha
Did I just hear 'Aja nsare'? 😂😂😂😂
like
This guy no get anywhere to go 😂🤣
Come Comot nah make we see🤣🤣
Visa denied😂😂😂😂
He can never leave Nigeria
Never. They has maked his face😂😂😂
Cha cha this ya wig eh shows that you’re very understanding
Trouble don jam wahala😂🤣
Meanwhile Francis kept on trying to see if she picks up , bro dem don take u for clear quartoze
Fr😂
Charity Don collect wototo
😂e don happen 😂 bros you no go see da visa collect 😂😂
He challenged the gods, Charity and Hope. He's finished 😂😂
This Charity girl ma another thing 😂
Dat ur Visa is denied, trust me bro😅😂😂
I just can't stop watching this... LWKM 😂😂😂😂😂😂😂😂
Where can I watch the whole film Abeg 😂
Lol....is expression on warri pikin face for me
Interimo Aja⁰n tare...Aja na dog biko...Laugh Wan kee meeee😂😂🤣🤣😅😆😅🤣😂😂🤣🤣cut!Ajan sare🏃🏃🏃🏃♀️🏃🏃♀️🏃♀️🏃♀️🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Charity weh nothing concern ooo😂😂😂
Visa denied 😂😂
Denial without future consideration for him😅
That visa you no go get am😂😂😂😂😂
Nobi them say make e hype😂😂😂😂
😂😂 he made it worst :- who get money no di bare Hope 😂😂😂😂 yes visa denied
Forever in Nigeria bro😂😂😂
Hahahhaa 😂😂😂 chai charity de guy get u very bad
This one sweet me😂😂😂
Them say make you hype, you turn sm to insult... Your destiny nah naija just rest😂😂😂
Oya come get visa na😂
Them deny am the visa o
This was just too funny
Awesome skit 😂
But he hyped na🤣🤣🤣 why are they shocked?!
Definitely my best episode 😂
They told him to do this... They dont have to deny him for this. But the guy be good, for real
Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣!! In my opinion this is the best hyper
Denied and banned for 97years from applying for visa anywhere in the word with no option of fine. Case closed
e don do dey back house or villa charity my sister e fit u hahahahahah
Omo that one touch Charity. Who get money no dey Bear charity. 😂😂😂
Omo na this country this guy go dey pa.....e village people don catch am
Na dem find trouble na. Hype don come
Baba u go remain for Nigeria
If this guy leaves this country make I know wetin cause am
Dem no go ever giyou that visa😅😅😅
Haha. Just stay back.! No visa for you oga 😅😅
😂😂😂😂 just dey play,u can never leave Nigeria.
Ajan sare,abi wetin I hear😂
See vawulence ooh. shots fired at Charity.
This guy will never leave this country 😅
😂
History has it that the guy is still queuing for fuel in naija cuz e never get the visa despite reapplication.
@@olaniyanabayomisamson6794 😆😆
I tell you
Lol. Honestly
😂😂😂see as stray bullet hit Charity 😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣
Hope unko
@@adenijiayodeji500 😂 normally na Hope get the bullet
Francise just the bullet 😂😂😂
😂😂😂
Who gey money nor de bear hope😂😂😂😂 Emotional damage plus food for thought! 💀 💀
The look on Francis’s face when he mentioned charity’s name got me😂😂
The way bovi is looking at him ehn, na pity he dey feel for am 😂😂😂
You no get money you dey bare Charity 😂😂😂😂😂😂😂
Bovi why u no talk for here
More like direct bullet 😂
😂😂😂Wetin you wan dey give pipo?
Dude dem don already ban you for 50 years 😂😂😂😂
This one sweet me 😅😅😅😅😅
My brother, out of all the wicked officers, na Charity you step on. 😂
Your village people have finally done it again 😅
😅😅😅😅😅 abeg no kill me with laugh ooo
😂😂😂
😂😂😂 I'm telling you
You’re going no where my bro
🤣🤣🤣🤣
Bovi was looking like, bro you're finished. 😅😅😅😅😂😂
You no get money , you Dey bear Charity 😂😂😂😂😂I felt that 🤣🤣🤣🤣
*bear
😂😂😂
A very good example of shooting oneself in the leg!😂😂😂
The man did not understand the assignment at all at all. Them say hype, not drag 😂😂😂😂
Denied straight!
😂😂
The guy use e mouth deny himself 😂
😂😂😂walahi
Abi ooo😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 Straight up
this guy go dey enter charity and hope, make i hear sey you collect that visa🤣🤣🤣
If "when yanga dey sleep, trouble go wake am" was a person 😂😂😂. Shebi una dey find hype man😂😂😂😂. Charity felt that insult 😂😂😂😂
Abeg what's the name of this shoe hahaha
"You no get money you dey bear Charity ", this guy your own don finish 😂😅😊
like finish
Nawa for that Charity’s wig, that one na real sponge.
Abeg what's the name of this shoe hahaha
She stole the thin for hairdresser
Charity was condemned beyond repair 😂
Man wake up & deny himself visa comfortably 😂😂
😂😂😂😂 this is one of my favorite scene on this series kudos ❤
Whats the name of the series
@@marymary8102Visa on arrival.
If you get that visa make I bend 😂😂😂
😂
😂😂😂😂
😂😂😂
Reality 😂😂
😂😂tis got me big time 😅 gimme d visa keh double denied straight 😂
And he was looking at charity 😂 when he said that😂😂 guy your own don finish.😂😂😂
That one enter, who no get money no dey bear charity. See bad eyes charity take look ham😂😂😂
This guy will never travel out of the country😂
😂😂😂😂
This one enter!!! Na wetin fit that charity😅
Hope too
😂
Me I go denaid U visa still arrest U join
😂😂😂😂😂 no visa for life
😂😂😂
Charity 😂😂😂I like this guy😂
Give you which visa? De play! 😂😂😂
I need a full version 😅
Me too😂
Please wey can I find day full video
Omo, Charity look em well o! E pain em! 🤣🤣🤣
"Nterime aja n sare dorime, aminu" baba werey😂😂
I love the nod from Miss Hope🤣🤣🤣🤣🤣
Happily married ni ooo
Hand meet Charity today 😂😂😂
He decided his case by himself for himself and through himself...😂😂😂 who get money no dey bear Hope..😮😮..seriously
😭😂😂😂
He said better give mi the visa😂😂
The way bovi be looking at him. I'm sure this guy will never leave the country😂😂
I swear this guy will never leave this country for life 😂❤😅😊😂❤😂
I love this guy 😂😂u nor get money u dey bare charity 😂😂 who get money nor dey bare hope 😂u get money 😂😂😂😂so funny 😂😂
😂😂😂 shot himself in the leg 😂😂😂
I really can't get passed this one 😂😂
u nr gt money u dae bear charity 😁😁😁the way bovi is looking at the man 😁😁😁😁😁u will never leave Nigeria 🇳🇬 my dr
And the guy been no wan rap oo but una force am 😂😂
Bro said "Aja n sare" 🤣 🤣 🤣 🤣
😂😂
🙆🤣🤣🤣....if them give you that visa mek my leg bend 🤣🤣🤣
We need same series again please am Ghana but I really love this movie series especially charity
It’s over for this guy 😂
Even Togo visa you no go get 😂😂😂
Even him village visa
Na Bovi way still dey call that fake number that girl give am😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
This guy never ready to comot😂😂😂
😆 😆 🤣 🤣 Nigeria is for u brother. 😆 🤣 😂
Your own Don finish.😂😂😂😂
Na Nigeria this one die put las las 😂😂😂
Hyping go wrong😂😂
Ahh🙆🙆🙆
Charity of all the officers
My brother forget about this visa😅😅😅
if this guy get visa make I bend, charity own off me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Will never exit from Nigeria 🤣🤣🤣
Why bovi still trying the wrong number given to him😅
Had the same thought 🤣
😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂 Reason why I like to read comments 😂
I jst tire😂😂😂😂
Person wey get money no Dey bear hope 😂😂
Na there u go dey 4ever😂
Lol, but na Charity actually cause this wahala sha
Did I just hear 'Aja nsare'? 😂😂😂😂
like
😂😂
This guy no get anywhere to go 😂🤣
Come Comot nah make we see🤣🤣
Visa denied😂😂😂😂
He can never leave Nigeria
😂😂😂
Never. They has maked his face😂😂😂
Cha cha this ya wig eh shows that you’re very understanding
Trouble don jam wahala😂🤣
Meanwhile Francis kept on trying to see if she picks up , bro dem don take u for clear quartoze
Fr😂
Charity Don collect wototo
😂e don happen 😂 bros you no go see da visa collect 😂😂
He challenged the gods, Charity and Hope. He's finished 😂😂
This Charity girl ma another thing 😂
Dat ur Visa is denied, trust me bro😅😂😂
I just can't stop watching this... LWKM 😂😂😂😂😂😂😂😂
Where can I watch the whole film Abeg 😂
Lol....is expression on warri pikin face for me
Interimo Aja⁰n tare...Aja na dog biko...Laugh Wan kee meeee😂😂🤣🤣😅😆😅🤣😂😂🤣🤣cut!
Ajan sare🏃🏃🏃🏃♀️🏃🏃♀️🏃♀️🏃♀️🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣