Abeg no be Chicago she goo na "CHINKO". Which be Chicago dey inside London, girls make una reduce una lies ohh..make your destiny helper no go see am 😅😅😅
The title now makes sense. Nah only how to make man comfortable she knows. Her lies is on another level. And maybe nah highness Dey worry her. Egungun please for the last time no Dey interview this kind of ladies jare. This is total rubbish. Sorry to say.
This one na local fowl wey dey package 😂😂
Ur eye sight sharp 😂😂😂
Aha 😂😂😂😂😂Chicago in London Nah wah oooo see her voice abeg who be this, Egungun well done.
Abel this is my first time to hear Chicago in London abeg where in Chicago in London 😅😅, please tell me where please
She say Chicago dey London 😂😂😂
I actually enjoyed her interview, she’s really a vibe
She’s so beautiful tho 😍.
Abeg no be Chicago she goo na "CHINKO". Which be Chicago dey inside London, girls make una reduce una lies ohh..make your destiny helper no go see am 😅😅😅
😂
If one big lie lie amount nor quick come una mouth una go come say it's a gift😂😂
Omo Chicago in London, mmm okay nah no problem, but for me, i dey enugu wey dey inside ikorodu
😂😂😂😂😂 I no want talk wetin Dey my mind
Naso one say her bag na $48k….😂😂😂😂😂😂😂
HE TOUCH ME SELF 😂
Physical therapist 😂😂... proper way to descripe the hustle
She dey smoke Igbo, dis one don kolo mental walai.. Egungun I pray for you ooo❤ u bro!
😂😂😂😂😂
Me nor just too go far from oo Sha I dey Benin for Germany..
😂😂
Na her own Chicago dey London
Chicago don dey London? Hmmm
Am even in ikorodu wey dey Israel,ode
Egugun try de no who you go de call for interview
If you really look am well Chi dey london😂
Ah swr😂
Wahala dey oooo. London in Chicago? Am i ok ? Ohooo! Cana dey work ! On colo mistress
Me sef dey Imo state in russia
ds one shock me 😂
Despite the London Chicago... she is fun to watch
Chai!!!😅😅😅 Chicago in London.
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Chicago in London 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
She’s beautiful though
Proud igbo girl😂❤
This channel dey take style promote slay mamas 😂😂
😂
I love her vibes ❤🎉
Egungu is there nah place in London that called Chicago.... because the just made fun of her self 😂😂😂😂😂
I want to visit Nigeria in South Africa..I need this girl's travel agent to help me
😂😂😂 Chicago in London
Person mama just dey disgrace herself 🤮🤮🤮🤮🤮
No be una fault i blame we men na we dey give una liver.
Young women are reckless with their lives, they live dangerously
Wetin Dey worry this one 1:55
Smiles, this girl wan kill me with her vibes
Chicago in London lol 😂
Me sef de Atlanta for London 😂😂
Hahahaha my brother no be small lie this gals most of them never pass airport bfor
😅😅😅
There's no Chicago in the UK haha
Porsh don reach egungun 😂
Egungun where u dey see all dis kin girl sef here in Nigeria
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
D vibes choke 😅
Mummy See Oh😂😂
22😂 person wey Dey like 38 39
Our Nigeria economy way no gud is kind of problem contributed it
You won bring out this girl leg
I Dey Agbado for Cambodia 🇰🇭
How would she remember when she went for hookup
She make sense but she can lie for African
THIS KIND THING .. ON GOD 😂
😂😂ain't no way she 22
This one na man.
We call them ledyboy.
We’re tired of this girls with big big temptations
The title now makes sense. Nah only how to make man comfortable she knows. Her lies is on another level. And maybe nah highness Dey worry her. Egungun please for the last time no Dey interview this kind of ladies jare. This is total rubbish. Sorry to say.
Yes swear
Is she pregnant or na so her shape be
Chicago in London
Who be this one😉😉😉
Allen avenue is the location!!!!
Na wa ooooo na wa ooooo at least respect yourself una too do oooooo
Is this a guy?
Na only women you Dey interview this days
Is she pregnant.......?😂
I wanted to ask same question ooo 😂
See the way he talks his vioce
For this ur drum stomach 😂
Baba sey how do you travel😅
She pregnant?
Yes 😂😂😂😂😂
Casmigo 😅
She’s not even impressing me 😊
She went to Chicago in London, When will women stop forming na
Isi anulu onye n'ulo
My na kenya in usa
😂😂
Na wa o 😅
Yeah for reaa
🙄🙄🙄
I’ve unsubscribed UA-cam stop showing me this shit
Ode
Abeg shift
C😅😅
This generation hmmmmm it's qell.
Mummy See Oh😂😂
😂😂