She nor marry, una shout am so teeeyyy say she nor get husband. She never born pikin, una no rest so teyyy, say she don dey old she never born pikin. Now God put all of una to shame, give am double blessing, man wey give am belle & pikin at the same time, una still nor gree rest dey ask for who get pikin, se oyun ma kan n dede le mo'yan ni ahn, ahn, wetin??? If u no wan rejoice with am say she born pikin, then let her be abeg, nor be ur greeting go take care of the pikin, abeg REST. Olorun ti s'eyi na, t'elegan lo s'oro, e sinmi edo o jare ka ri mu mi, haba!

Thanks for watching and sharing 5:56
It is none of your business. If you don't want to celebrate her, that is your problem, period.
What concern you with that why will you be asking that who is the father of the baby what is your own your wallah is to much
What her problem social media wahala sociall