I know that this is an old skit, but it’s by far the funniest I’ve watched of all his skits. I’m literally crying while laughing. I’ve watched it like 10 times, and I always laugh at the same intensity 🤣🤣🤣🤣. Kudos Broda Shaggi, you’re by far my favorite comedian 🙌🏿😀
Chai... I was almost rolling on the floor because of laughter 😀😁😂🤣🤣😅 The way I fought with my childhood friends because of this game ehhh... Anybody who has ever been in Broda Shaggi's shoes will understand. The pain dey enter spirit not only the hands. Sorry ooo Broda Shaggi 😀😁😂🤣
Omo this game dey pain enter bone especially when you dey chop hot slap join some crazy laughter from your friends like the one wey woos dey laugh shaggi😂🤣🤣🤣 I go rub hand for sand beat my turn 🤣😂
I've never laughed like this before....I was just rolling and laughing like I've never watched any comedy in my life. Arhhhhhh Oga thank you for making me laff like this
Wooos kind of laughter in such a situation shaggi is can b very painful. This incident made me remembered wen I was in shaggi's situation and my friend was laughing so hard, I just stood and bit him so hard and ran away, lol.
The is one of the few episodes that I truly laughed out loud. I can't help feeling sorry for bro Shaggi... but at the same time, I feel pity for officer Woos!
Haha😂😂my guy won cry. If u no u have being in this condition before let me see ur hands 🙋♂️🙋♂️
🤘🏾
E dey pain person ee🙋♂🤣🤣😂
🙋♀️
✌😬😬
E dy Touch Soul 😂
"Na customer now, another one go come" that officer woos laughter got him into trouble since
Those words sef pass the beating
@@Sumbyjay damn painful
I know that this is an old skit, but it’s by far the funniest I’ve watched of all his skits. I’m literally crying while laughing. I’ve watched it like 10 times, and I always laugh at the same intensity 🤣🤣🤣🤣. Kudos Broda Shaggi, you’re by far my favorite comedian 🙌🏿😀
Officer Woos, who tell you say he no catch you, all the laugh when you dey laugh nko?🤣🤣🤣
When Shaggi goes "Do like this, I no wan talk too much" you could hear the pain in his voice! Lmaoooooooo
Aswear 🤦🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
E wan cry 🤣🤣
🤣🤣🤣🤣 na d part way get bad till now
🤣🤣🤣🤣 na d part way get bad till now
Aswear I started rolling on the ground.😂😂😂
Hahahahah if you know ,you played after round one,gather here let's thank God for been alive till this day....
Thank you Lord
So wounderful
Yes oooo
Yes o
I’ve forgoting how to play 😩😩 can y’all remind me abeg oo
Chai... I was almost rolling on the floor because of laughter 😀😁😂🤣🤣😅
The way I fought with my childhood friends because of this game ehhh... Anybody who has ever been in Broda Shaggi's shoes will understand. The pain dey enter spirit not only the hands. Sorry ooo Broda Shaggi 😀😁😂🤣
Sentinel lol
No b play
Shaggi sufferoo
Baba, you are not alone had to share this video with some of my thunder hand friends
Lol no b small pain o
🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂
This game is an African boy thing eh... We also have it here in Botswana, it always ends in a fight
Kago Gabs 😂😂😂😂
We have it in Ghana as well, you can't stop until you all decide its over, if you want to leave when its not over everyone will hit x times.
🤣🤣🤣🤣
Yh we also have it in Ghana
Wow you guys play it in Botswana too 😂🤣😂🤣... We always end up fighting after the game
In that moment when the tears had no other option but to drop 🤣🤣😭
Hahhahaha
Officer woose laugh wan kill me
Officer woos laugh even pain more than the beating. LMFAO
femmy lawrence lol
I tell u 😂
I agree with u. LMAO
No
Aswear😂😂
If u know that feeling oya gather and hit like
I cried the first time I played this game.. Imagine getting your hand torn by 10 guys😂😂😂😂
e weak me
🤣🤣🤣🤣
13 mins to 02:00am am laughing inside my room as if I am completely mad ..chaii brother shaggi more love from the Gambia
This vid brought so many childhood memories. 🙂
Bty
Good move ua-cam.com/video/AsPKU9BMgLs/v-deo.html
I remember I cried real hard during my high school days because of this, omg I cried out my eyes😂😂😂
Omo,this thing dey pain oh...
Broda shaggi sorry oh 😂 🤣 🤣
Bro Shaggi almost cry😂 "They dey disqualified am"
This guy's always make my day.
Any time am angry I will just go and watch it and feel good, if this guy's makes u happy oya hit like.
I cried the first time I played this game.. Imagine getting your hand torn by 10 guys😂😂😂😂
As a kid Playing this with my elder brothers and sisters was the worst decision I’ve ever made.
Ho does this play? Tell m plz
We are on the same page..it always end with tears
😂🤣😂😂😂
🤣🤣🤣
The tin pain BrodaShaggy, he bite officer woos 😂😂😂😂
Officer woos laugh and facial expressions and the guy with the papas cap killed me
Babangida ya so😂😂Lawdy lawd! I can't get enough of this dude❤❤❤❤
Omo this game dey pain enter bone especially when you dey chop hot slap join some crazy laughter from your friends like the one wey woos dey laugh shaggi😂🤣🤣🤣 I go rub hand for sand beat my turn 🤣😂
My belle 🤣🤣🤣Broda Shaggi you are absolutely perfect and talented
Me re watching this again after 1year😂😂 Shaggi you for let woos go check point la😂
Officer woos do like this 😂😂
Dah word kill me shaggy😎
My best of Brodashaggi yet...wow...Shaggi your acting tight well well...Much love all the way from cameroon
I can't stop watching this like 20times I remember my childhood time am like broda shaggi "nah customer na another one go come" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣💞💯
🤣🤣🤣 officer Woos can't stop laughing because his boss is in trouble naa.🤣🤣🤣 shaggi shaggi. Namibia 🇳🇦🇳🇦🇳🇦🇳🇦
See me here laughing like mad man because of SHAGGI, If you laff too just hit one like
😂 😂 😂. I cannot even laugh Brodashaggi finished my energy of laugh
This is shaggi's best comedy, he no know... when he said, " Do like this, i no want talk too much." i started rolling on the ground.😂😂😂😂😂
This video got me cracking anytime I watch it. Always on point 🤣🤣🤣🤣
Broda Shaggi no check point we nor day work today Hahahhaahhahahahaha my guy won cry do like this Hahahah.
Bro Shaggi😂😂😂...though it's old, this is funniest skit have watched from your channel ❣️🙌
1:38 time don dey go dem dey disqualify am.
Shaggy dey shake for voice 😂 😂 😂 😂
Am here first
Love from The Gambia 🇬🇲
Waching from brikz
Bf
I watched this 2years ago, had to use alot of search terms to get it again today. I might come back to search 20 years to come
Nah only woos dey suffer last .......ooooogaaami I dey go check point ...that sentence weak me die🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Can't believe I am just watching this now😂😂🤣🤣🤣🤣🤣Shaggi yaf suffered. Officer Woos, RIPieces o🤣🤣🤣
Aswear I can't forget the 👋thunder🔥🔥 slap I received when I was in primary school🤣🤣...@brodashaggi Thanks for the memory👍
I don laugh tire 😅😅
Remembered my school days
Thanks for the memories 😅
I shaa know say na officer woos go use him head carry am last last😂😂😂😂😁. Much love ma Brodas
😂😂😂😂
Chiaaa I'm crying here because of laughooo,woos don carry the head.
Officer woos u dey trouble for bro shaggi hand whether u commit or u no commit 🤣🤣🤣.
I've never laughed like this before....I was just rolling and laughing like I've never watched any comedy in my life. Arhhhhhh Oga thank you for making me laff like this
Which check point? We no dey work today 😂😂😂😂😂😂 this got me😂😂😂😂😂😂
E choke my brother 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nah only woos dey suffer
Hahahahahah😂😂😂😂😂😂 Broda shaggi you are the best comedian in the world 🌍. You deserve a plaque
brodshagui !!! this one , my gut dey suffer ooh...everyone having revenge on him 😂😂😂😂😂😂
Kai, Shaggy you won't kill me..hahahahahaha. That "oyibo" na real original agbero you bi.
Gagagagagaagag shagi when cry hahahahahaha my stomac
We no dey work today just do like this 👏 😂😂😂
Orgami eno catch me na. Brodashagi don fall. Na correct agbero no dey cry...😀😁😂🤣🤣😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I swear down ds video made my day 😂
Broda shaggi face is something else ooooo
That thing can pain o.....
It's his face for me....
It's epic..
Broda shaggi is lit..🤣🤣🤣🤣
White abgero just dey do like me.. 😂😂😂😂 if na me na weatin I go still do😂😂😂😂 ozedicus dey call me I dey com😂😂😂 dat one pain shaggy
One Love Broda Shaggi..
Keep it up
I know say na officer Woos go carry am las las kikikiki
🤣🤣🤣 my childhood game in Togo. We are all the same in Africa.
Wooos kind of laughter in such a situation shaggi is can b very painful. This incident made me remembered wen I was in shaggi's situation and my friend was laughing so hard, I just stood and bit him so hard and ran away, lol.
The thing dey pain aswear couple with the hot slap wey your hand dey receive dem go use do yeye join 😂🤣😂
I cried the first time I played this game.. Imagine getting your hand torn by 10 guys😂😂😂😂
Chai! Ifeanyi & Chukwudi slap my hands that year ehnn... 2 wicked brodas 4 my hand! 😂
🤣🤣🤣🤣 I MUST SHARE THESE VIDEO, BROTHER SHAGGY THANK YOU FOR PUTTING A SMILE IN OUR FACE DESPITE THE CURRENT HARDSHIP IN 🇳🇬
This is my 10th time watching this comedy and each time I do, I laugh my bones out😂😂😂😂😂😂.
Dis game ehn, me i no dey cross my boundry oo, i no dey do am atall..... 🤣🤣🤣🤣
Officer Woos b busy giving me joy 🤣🤣
Shaggi nation...broda shaggi keeps on bringing the laughter
Broda shaggi,,, sorry naw na play dem dey play 😂😂😂😂😂
Oga... me de go check point..... We no dey work today. Laff wanna kill me ooooh
0:41 the way woos was laughing 😂
You guys make me to remember my past when I was a kid 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬👏🇺🇸🇺🇸🇺🇸🇺🇸
E can Pain ... Feeling Your Pain.. I Swear...😭😭😭🤣🤣😂😂😂😁😀
😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 Can't stop laughing after dem Don beat am finish dem con dey run
My stomach oo
I don laugh tire
Officer 👮♀️ woos
The is one of the few episodes that I truly laughed out loud. I can't help feeling sorry for bro Shaggi... but at the same time, I feel pity for officer Woos!
Shaggi no dey put hand in time e go wait and monitor their position 😂
Infact brother shaggy you are mad ....even though you are sad if you watch this you gonna smile it's fabulous
Eyah......broda shaggi wan cry....them dey disqualify am
All the way from IG
Can't stop laughing 😂😂😂😂
Shagy from Ghana. Oya hit me 💃
This yellow guy no be oyibo again o 😂
😂😄😄 shaggi don cut chain follow officer woos
😂😂😂😂😂😂😂 Shaggi wan die, 😂😂😂😂😂😂 The thing catch am tire. If na me I for don run.
Officer woos laugh dey make the whole thing worst. 🤣🤣🤣
FUNI TRAY lol
lmfao even body come dey pepper me for shaggi when everybody commot
I love this guy soo much...straight from Ghans
Set awa le lehii
This is an all too familiar feeling hit like if uve been there
I wan go check point 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I can't stop laughing.
True situation of the country.
Boda shaggy you fit cry ni 🤣🤣 🙋♂️🙋♂️🙋♂️🙋♂️
I love the white guy,he is acting nice 😂🤩🤩🤩🇷🇼🇷🇼🇷🇼
Laugh won kill me🤣🤣🤣 blood don the remove from my nose🤣🤣🤣🤣 God no go shame us
Him eyes don redddd... Chai, that feeling is not good.
U gat me laughing so hard 😂... Thumbs 👍 up man and more inspiration
Ye,, Shaggy,, officer woos
E ti kpami 😂😂😂
I swear shaggi Don Mad Olohun....
Abeg no cry ooo
Who’s watching this in 2024??
Lol 😅😅😅😅
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Childhood memories.... I played officer woos role then and my mates hated and targeted me because of my laugh 😂
Best skit ever!💪🏻🇹🇷
No be small thing 😂😂😂😂😂
I always played officer woos role. People also disliked me for it
Nnenna Ani honestly dear
Lolzzz😁😁😁😁😁😁😁
Broda shaggi pls don't kill me,
Am eating pepper ooo
Broda shaggi in trouble 😂😂🤣
This made me to remember my olden school days
Lough outside malawi 🇲🇼
Broda i can feel your pain😂😂😂😂😂😂