I too love myself. Any girl weda wife or girlfriend wey behave like this towards my mother go chop breakfast 2 seconds. Dem nor dey play with my mother ooo. Never👌
It starts while courting,if u notice ur fiancee wears a long face everytime she hears that ur family member esp ur mom is visiting,as a man pls be wise...think twice about entering that marriage!
Hhhhhhmmmmm it's real sha. But its vice versa only dat men will not open their mouth to say it out unlike women who go talk am out b4 d I inlaw even come
Why u dey do like that..u just choose to dey put rukky for talk..why ur mama go visit but rukky mama no go visit? Ur mama clean pass rukky mama? Una go dey disrespect rukky anyhow😂😂
I too love myself. Any girl weda wife or girlfriend wey behave like this towards my mother go chop breakfast 2 seconds. Dem nor dey play with my mother ooo. Never👌
Apart from content, dis kind thing dey happen for real life FR 😅
I like this particular girl
No be love oooo😂
Rukky make you always face person you are talking to and don't face camera.
I always like your video.
Keep it up.
He is passing a message to the viewers
Abeg oo leave am like dat
That’s his style nor be you go teach am weytin e go do..
That's his video style. I noticed it with his other videos. Unique. Very unique.
rukky and lasisi combo go too mad😂😂😂😂
My guy always on point with it💪🏽😅😂😂
Who no get sense no suppose chop😂😂
Rukky is always on point, my Mother is my everything❤❤❤
Hahahahahahahaha, who no get sense no suppose chop 😂😂😂😂😂🎉
😂😂😂😂😂😅
I don't were Rukky dey see greedy women 😂😂😂😂
I pray your channel grows more
Na so most of this girls nowadays dey misbehave, Dem no dey won see the man family talk more of the person parents, very rubbish characters 🤔🤔🤔🤔🤔
That your neighbor na wicked one oooooo
Keep it up my man you are funny 🤣🤣🤣
no wahala,give me the gas😂😂😂
Who not get sense nor suppose chop🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Auntie no spoil that door oo 😅😂
Rukky we men are proud of you
Who no get sense no suppose chop 😂no be lie
E better as you take the gass back😂😂😂😂 go cook the beans with firewood
It starts while courting,if u notice ur fiancee wears a long face everytime she hears that ur family member esp ur mom is visiting,as a man pls be wise...think twice about entering that marriage!
Who no get sense no suppose chop 😂
Omo anything wey my mama na final 😂😂😂
Rukky no dey disappoint 😅😂
Gimme the gas 😂😂😂
Dis dey real happenings everywhere 😮
😂 this girl strong pass Rukky 😅
I love your content
Keep it up boss
True true who no get sense no supposed to chop next time that kind neighbor go mind their business
Who no get sense no suppose chop 😅😅😅
I never comment for your video before but you too correct for this one
Na so women dey do .....ones tge family if the man wan come around.... wahalar go start 😮😮
lasisi should be on one skit with you 😂😂😂
😂😂😂😂 1:47
Rukky i love you you are my favorite comedian
U Dey try every Morin comedy sure
Who not get sense not suppose chop 😅😅😅😅
❤😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Who una dey judge give 😂
Forget comedy this na lesson any woman wen try this thing with me divorce ASAP
That beans part eee
Rukky my man 😆😆😆😆😆😆😆
🎉❤
Normally Rukky na very nice person ❤
😂😂😂
Some wife are like that, they don't like to hear anything concern they husband family' and relatives, so introverted
Rukky you again 🤣
😂
I swear na dirty character
Omoh I know fit compare my mama oooooo
Hhhhhhmmmmm it's real sha. But its vice versa only dat men will not open their mouth to say it out unlike women who go talk am out b4 d I inlaw even come
Mostly, men are not like that
I can't watch ur content less bro
But make de video no dey too long
They will refund you bro😂😂😂😂
This Rukky sha😅
I tire o😂😂😂
Na you get time for her self abi divorce form don finish the same way her parents take born her na the same way Dem take born me
Rukky you supposed way dat girl 5 why she dey put talk for your mouth
😂😂😂😂
Who send you make you put mouth for Rukky matter😂
Rukky u too much
werey😂😂
Why u dey do like that..u just choose to dey put rukky for talk..why ur mama go visit but rukky mama no go visit? Ur mama clean pass rukky mama? Una go dey disrespect rukky anyhow😂😂
No be better wife you marry Rukky
My best skits maker is rukky
Let your mother stay in her husband's house to rookie
Ok
Ah swearrrrrrrr ✌️
Why u de put rukky for many many talk na shuuuu😂if not for rukky mama u for nor de the marriage oh.
This lady na Baga lizard 🦎
Women and manipulation funny enough this thing dy happen for real life
Hahahah
Rukky
Wahala 😂😂
Rukky face her talk na why you dea face camera 📷
This is real...is not funny based on the experience 😒
Who knows her handle
First to like the video
Na me first comment
Women 😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂