Abeg abeg abeg nasboi no change your style abeg ooo 🤷🏾♂️. That old man style with the wey you dey talk for me is absolutely the best 😊 the style is unique different. Please ooo 🤷🏾♂️
Nasboi is the Content creator in Africa that can impersonate many personalities and play them so perfectly without efforts 🥰😍 this guy is super talented 💯 my most favorite Comedian and content creator
Meet with Tunde Eko and Eden victor and I spoke with them about ur lack of uploads in UA-cam Thanks for reciprocating God bless u More to come please 🙏
Thank God for laziness. If na me, na where I go do house chores e go end because I no go fit. For this kine big house? When money no dey involved 😂😂God abeg, chop your Oga, marry am😒
reason whyu no suppose tell any person how u take dey see front. if akpan no tell the ebuka why tyns is changing for god for him dis matter for nevr cast
I like your posts even before watching cus i know my data won't waste, Nasboi please don't leave comedy for music, I already have a lot of favorite musicians but You're the my one and only favorite skitmaker
I can’t see any Nasboi skit and pass 😂 that’s how much i love him ❤
Me too
Me too. I liked him before he even introduced us to his music side.
Una do well, God's love upon us too❤🙏
I swear
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Nasboi deserves all the love.
He should have over 500k subscribers.
No be say I wan do you anything, I wan just use opportunity run😅😅😅😅😅😅😅
That line is Goated 😅😅😂
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
I swear 😂😂😂
From the bottom of my heart, I love you Nas Boi ❤️🥺
The “...I no fit dey drip like this, and begin dey watch plate ” part dey pami😂😂😂
😂😂😂😂 Aswear the thing OFF me finish
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Gather here if you wish Akpan can just flip to papa bosco for a minute 😂😂😂
I thought I was the only one who prefers papa bosco
Yes oo
Ewoooooooo!!! Ewooooooooo!!!😅
@@chukwuemekaariguzo6095
That shout will always just discombobulate me anytime I hear it 😃😃😃😂
I tell you 😅
One of my favorite anytime any day. I bet you more of him are still yet to be discovered. More grace to you Akpan ❤❤❤
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Nor be your mate dey drive Benz but get dey drive ur papa motor 😂😂😂😂😂
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
The Creativity of Nasboi is too Real ❤
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Nasboi come carry your flowers oo before e go loss😂😂😂
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Akpan no go kill me 😅😅😅
I too love this guy ❤
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Nasboi is the greatest when it comes to skits in Nigeria
Brother shaggy, sabinus, Lawyer layi, etc are a joke to you?
@@GrossKnowledge That one concern you and your papa.
Nasboi na God go bless you
You keep entertaining us ❤🎉
Hahaha... This Nasboi dey try I swear.
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
I love Nasboi skits! Super talented. Abasi mbok!
Akpan na good thing you do because if na you she love, she for nor dey spend all those money
E get mind dey drive moto when him Papa leave for am😅😅😅😅😅😅😅😅
Nasboi dey f**king talented😂
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Abeg abeg abeg nasboi no change your style abeg ooo 🤷🏾♂️. That old man style with the wey you dey talk for me is absolutely the best 😊 the style is unique different. Please ooo 🤷🏾♂️
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
The " I no like big big phone, but if you see iPhone 14 I go manage am" got me 😂
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
I so much love Akpan n Obus character...Nasboi you are the best
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Them dey call ham Samklef😂😂😂
Could that be a shade? 😅
@@philjasper2541 lol😂
Na the end sweet me pass ooooo 😂😂😂😂😂
Akpan: (holding Ebuka) “I say make I take opportunity take run”
Please Nasboi... give us more Papa Bosco... That character kills me bad bad... abeg... More Papa Bosco
Nasboi you are the greatest 😊, you are the goat if it comes to skits in Nigeria
Akpan I don't know why you are just the best 😊😊😊😊
😂😂😂 Nasboi this your Akpan series is always the best
I bet this comment will hit 1k if you’re here for Akpan ❤🎉🫶🏾
@@Jello-m1xhe’s talking about his comment. Read again
@@Jello-m1xmy brother calm down and read...he said comment
Dubious kerein
@@ObaKhode open your eyes n read properly!!!!
I love you Nas
Nasboi is the Content creator in Africa that can impersonate many personalities and play them so perfectly without efforts 🥰😍
this guy is super talented 💯
my most favorite Comedian and content creator
The afang soup and egusi wey don enter belle 😂😂
Make I go use expensive hand, dey beat poor man 😂😂
NASBOI don do this girl real strong thing ooo 😂😂😂
Your bread no concern me na hin weak me pass 😂😂😂😂😂
Meet with Tunde Eko and Eden victor and I spoke with them about ur lack of uploads in UA-cam
Thanks for reciprocating God bless u
More to come please 🙏
Alpan dey use hand press preeq down😅😅😅😅
This akpan boss dey always dey vex 😂😂😂😂😂😂
Am telling you dear
House manager wey dey drip. 😅
Your bread no concern me 😂😂😂
Na cocaine wey den dey smuggle in😊😂😂
Houseboy weh wan get assistant… international houseboy de NASBOI 😂😂😂
I love Nasboi 😍 this guy is the best content creator in Africa 👌 please let's give him his Flowers 🌹🌹🌹🌺
NasBoi is a Versatile Artist❤️ Kudos for your consistency 😂👏
Oga no believe say boy go make am 😂😂😂
My guy nor dey disappoint 😂😂😂😂😂
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
Your village for Etim Ekpo?😂😂
This guy don dey claim my village! 😅😅
Baba you get too much wizdom ajeh!😂😂
U get mind dy ride motor wen ur papa leave 4 u 😂😂😂🤣 Akpan Pls move on 🙏🏻
Multi talented guy
Couldn't stop laughing 😂😂😂
Nasboi is just too good Abeg too creative
Nasboi is forever goated 🐐
Baba you too good 😂❤❤❤❤❤❤❤
No be ur mate dey drive Benz but you get mind the drive car way ur papa leave for you
You no need milky doughnuts ??😅😅😅 funny akpan
Nasboi too get sense.😅😅😅😅
Am surprised you from my place
Da wo ki do ke kpe kpe oo
Nasboi the King of comedy skit. I'm.sure this one na banger 🤣🤣 again
Thank God for laziness. If na me, na where I go do house chores e go end because I no go fit. For this kine big house? When money no dey involved 😂😂God abeg, chop your Oga, marry am😒
This girl don become scapegoat 😂😂😂
ua-cam.com/video/luDHI7rRBso/v-deo.htmlsi=LnV8GNnd_CwCPTB3
My favorite 💙 Nasboi💯🙌
we Love you Nasboi good job bro
No be😂say I wan do you anything, I wan take this opportunity run 😅. Bad guy 😅
10 billion views by God's Grace , share and like for Nasboi ❤
No he say i wan do you anything. I say make use the opportunity take run😂😂
Nasi oloye no dey carry last... originality speak for u always
So this girl no get sense. Akpan is enjoying ohhhhhhhh. In for Akpan
Too much creativity ❤
Thank God you sabi say I get strength 😂
This NASBOI..... May you live long
😅😅😅The Efik intonation is killing me.
So sabi nwa dem dey use ur name run enter woman abi? Ok ooh new rizz
DRIZZLE DRIZZLE HOOOO AAJJAJAJ😂😂😂😂
“You go find ur daily bread na
Ur bread no concern me 😂😂”
This chicken test like women falw 😂😂😂
😂God bless Nasboi.
Commenting before I read because I know it will bang😂
Who de teach this guy all our dialect 😂😂😂
Which tribe this guy be sef?
Because i no Kun understand again weather na igbo abi akwa Ibom, the calabar tunation too clear for em mouth
Na Yoruba guy
@@iniobongalfredpiiro3145Yoruba guy, ọmọ, really?
Na igbo
So much love your skids, can't hold myself from laughing out loudly 😊
Oga I don't Want You To Call Me House Boy Again, I Want You To Call Me House Manager Because My Level Has Chang, Nasboi.
From Houseboy to House Manager 😂
Akpan Don make am
your bread no concern me😅🤣🤣🤣
It's the Akwa ibom for me 😂
Please when is reflection full episode coming out?
Dear Akpan Etukudoh, (NASBOI), I want to give you my real certificate of Origin. You need am my brother, Eyeneka Mi ! 😂😂😂😂😂😂😂😂
Why you dey slap the fufu😂😂😂
We don start business 😂😂😂
😅😅my belle ooo
A well-played strategic twist.👏
Dah, Nasboi, you too sabi. Dialogues so on point
This guy with it funny skit ehhhh❤
You're the best brother nasboi 💯 if you're here for akpan let this comment hit 5k
Talent de cry 😂😂❤❤❤
Nobody when nor fit to make am😂😂😂
Akpan d house manager 😂😂
Nasboi I still de figure out if you be Calabar guy or not oh 😂😂
reason whyu no suppose tell any person how u take dey see front. if akpan no tell the ebuka why tyns is changing for god for him dis matter for nevr cast
Akpan nor go kill me oh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
he no wan big phone but iPhone 14 akpan 😂😂😂
😂😂😂😂😂 this guy I too love your videos

Akpan wicked 😂