This skit finished me with laughter! I've yet to see where Mercy Johnson has ever failed in any of her roles. Thanks for the hilarious combo!!! "Eee dey shake" *leg work* "Eee dey shake" 🤣🤣🤣
They needed to be threatened with gun to laugh with each other😂😂🤣🤣🤣😂 Abeg AY make una leave me this early morning o!😂😂😂 them say na for papa, mama, pickin and everybody 💃💃💃💃💃 let’s go get some laugh, it’s been a tough season y’all
Mercy J still on point, the only actress that made a change in her way of life and never, I mean never looked back, now that’s Growth, he husband get better eye
Whenever she start Nigeria local dialect😂😂😂 know say everything and everywhere go Red 😂😂😂😂😂. AY you no well, small dey shake🤣🤣🤣🤣 oooooh. Truly e shock Nosa Rex.😂😂
Mercy Johnson, one of the greatest actresses of our time.
Swrz
True.
No cap
Name pls 😅😅😅😅
Police wahala
Armed robber turn therapist 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣💐💐🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂 this one na full time therapist 😂😂😂😂😂
No ooooooh marriage councillors 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Babarex say wait wetin dey happen for this house first 😅😂😂
The part were AY was dancing finished me🤣🤣🤣🤣
No be small oooooo
😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
I almost chuck😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
“I don marry am before I know say na craze person” 😂 😂 😂 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂I love pidgin
Some marriages na so
AY & Mercy Johnson are just too good together. I'd like to see more movies with both of them in it
Ikr 😂 😍 😂 😍 😂 same here 😅 😑 😒 😪 😫 ooooo
😂😂😂😂Mercy Johnson the only Nollywood actress that fits in any role.
I'm telling you!
Any Role oo! 😭😂😂💯♥️
I swear this is so correct, mercy Johnson okojie kills any role I say any role
She is talent
I love mercy Johnson ❤️
True
The acting is top notch 👌
No overacting like in many movies, no unnecessary talks, no noise. This is just great
Armed robbers turn therapist lol
I swear😂😂😂
I don marry am before I know say na craze person🤣🤣🤣 Mercy Johnson 🔥
What an advert!
Mercy Johnson, the only true craze actress in Nigeria 🤣🤣😂😂
Once she starts Nigeria language i know its Wahala Pro Max🤣🤣🤣🤣🤣🤣
i swear😀😀😀
Pigin(peagon) English.... Mumu ma😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Na
You
No
Na
Wahala😅😅❤❤fore
For real
It's over 😂😂
Mercy Johnson fits in any roles, mercy don't kill me 😄😄😄😄😄
Person wear black Black still carry gun, you dey ask you dem be😂😂😂 Na your neighbours 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
I thought nobody heard that😂😂😂😂
Nosa is a very lousy person
I done marry am before I no say na crazy person 😂😂😂.
This made my day, bro AY🙌🏼
This skit finished me with laughter! I've yet to see where Mercy Johnson has ever failed in any of her roles.
Thanks for the hilarious combo!!!
"Eee dey shake" *leg work* "Eee dey shake" 🤣🤣🤣
I swear down. That lady is good.
Abeg i nor fit say anything oo 🙄🤣 So funny so soooooo Funny 🤣🤣 Shuuu 🙆🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️💯💯💯💯💯💯💯💯✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅
Mercy Johnson is a legend now and forever. An effortless actress😅
Please how do I comment with voice note I wan laugh loud😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Awww Mercy Johnson you they fit in every role chaiii unlimited talents 🔥🔥❤️
Na una madam bi this,na una oga bi this gots me laughing 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I pity the house help oh, she only wanted to serve them, but was instead dragged into the husband and wife quarrel 😂.
🤣🤣🤣🤣
They needed to be threatened with gun to laugh with each other😂😂🤣🤣🤣😂 Abeg AY make una leave me this early morning o!😂😂😂 them say na for papa, mama, pickin and everybody 💃💃💃💃💃 let’s go get some laugh, it’s been a tough season y’all
AY and mercy be giving me vibes 😂😂
Mercy Johnson be like... I don marry am before I know say na craze person 😂🤣😅😂
You heard that part too🤣🤣🤣.. it got be laughing really hard
cette partie ma tue aussi
Chaii, Mercy na character on top character. Wahalurr wahalurr lady..
AY we see what you did there - Papa, Mama, Pikin🤗🤗
Ellu P 74🤗🤗
I don Marry am before I know say him dey craz😂😂😂😂😂
This is so funny 🤣🤣🤣 Mercy and AY on the beat😂
I swear 💯🤣🤣🤣I want that too 💯💯🤣🤣🤣🤣😊
I've always loved Mercy Johnson since young... All the way from Malawi 😊🇲🇼🇲🇼
This is one of the best skits ever made in nigeria
Na thieves don turn psychologists 😂😂😂
Omo i really laugh 😂😂😂 mercy Johnson no dey disappoint
Mercy J still on point, the only actress that made a change in her way of life and never, I mean never looked back, now that’s Growth, he husband get better eye
The man carry eyes go market. She's a true wife material 100 yards
I still dey fine the full movie ooo.😂
This is the best movie ever 👏👏👏💕💕💕💕
Did you find the movie? Title please?
Armed robbers turn Marriage councilor 😂
As u get bear bear way u no get sense😂
This will always be funny. I have watched it multiple times, and every time I watch it again, i still LOL 😂😂😂😅😅
Mercy on this,love it.
Na thief come de settle family matter😂😂😂😂
Ay and mercy Johnson always a vibe ..just put their pictures on a movie and I am watching ❤😂
Seeing mercy johnson and Ay together makes the whole movie more interesting😂😂😂
Chaiii you guys made me laugh hard 😂😂😂 Please bring the AY show in Gambia 🇬🇲🇬🇲🇬🇲🇬🇲🇬🇲🇬🇲
Hahahaha..........Mehhhnnnn
This is too much........I LOVE THIS...........ALL my favourite ACTORS doing it real good
😂😂😂😂😂mercy Johnson you are too much😅😅😂
All Crazy people all in one skit 😂
This woman errr😂😂😂
Perfect combo
Watched it more than 3 times lol
"With your bear bear like brush" that got me cracking 🤣 😂
Wow fear baba Rex 🥰😅🤣😂
This is one of the best skits ever made in Nigeria
With your bear bear like brush 😂😂😂😂
😂😂😂 omo , he dance o, she say na, bear bear like brush. Mk una sha reconcile
When i saw this two,i couldn't hold myself, i had to watch ooo, time no dey
She is the best ❤❤❤ wife, mother, actress comedian keep it up 🎉🎉🎉🎉
I actually would like this as a Netflix series
Oh my this comedy is so nice like you make me laugh so funny
Robbery don turn counselling 😂😂😂❤️. I'm enjoying this
With your nose like piano😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Even the way she dey act wow❤❤❤🥰🔥✌️oga u go get wahala every day oo🤣🤣🤣
My belly oh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂🤣🤣🤣 chai Mercy Johnson, you too good 💋💋💋💋😘💋💋😘💋
Lol he they shake oo 🤣
Which kine house we come Rob?
Small yansh dey shake oh!
She never disappoints😂😂 and is the dance for me
AY nose dey like piano true talk mercy
E reach to do them therapy o, as the two of them no well🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Whenever she start Nigeria local dialect😂😂😂 know say everything and everywhere go Red 😂😂😂😂😂. AY you no well, small dey shake🤣🤣🤣🤣 oooooh. Truly e shock Nosa Rex.😂😂
Mama, Papa and Pikin Oshey I see what you did there🙌🙌🙌
Labour Party
The most versatile actress ever
Mercy John is made from heaven.
This is really top notch
A really great story line for an advert delivered in its simplest form
I don marry am before I know say na crace person 🤣🤣🤣🤣😭😭😭🤣😭😭🤣🤣🤣🤣😭😭😭😭🤣🤣🤣
Woman of the year, great mercy
The best buplicity ever🎉😂
Mercy the best actress wahala o ❤ you
My spirit almost left my body because of laugh 😂
Papa. Mama. Pikin!
Heard that right ✌️😎
Let's go!
Wit ur nose like piano 😂😂dat part off me
Mercy Johnson,my favorite one I really enjoy her movies 😂😂😂🙈
Haha 😂 Haha 😂 very interesting
A living Legend in all ramifications, #Mercyjohnson.
😂😂😂😂😂😂😂😂🤣he said people wear bla bla you dy ask watin them want
Ay and Mercy Johnson wow! Nice one👏👏👏 I don laugh tire 🤣🤣🤣🤣 this was very hilarious. Thank you for making us laugh this hard.
I just loved this combination please guys can you have a tv series like this I know it will be epic
This people na mumu oh 🤣🤣🤣
MERCY JOHNSON my baby gurl ❤️❤️❤️
Abeg mercy and Ay no go kill me with laugh
Mercy on it again ❤️❤️❤️
Mercy JOHNSON 😂😂😂😂😂too funny😊
😅😅😅😅😅I ❤️ mercy she act very well
Mercy Johnson is such a great actress and she is so beautiful and funny ❤❤❤
I like the way mercy shake her head 😊😊the moment the gun was handed over to her
The marriage shock Armed-Robbers 😅😅😅
These 2 combo are really good😂😂😂
MJ my favorite actress for all time, 2nd to non, King of all actress...how I wish to meet her.
The best comedy skit so far😂🤣🤣🤣
Oga sorry
Sorry for urself and leave here😂🤣😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 oh my God
My bele oooo … mercy Johnson legend , Ay baba
That arm rubber first line 😂😂😂😂 person wear black black carry gun. You Dey ask am watin happen 😂
I love this movie
Awwwn... This ad is filled with so much creativity and lafta i love it👍
With your nose like piano... Ha ha mercy Johnson the great comedian
AY and Mercy look so alike ❤
😂😂😂 I have watched this for about 1 million times on several days but it's still entertaining ooooo😂😂😅😅
Small nyash dey shake oo😂😂
No i say make i check whether the gun dey work😂😂couldn't