Baba Rex always get something hilarious to say. He say keke no supposed get spirit 😅😅😅😅😅😅. Apama sef u supposed tell your guests dem say special seat belt dey inside the car and they must be careful. Keep the action man, no vex say Baba rex daughter tall as you na accolade to your brief size😂😂😂😂😂😂. Love ur action Keke always fighting your corner. ❤❤❤❤
Babarex 😂 e be like say you no wan comot from Owerri. Keke go do you strong thing oh 😅😂😂. You get bad mouth abeg, you be the number 1, the champion for badmouthing abeg 🤣😅🤣🤣
Baba Rex get bad mouth shaa...no be him be herbalist na....lol...keke vibration while talking is another vibe oooo...a great job well done guys much love
I feel Babarex wella using polite insults on Keke even to the point of calling him full time herbalist. No be say you no tall but na say you no fit tall. Babarex be careful ooo😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅
Oh my goodness me what a Bombshell lol honestly speaking Baba Rex is another vibe oooo lol confusion everywhere...keke is another vibe himself lol confusion everywhere...
Rex and his bad mouth😂😂😂😂😂😂. Abeg make u bring mr ibu for us ooo
😢
Give it up for our Edo Brother 😂 Baba Rexxxx❤
Keke always delivers his role
💯
Babarex you be the best, apama you're too creative, please we need more combination with babarex
Sure 😂
Baba Rex always get something hilarious to say. He say keke no supposed get spirit 😅😅😅😅😅😅. Apama sef u supposed tell your guests dem say special seat belt dey inside the car and they must be careful. Keep the action man, no vex say Baba rex daughter tall as you na accolade to your brief size😂😂😂😂😂😂. Love ur action Keke always fighting your corner. ❤❤❤❤
Damn! That Keke’s last jump was hilarious!!
Babarex 😂 e be like say you no wan comot from Owerri. Keke go do you strong thing oh 😅😂😂. You get bad mouth abeg, you be the number 1, the champion for badmouthing abeg 🤣😅🤣🤣
Keke is damn good at this...he made it looks so real
Out of all the car seat skits with Keke, this is the best so far.
Babarexxx, you're a bad boy!
He said keke no suppose get spirit 😅😂😂
Now I know, say Mr. Keke just dey act. I no go vex say pipo dey disrespect him again
This keke is something else 😂
I couldn't agree more with you guys. Keke has been a back seat driver for a long time. Keke must drive you guys home.😂😂😂😂😂😂
Keke my advice, anytime Apama carry you to go for location please go to back sit to avoid using you do new model sit belt😂😂😂
Rex words are few and poisonous 😂😂😂 where u dey rise go again
Keke you no go kill me with laugh 🤣🤣🤣🤣
Keke until u fight with the whole Nollywood Stars u wont rest. Baba Rex dey apologise u still dey foam big boy keke calm down o
😂😂😂😂😂 bellle oooo😂😂😂😂😅😅😅😅 babarex u see you , u wan use Keke do seat belt , that got me 😂😂😂😂
Baba Rex final finish work, Mr IBU next
Keke will kill somebody with laughter 😂😅
Keke is a damn good Actor Mehn!!
😂😂😂😂😂keke say him spirit don comot there make una run o🏃
Mr Rex and Mr Keke did a great job in this skit. It was so natural and smooth. Great job Mr Apama
Daughter dey pass me.😂
Keke you too funny honestly
Baba Rex get bad mouth shaa...no be him be herbalist na....lol...keke vibration while talking is another vibe oooo...a great job well done guys much love
Someone should let keke drive so everyone will be in the back 😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣
Keke doesn't have spirit. Babarex your mouth bad and Apama dey there dey support you.
Baba Rex to funny abeg, if come was a person na #babarex e for be 😂😂😂😂😂😂
Babarex too funny 🤣
Baba Rex😂😂😂😂 somebody him head like seat belt 😂😂😂😂
This is the funniest episode so far 😂😂😂😂😂😂😂😂
Keke you’re a crazy guy. You dey listen to to baba Rex and Apama dem go give you more bp
Baba rex dey mouthy o😂😂
Keke even dey stammer toòo!!!
That makes it worst
Where him dey rice dey go😅😅😅😅
Eem spirit no tekam idon komot 😂😂😂😂
I feel Babarex wella using polite insults on Keke even to the point of calling him full time herbalist.
No be say you no tall but na say you no fit tall. Babarex be careful ooo😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂😅
Baba your head and this chair ni almost the same size 🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂
Baba rex don come again, say him head be like seat belt😂😂😂
My guy Apama I just subscribed to show you my love for your effort and my little support . Watching you from Ghana
This keke too dey para this is the best among the rest baba rex too funny 🤣😂😂
Babarexooo nor go kill me with laugh 😂😂. If this one drive na mortuary na. Him head n d seat looks d same.
Baba Rex bad mouth dey poisonous au. That last jump from Keke finished me oo😂😂😂😂😂
Hahaha, Keke, you hear world from babarex, but babarex why nah, you wan use Keke do seat belt😂😂😂😂😂
You guys won't kill me here😂😂😂😂❤
You don rise finish 😂😂😂
Babarex and bad mouth 😂😂😂😂na 5&6 😅😅😅
I can't stop laughing u guys really make my day from Sierra Leone watching u from Kuwait city 🇸🇱❤🇰🇼keep the good work guys 👏❤♥👍
I like how apama acts as if he isn't enjoying d insult
Oga you nor tall jor make dem tell you twice 🤣🤣🤣🤣 but Babarex get bad mouth ooo
Nosaaaaaaaa R Leave Thiiiis Maan Aloooooone 😂😂😂😂😂😂😂😂
Baba Rex I too love you. Always representing 😂😂😂😂
Keke dey vibrate ooooo 😂😂😂😂😂😂
Keke you de small na 😂😂😂 your head be like seatbelt 😂😂😂😂Keke too short 😂😂😂😂 ❤❤❤❤ you Keke
Heeeeey Keke leave me ooo😂😂😂😂😂😂
God almighty continue to bless you guys thank you My mentor REX Keke you are doing well keep it up
Keke 😂😂😂😂😂 you and that front seat ❤
Person wey dey gist nor dey concentrate 😂 😂
Every time this man Dey drag front seat 😂😂
Just stay for back and front 😂😂😂😂...babaxxxxx ooo
Chai the disrespect dey too much o. Keke, ndo😂😂😂
You guys made laugh.
I Like this😅
Baba rex na craze bros ah swear. E say e dey for chair kpim 😂
this babarex too get bad mouth🤣🤣🤣🤣
Nosa rex go talk come keep mouth like say, no be him talk am 😂😂
Rex why are you like this Chaii you and your mouth 😂😂😂😂😂
Dem dey talk the one wey Baba Rex talk em go.dey talk More... hahahahaha
I love this...😅😅😅
Much ❤ love Ghana 🇬🇭
The less taller bro. won't wound me with laugh 😂😂😂😂
Baba, rex you are naturally funny 😁 😂
Keke Keke keke, you are too much oooooo😂😂😂😂😂.
Laugh won kill me😂😂😂😂😂
Babarex my guy, ur mouth sharp like pencil, u finished keke, which one be say keke be like new model seat belts 😂😂😂😂😂😂
Oh my goodness me what a Bombshell lol honestly speaking Baba Rex is another vibe oooo lol confusion everywhere...keke is another vibe himself lol confusion everywhere...
Keke no go kill me, short men with too much anger
Hahahahahah 🤣 mater don high ooh, one he is a stammer,two you say him and your daughter na de same height. 😂😂😂😂😂😂lol.
This is clear insult Oooo.... 😂😂😂😂 law suit go flow like blood
Keke brbrbrrrrrr nai dey make me laugh pass
Use am do seatbelt jor problem nor dey there 🤣🤣🤣🤣🤣
Next time let Keke carry you Apama come meet any of una colleague in the Industry.😊
Baba Rex let the short preeeet😂😂😂
Where you wan rise go? Babarex😂😂😂
Keke no dey gree o😂😂😂😂
Ahahahahaha wey tin keke do u na?This time keke must be front seat
That Keke mouth pass Apama
I dey always feel keke
Keke don turn seat belt😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂
Hahahaha...seat belt..got me cracked up
Babarex u too much ❤❤❤ keke na very funy guy😂
It looks very real😁😁
Keke Is a good actor
My Edo brother kill this car front seat espisode. Babarex you 2 much
Wen I see the combo 😂😂😂😂 I know say it will be mad
Keke I beg naaaa...baba rex don beg you naaa
Keke love you take off shose 😂😂😂
Keke this one pass u ooo
Another great episode… keep it up… who will be your next guest?
Well done guys❤❤❤😂😂😂😂
Keke you're own 2much enter now,rex,don apologize.
Keke is a good actor