Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
Thank God say u carry money because my heart no dey with me during the time u dey eat 😂😂😂
No be small oo
😂😂😂 I swear this guy Na born mumu. The only time wey they are proud of you, you go still spoil am😅😂😂
Hehehe 😂😂😂 try dey calm down abeg
My belle deypain me ooo funny bros don kill me today 😂😂😂😂
This guy is winning the best comedian 2024 😂😂😂
He is not funny at all Sabinus will surely win it again 😅
This year na army man clothes you go wear 😂💔 no gree ooo😂💔🤲
Funny Bros Messed Up The Whole Office With Mess.
From Ghana this guy is really funny 😂😂
Inside 1m where u dey own the hotel na 20k u see pay 😂😂😂😂😂😂
Much love from Sierra Leone funny bros is the best comedian skit movie maker in Nigeria trust 😊😊
FunnyBros is indeed a FunnyBros 😂😂😂 New year, same old FunnyBros 😂 I too like this guy fr
😊❤❤😊
Onyeku da thing, watching from Sierra Leone 🇸🇱😂😂😂
Funny bros u still get mind dey clean dat kind shoe😂😂😂😂😂😂
priceless to acting career
Finally 😢😂😂joy dey
igbo don enter Funnybros head😅😅🤣🤣😂😂
He said I came in here healthy I can’t leave here sick 😂😂😂😂😂
Chai 🤣🤣Thunder fire you there funnybros you too Sabi walai 😂😂😂
This is what happens when grace follows you even in your wrong doings
I dey perceive d ordour of mess here
This na new year resolution but u never change your shoe😅😅🤣🤣😂😂
Leave them 😂💔🤲 they're think say everytime na see finish 😂💔
funny bros to the world, KARIBU KENYA
If you are here for funny bros let me hear you say ONYEKU DA THING 😅😅
ONYEKU DA THING
Onye kwuru dat tin 😂😂😂
Ony
How come you Igbo person ,can not write your language? (Onye-kwuru )
Me I know it in English 😂😂"who Said that thing" ?😂
I swr I come Dey even shame for u 😂😂😂😂😂😂😂
I dey go back police station 😂
New year new madness😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My favorite comedian has dropped it🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Funny bros will not kill me with laugh, boss man I dey for your back
I knew he can never change 😂😂😂😂
He always finds ways to ruin a good moment that comes to him 😂😂😂
😂😂
Onye kwuri dat ting
Funny will never disappoint 😂
7 eggs….plus full plate of beans !!Funnybros ah ah nawww?? 😂😂😂
Onyeku da thing... Am interested in your comedy
Change shoe nah this is new year for God sake 😂😂😂
And the hand bag😂😂
@@lilian2660😂😂😂😂😂
Funny bros jus dey play😂🤣🤣
You be really mumu... your mumu too much this man😂😂😂
Funnybros you don kill me here ooo 😁 I don laff tire 😂
This guy no go kill me oooooi😅😅😅😅😅😅😅😅😅
When no be @Sabinus 😂😂😂wey dey always enter problem @funnybros why u self mess there 🎉😂😂😂
When I heard they have a group meeting i know what's next😂😂😂😂😂😂😂, heeeeyyy, laughing hard 🇦🇪😂😂
Wow, can't wait how it goes 😊😊Much luv from Freetown Sierra Leone❤🇸🇱🇸🇱
Dem for play that e don cast take end am 😂
I am sick but I feel better now after I watched this video. Please continue doing your best, Funnybros. I am watching from Sierra Leone 🇸🇱
Dey play 🤣Just dey play 🤣🤣🤣
Owo, Funnybros paid for his food today 😂
I wonder ooh
you need to suprise people sometimes tomb up FunnyBros
Onyeku DA thing watching from Sierra Leone 🇸🇱 🇸🇱
😂😂😂😂😂😂😂
I didn't expect him to bring out any money 😂😂😂
Him saying can i have your number to the supervisor is so hilarious 😂😂
Which one be our mumu nor too much 😆 😆, na only ur own oo 😆😆. Funny still change bag and shoe
I no de see u tire 😂😂
Onye kwuru that thing😂😂😂
New year new wahala 😂😂😂
You're naturally too funny seriously 😂😂😂😂😂
Funny bros na real funny guy....I love the supervisor madam#MemblyNairobiKenya
I love you ,FUNNY BROS,YOU'RE TOO HANDSOME
You see this 2024 na army man clothes you wear you most upgrade your doings 😂💔 no gree ooo 😂🤣
😅😅
This guy is just too funny 🤣🤣
Effortlessly funny 😄
@funnybros you refused to make us proud here in Zambia 😅😅
more strength funny B next episode please have watch dis ova again
Person don high una still da give am more 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Funny Bros Can Dance, And He Ends Up With Mess.
I love way you call his name johnbull😆🇿🇲🇿🇲 much love from Zambia
Boy sabi vibe❤😂😂😂😂
Funny Dey Always Turn Up 😂😂❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
OMG, Funnybros is always on point. Nice new year resolution. Happy new year to all the fans here and also to you Funnybros.
😂😂😂😂
My favorite comedean you are the best always 😂😂
Funny bros go join them Dey do puff and pass😂😂😂😂 you never see anything 😅
Funny bros this 2024 is your turn. The award is waiting you.
OK let's be serious if u want funnybros to keep giving us videos gather here
Boss man one love 😂😂😂❤❤❤😂
John bull you are advicing trouble maker for nothing in this new year again this man funny bros wrist watch and cup of tea oh funny people. You are a mumu man😊😊
Nice to my friend funny more grace
You no dey rest eoo
Haha 😂 the end past 😂😂 that mess loud 😂
lf you are here for funny bros let me hear you say onyeku DA THiNG😂😂😂😂😅😅😅
😢 funnybros is the pit remove him 😂💔🤲
My number 1 comedian, watching you from zambia 🇿🇲
My guy don come again 😂
He can change but the demon that makes him misbehave will not change, from the very first time I watched your videos I became an unconditional fan.
My number 1 u no go kill pesin 😂😂😂
You don start again 😂😂😂😂😂😂😂😂 laugh 😹 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Zukwanu ike funny 😂😂😂😂😂😂
THIS ONE IS MY FAVORITE EPISODE FOR NOW I REALLY ENJOYED IT 😂😂❤
Funny brus no dey hear word😂😂😂😂
Can we pray for him not to go back for police station 🙏😁😁😁🤣🤣🤣🤣🤣
Onyeku dar thingLove dissssss
Onyeku dat thing 😂😂😂
All fans of Funnybros let gather we have metting
Omo you don't mess up lyk rhis mr funny 😂😅
Your biggest fan from Kenya❤
Onyeku da thing this man😊😊
😂😂u dey Make my day
Since you get this job you just Dey form 😅
This guy is very talented 😂😂😂🇨🇩🇦🇺🇦🇺
😂😂😂😂😂 funnybro will not kill me ooo
I have been watching and waiting for this since I saw it's coming on WhatsApp channel
Funny bros you too funny guy I love you😅😅😅😅😅
This is so funny 😅😅 I can't stop laughing 😆 🤣 😂 😅😅
Thank God say u carry money because my heart no dey with me during the time u dey eat 😂😂😂
No be small oo
😂😂😂 I swear this guy Na born mumu. The only time wey they are proud of you, you go still spoil am😅😂😂
Hehehe 😂😂😂 try dey calm down abeg
My belle deypain me ooo funny bros don kill me today 😂😂😂😂
This guy is winning the best comedian 2024 😂😂😂
He is not funny at all Sabinus will surely win it again 😅
This year na army man clothes you go wear 😂💔 no gree ooo😂💔🤲
Funny Bros Messed Up The Whole Office With Mess.
From Ghana this guy is really funny 😂😂
Inside 1m where u dey own the hotel na 20k u see pay 😂😂😂😂😂😂
Much love from Sierra Leone funny bros is the best comedian skit movie maker in Nigeria trust 😊😊
FunnyBros is indeed a FunnyBros 😂😂😂 New year, same old FunnyBros 😂 I too like this guy fr
😊❤❤😊
Onyeku da thing, watching from Sierra Leone 🇸🇱😂😂😂
Funny bros u still get mind dey clean dat kind shoe😂😂😂😂😂😂
priceless to acting career
Finally 😢😂😂joy dey
igbo don enter Funnybros head😅😅🤣🤣😂😂
He said I came in here healthy I can’t leave here sick 😂😂😂😂😂
Chai 🤣🤣
Thunder fire you there funnybros you too Sabi walai 😂😂😂
This is what happens when grace follows you even in your wrong doings
I dey perceive d ordour of mess here
This na new year resolution but u never change your shoe😅😅🤣🤣😂😂
Leave them 😂💔🤲 they're think say everytime na see finish 😂💔
funny bros to the world, KARIBU KENYA
If you are here for funny bros let me hear you say ONYEKU DA THING 😅😅
ONYEKU DA THING
Onye kwuru dat tin 😂😂😂
Ony
How come you Igbo person ,can not write your language? (Onye-kwuru )
Me I know it in English 😂😂"who Said that thing" ?😂
I swr I come Dey even shame for u 😂😂😂😂😂😂😂
I dey go back police station 😂
New year new madness😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My favorite comedian has dropped it🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Funny bros will not kill me with laugh, boss man I dey for your back
I knew he can never change 😂😂😂😂
He always finds ways to ruin a good moment that comes to him 😂😂😂
😂😂
Onye kwuri dat ting
Funny will never disappoint 😂
7 eggs….plus full plate of beans !!
Funnybros ah ah nawww?? 😂😂😂
Onyeku da thing... Am interested in your comedy
Change shoe nah this is new year for God sake 😂😂😂
And the hand bag😂😂
@@lilian2660😂😂😂😂😂
Funny bros jus dey play😂🤣🤣
You be really mumu... your mumu too much this man😂😂😂
Funnybros you don kill me here ooo 😁 I don laff tire 😂
This guy no go kill me oooooi😅😅😅😅😅😅😅😅😅
When no be @Sabinus 😂😂😂wey dey always enter problem @funnybros why u self mess there 🎉😂😂😂
When I heard they have a group meeting i know what's next😂😂😂😂😂😂😂, heeeeyyy, laughing hard 🇦🇪😂😂
Wow, can't wait how it goes 😊😊
Much luv from Freetown Sierra Leone❤🇸🇱🇸🇱
Dem for play that e don cast take end am 😂
I am sick but I feel better now after I watched this video. Please continue doing your best, Funnybros. I am watching from Sierra Leone 🇸🇱
Dey play 🤣
Just dey play 🤣🤣🤣
Owo, Funnybros paid for his food today 😂
I wonder ooh
you need to suprise people sometimes tomb up FunnyBros
Onyeku DA thing watching from Sierra Leone 🇸🇱 🇸🇱
😂😂😂😂😂😂😂
I didn't expect him to bring out any money 😂😂😂
Him saying can i have your number to the supervisor is so hilarious 😂😂
Which one be our mumu nor too much 😆 😆, na only ur own oo 😆😆. Funny still change bag and shoe
I no de see u tire 😂😂
Onye kwuru that thing😂😂😂
New year new wahala 😂😂😂
You're naturally too funny seriously 😂😂😂😂😂
Funny bros na real funny guy....
I love the supervisor madam
#MemblyNairobiKenya
I love you ,FUNNY BROS,YOU'RE TOO HANDSOME
You see this 2024 na army man clothes you wear you most upgrade your doings 😂💔 no gree ooo 😂🤣
😅😅
This guy is just too funny 🤣🤣
Effortlessly funny 😄
@funnybros you refused to make us proud here in Zambia 😅😅
more strength funny B
next episode please have watch dis ova again
Person don high una still da give am more 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Funny Bros Can Dance, And He Ends Up With Mess.
I love way you call his name johnbull😆🇿🇲🇿🇲 much love from Zambia
Boy sabi vibe❤😂😂😂😂
Funny Dey Always Turn Up 😂😂❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
OMG, Funnybros is always on point. Nice new year resolution. Happy new year to all the fans here and also to you Funnybros.
😂😂😂😂
My favorite comedean you are the best always 😂😂
Funny bros go join them Dey do puff and pass😂😂😂😂 you never see anything 😅
Funny bros this 2024 is your turn. The award is waiting you.
OK let's be serious if u want funnybros to keep giving us videos gather here
Boss man one love 😂😂😂❤❤❤😂
John bull you are advicing trouble maker for nothing in this new year again this man funny bros wrist watch and cup of tea oh funny people. You are a mumu man😊😊
Nice to my friend funny more grace
You no dey rest eoo
Haha 😂 the end past 😂😂 that mess loud 😂
lf you are here for funny bros let me hear you say onyeku DA THiNG😂😂😂😂😅😅😅
😢 funnybros is the pit remove him 😂💔🤲
My number 1 comedian, watching you from zambia 🇿🇲
My guy don come again 😂
He can change but the demon that makes him misbehave will not change, from the very first time I watched your videos I became an unconditional fan.
My number 1 u no go kill pesin 😂😂😂
You don start again 😂😂😂😂😂😂😂😂 laugh 😹 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Zukwanu ike funny 😂😂😂😂😂😂
THIS ONE IS MY FAVORITE EPISODE FOR NOW I REALLY ENJOYED IT 😂😂❤
Funny brus no dey hear word😂😂😂😂
Can we pray for him not to go back for police station 🙏😁😁😁🤣🤣🤣🤣🤣
Onyeku dar thing
Love dissssss