THE DEBTOR - Lawyer Kunle | Kiriku | Kudi
Вставка
- Опубліковано 14 жов 2024
- kiriku borrows money from lawyerkunle and refuse to pay, lawyer Kunle catches him at a zobo joint. watch this hilarious comedy video and enjoy #thecuteabiola #kiriku #latestComedy
Abeg ! If na you . Put your self in my shoes ! Wetin you go do this boy 😭 waiting for your reply
I go beat ham ooo 😁😁
Wetin he buy wit the money no concern me so far na him borrow the money
Nor be the same kiriku wey fight portable for your present bcz of bathroom u open eyes go gv 1k😂🤣😅
You go leave am for God now 😩he don already say na only him dey this life dey hustle 😂😂🤣🤣🤣
Lawyer Kunle,I need house oh
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣I go give you tomorrow morning 🤣🤣🤣🤣🤣yes he will..he is alone in this world to hustle 💯 😤 🤣🤣🤣he is a big boy nah🤣🤣🤣don't call him small🤣🤣🤣and don't disgrace his body
Lol. Tgank u
😂🤣😂🤣😂
Kiriku is underrated. This little dude is a great actor. Please give Kiriku some roles. I'm calling on Nollywood to give him an opportunity to show his talent on a big Screen.
Watching from America.
Kiriku no need nollywood to blow wetin him need more skit, who nollywood help 🙄🙄🙄
I think Nollywood is not bigger than UA-cam.
Very interesting and eduactive and also heart touching 😔
In with the little angel lawyer kunle old man you no show love oo😂
Giveaway wey Lawyer Kunle no fit do, Kiriku do am with ease 😂😂
Make him pay me ooo
Seriously??come and beg tomorrow🤣🤣🤣God forbid for real🤣🤣🤣
Lol. Yes ooo
Bossess🤣🤣
C'est trop cool j'ai aimé 🥰🥰🥰
"I don't understand that language, Speak English for me." Kiriku see your life?? 😂🤣
I love the bloopers ending part where Kudi hugged her husband passionately
Is that lawyer kunles wife?
Is that his wife??
Lol. Thanks alot
@@acebee9253 yes
@@akinolatunde6514 yes
I love this kiriku boy. So talented, funny and cute 😂🤣
Yes. Very talented boy
@@ThecuteAbiolaStudios you’re doing well bro. We stay one body
Keep it up 👍🏾
Kiriku wey no dey take nonsense 😂😂, I too love that boy
Me too ooo
From Zambia 🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲 I love this boy he never disappoint
Apply for the UK Careworker Visa 2022 by yourself! :ua-cam.com/video/VV1mVTk8ASg/v-deo.html
I smiled all through. Smile will never seize from your face too🙏🏾
Like seriously I love the both of them 😍💓💓😂😍💓💕❤️😍😍💓💕❤️❤️😂😍
That kiriku nah confirm..ware..nah tug be kiriku
Please use Kudi (your wife) more. Her Hausa is top-notch. She makes it pleasing to the ear. Kudos to Kiriku. Nice one from the whole crew .
Kiriku wants to send all the children to school with just 1k😂😂😂😂
Lawyer kunle stop disgracing kiriku in public. . welldone boy🔥🔥🔥
E tire me for am ooo. Lol
"ploblic" 😂
🤣😂🤣😂😂
I love the way kuddi tried to protect kiriku from lawyer kunle 😅👏💖
23.2 billion for kiriku 😂😂
Lol. Wat abt me sir
the billionaire himself
U get money pass me!?😂😂😂😂😂 Him beg 1k use an order zobo for him Guy....
I love all your skits. I love how the girl hug you, she likes u
Na lawyer kunle wife be that
His wife for real ooo skits aside
Thanks alot
@@Mariam1210 wow really I have no idea.
@@ImTemiGold yes she's
@@Mariam1210 I’m confused as well
I love the way your wife act and that kiriku na case😂
Yes oooo
Y u dey disgrace kiriku for public na 😂 😂 😂
Make we dey go house go discuss am, because you dey disgrace me for public 🤣🤣🤣🤣🤣
Zobo wey no Sweet 😩😩Aunty kudi self suppose collect money before she sell
This kiriku ehn,I wonder where he go become If the mama no born am🤣🤣🤣
He's just too good
Kudos to you all ❤️❤️❤️
Lol . Kiriku na werey .lol
Is even plubic that he said😂😂
@@mariamobadipe4435 aswears 😂😂 kiriku na case
I swear kiriku no fit make heaven😂😂😂very smart boy😌😌lawyer kunle why are you disgracing him in public na 🙄🙄because of ordinary one thousand naira😂😂😂
Lawyer kunle stop disgracing kiriku for plublic 😆 🤣 😂 😹 😆 🤣 😂 😹
Abeg who get that kiriku of a guy??😹😹
En say he don drink the medicine 😹
You dey disgrace me for plublic😂😂😂
*Make we go house go talk am because you de disgrace me for plublic- kiriku 2022*
Kiriku how you go dey disgrace big boy like that
I tire ooo
😂😂 u get money pass kiriku billion
Wahala too plenty ohh.. Kiriku billion
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Apply for the UK Careworker Visa 2022 by yourself! :ua-cam.com/video/VV1mVTk8ASg/v-deo.html
Come and beg tomorrow 😹😹 God forbid 😹my Ribes ooo
Kiriku, is straight up gangster 👍👍🤣🤣.
Am telling you 😆😆
Make god no allow them kill kiriku for us 🤣🤣😂😂😆😆😆
Why is dis small boy always carrying that bag 😂😂
Kiriku very smart boy lawyer kunle well done boss💯💯
Thanks alot o
That aunty kudi fine oo…Yu got yourself a nice wife
Lol 😂😂😂😂😂😂 wao
I love watching this video always very smart boy
My mentor don spoil me with laugh ooo
Lawyer kunle please borrow mi money too please 🙏😏
Kiriku i no fit laugh oo 😂😂😂
Kiriku, abeg make you no go befriend mumu boys wee no sabi, the one wee greeted!!!!.
Kiriku don kolobi nyansh o ....
Hausa lady smile so nice
This guy casted Kiriku Sha🤣🤣🤣🤣
He really did
Prefect match we need more of this 😂😂😂
Kiriku billionz 😂
God bless you cuteabiola more knowledge
Amen thanks alot
Lawyer Kunle stop disgrace kiriku in public now
Drop more please. God bless your energy.
Droping soon
Laugh has finished me here
Kiriku na like cultist, in give everyone, everyone don collect, in no pity anyone at all😂😂😂
Lol. They must collect
I love you kiruku💓💓❤️❤️
Kiriku is very funny ooo he said so that is why you dey disgrace me for plublic😂😂
E shock me
Naija men mumu too much 🤣 🙏🏿🇳🇬
Kiriku say ''make una flex''😂😂😂ontop zobo o
So wonderful boy
Am I the only one that heard kiriku's new title 😂 Kiriku billions 😂😂😂😂😂
The best in the world
This Kiriku sabi act abeg. Nice combo lawyer Kunle😂
This small boy is funny
Abeg shift......!!!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🍒
Abiola u es encor vénir avec kiriku !qué dieu de protège pour nous ;je te suvre dépuis le bénin🇧🇯🇧🇯
Amen oooo
I love kuruki video
Y u self go borrow small pikin money 😆
Why you self go borrow him 2k 😂😂
Lol
i just spilled water on myself kiriku you're mad
Lol. Stubborn boy
Nice one ..Kiruku is going places,..and the Hausa girl reminds of those days serving as a Youth corper in Sokoto state.
Kiriku no dey disappoint
At all
Ah Wonderful😅😅😅😅
I swear this kiriku dey try 🤣😒😂
Kiriku billions😂😂😂😂
Kiriku dey talk like person wey drunk 😂
The hug ❤️🙌🔥🇳🇬🇭🇷
World best
Thanks alot
Kiriku na original bastard boy... Lawyer kunle you for follow kiriku go house so you fit talk about am.🤣🤣
Him too get wahala
Kiriku : very wise and sharp guy to understanding
The title brought me here
Kirikou Billions
Kiriku say you dey disgrace am for public 😂😂😂
Lol. I tire ooo
You dey disgrace our Billionaire for public ooo 😂😂😂😂😂
Lol. Make him no vex ooo. Lol
It’s so painful 😣 when you can’t communicate with the person you love, Everything turns into an argument as opposed to a discussion to improve and deepen the relationship. But all thanks to Dr Wiseone love spell that helped me through in reunion and making our relationship stronger 💪
Kiriku don finish una here 😆😂😂😁😜🤣
Lawyer Kunle no Dey disappoint🤣🤣👏
How fa I don see agba baller 😂
Lolls 😀😀😀😀nice comedy
Kiriku next time feign to collapse 😂
This is really grate kiriku is something is very good and perfect
Yes. He is amazing
The women is wicked she say let go and correct from the boy
😂😂🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂Omo
You dey disgrace my body😂😂😂 much love from GH
Lol 😂 maybe come and beg tomorrow I will give you lol 😂😂😂😂😂😂
Na 1k wey kiriku wan use pay people school fees😂💔💔
More funny comedy videos ❤️❤️💯💯
Wetin una dey use this guy for pass him age, Kirikru say una dey disgrace am for plupik
E tire me lol 😆
Nice 👍 job
So lovely