This is my first time seeing the one and only Sydney of la la balling like this well he deserves the best for sure because of the position he's today i thank God for him 😊🎉❤ enjoy ur day boss🙌
22:44 “Omo this guys dem try oh, ahh una try oh!” 😂😂😂😂 “so this thing was moving on its own, better juju” 😂😂😂😂 “yes na, after this one you must go church now, you no go go church before? Na the same church we dey go??? “ 😂🤣🤣🤣😂 LISTEN!!! SYDNEY IS HILARIOUS!
I thought it was Sydney that is wedding Omo the greatest gift I can even get is an invitation to come to his wedding and make video 😩🥰and take photograph
You made us see everything bobo thank you I don't really have that time to attend am so busy even if I was free am still not gonna attend; nice watching. Wish them the very best "pray they should never leave each other"
It only Nigeria economy thats not good but the people are doing fine...cashing out. If only the government will reshape the economy, No african country will see our back👌
I was hoping to see Asake one of my favorite musician on this wedding as he is a close person to yhemolee, but anyways nevermind he must be busy with performance on tour😊
I wonder why no one is talking about those rituals been performed. I guess the money has blinded you guys . If someone won’t I will. The grom Yhemolee is a Cultist , ask anyone that is spiritually inclined . Those young women were virgins I know it might look like content but it is not . A big occult practice was done and you all are fine about it . Before you envy anyone make sure you that persons hand is clean .
This is so funny!!!😂😂😂, syndey and papaya be like cat and dog 😂😂😂
This is the first time I’m watching Sydney on UA-cam, I had absolutely no idea he had a UA-cam channel. I’m hooked! It’s so entertaining lol.
Same too
@@Ronda201 you guys should check out others. They’re all entertaining
Hand wey touch my comment won't know poverty amen and amen
Amen
Amen
Amen
Amen 🙏
Amen
I always enjoy Sydney’s vlog…also I loved when sososoberekon gave money to the elderly man..❤️❤️love you Sydney
The wife just dey invincible on her own day, God Abegk 😂
When the husband famous
Same thing on chivido
D husband na hot cake na
Not everyone has that kind of after party energy😂
She made a decision
sydney wan kill us with "oya give them" 😂😂💔
😂😂😂😂
na that picture I dey wonder since
Thanks for explaining it 😃😂😂
Sydney giving to us back to back
Sydney will have to sign an undertaking to prove he’s not dating paps🤣
😂😂😂
Like seriously he needs to
Omooo na that guy wey Dem slap for back bring me come comment section 😂
As Sydney Dey shout give dem yebo I Dey remember those Wale e show e never show o
No one’s talking about how spooky that sh!t at the end is!!??? Omooo!
Bro intense
Beautiful ❤❤❤❤❤
Who else see that guy wen dey chop slaps for background 😂😂😂
😂😂😂😂 I see am
yooooo
😂😂😂😂
I wan laugh die 😂😂
Swrz 😭😭 make person just get money oo
This is my first time seeing the one and only Sydney of la la balling like this well he deserves the best for sure because of the position he's today i thank God for him 😊🎉❤ enjoy ur day boss🙌
I love as Sydney went behind the scene to show us those behind the mask at the end 😂
E sweet me die!😂
Nah money full there 😂❤
Moral : surround yourself with good friends.
Congratulations 🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Ur new home is blessed I tap from ur blessings
Nothing wey you wan tell those bouncers dey stuff money for their bullet proof😂
22:44 “Omo this guys dem try oh, ahh una try oh!” 😂😂😂😂 “so this thing was moving on its own, better juju” 😂😂😂😂 “yes na, after this one you must go church now, you no go go church before? Na the same church we dey go??? “ 😂🤣🤣🤣😂 LISTEN!!! SYDNEY IS HILARIOUS!
Oga na remote control, computer age, no juju at all
Na broke boy wey plait hair e parent dey call irresponsible
Sydney wan use Oya give them finish us🤣🤣 I love it😩❤️
My favorite 😍 thanks for dropping the vlog ❤
See as I Dey enjoy every part of d event like say I Dey de 😂
I thought it was Sydney that is wedding
Omo the greatest gift I can even get is an invitation to come to his wedding and make video 😩🥰and take photograph
Sydney plsss I would love to see the white wedding vlog too😢
The end was so beautiful 🥹 I can’t wait to
See money even some people nor get 1k for account like this oo but see money for just one person marriage 🤦♂️😭💔😂
Like me oh😔
God no go shame us🤲
Na why you need hustle 😊
@@user-uw4rx1ks7z No be today person dey hustle oh.. Na make hustle pay naim be my prayer 😌😁
OmG Sydney is hilarious 😂😂😂
Las las u don finally post I've been waiting like 4ever 2 watch a new vlog 😊😊
That pics got us all on choke hold 😅😂
Your taping was fun to watch, aside the "ÓRÒ" thing going on.😂
Dem be stone one person one bundle Hin dey avoid ham😮😂……. Hin dey cwayzzzz???😂😂😂😂😂
14:25
See d one you now took -Papaya 2024😂
Yhemolee wife shy, she was lowkey on her big day...Happy Married Life!
How Tinubu won believe say we dey suffer😂
immediately i see your voice note for whatsapp i know say you don drop another banger😂❤❤😂😂...
Oh wow! You have his number 😃
@@Blessing.E.godwinNo his WhatsApp channel
@@Blessing.E.godwin he meant on his WhatsApp channel
Sydney don charge finish 😂, e come dey shout fire 😂😂😂
Sydney no be serious person 😂😂😂
You made us see everything bobo thank you I don't really have that time to attend am so busy even if I was free am still not gonna attend; nice watching. Wish them the very best "pray they should never leave each other"
Despite there is nothing between you both but i can feel the chemistry ⚗️🧪
I have been waiting for a new video since 😢 and this is really nice 😊
This Vlog is a banger
Sydney I love your vlogs
It's so entertaining
Please do more vlogs I'm getting obsessed 😅
WHO ALSO SAW WHEN THAT GUY CHOP SLAP 😂
And them say money nor dy Nigeria 🇳🇬 oo 😂💔🤦♂️😭
omo make them dey play
Bro see as them dey use money do competition at person pikin wedding 😌
@@Bobby_Rockline omo 🤦♂️💔
It only Nigeria economy thats not good but the people are doing fine...cashing out. If only the government will reshape the economy, No african country will see our back👌
@@Brazil002 aswear bro 💯
I am so happy that he never invited vdm ! No body go drag the invitees. Congratulation and sydney ❤❤
Officer woos finally talk like normal person, why broda shaggi no slap am so he fit go back to stammer way 😩😄😩
I was just smiling all through the video 😩🤭
Money jst full everywhere
Sydney dey give us exclusives😂😂❤
7:10 why they slap babe like that 🤣🤣?
I was hoping to see Asake one of my favorite musician on this wedding as he is a close person to yhemolee, but anyways nevermind he must be busy with performance on tour😊
Actually 🫠🫠
E dey tour
Omo Sydney is the father of vlog👏❤️❤️
lagos people and show biz 5&6 cos what was that towards the end😀😀
Nobody is talking about poco vibes ,he actually took the party personal ❤😂
all of una no get mind to dey spray nira again😁🤣🤣
Shey na knack Sydney won knack nii ....con dey wyn us say nothing happened who una dey wyn
Finally saw my brother😂😂😂odogwu spending Euro ❤
I've been waiting 😂
I saw you vlogging in someone else’s video and I expecting you to post 😂.
Sydney talk truth you nor spray ooo😂😂 new update if them invite me for party🤔🤔
7:04. Who them de slap for there ?? 😂😂😂😂
😂😂😂 na true ooo watin your eyes find go their 😂😂😂😂😂
@@ojeladesegun5018 😂😂😂😂
hin wan steal money
😂
Good wedding party. I wish them the best. But, I hope they also prepared for the virtue of marriage.
Fekomi just Dey enjoy with infection people money 😂😂
Davido’s team dh represent everywhere ❤
Amazing together man 🙂🙂
Wait ooh na wedding be this abi na money party
So sdyney no spray na noice he come make,,,
Can't wait 😁
Amazing stuff 🎉❤❤. Tough
This wedding be like festival 😅
Who else noticed the money 😆😆😆😆 my brain won bust 💣💥
Dem turn wedding too club shutdown
Who notice say hand dey touch person for background
Left hand
Came to UA-cam because of this blog 😅😊
I really enjoyed the vlog😊❤️
Hmmm and I dey this same country the find 3 square meal so difficult to afford God abeg ohhhh 🙏🙏🙏.. congratulations to you guys though
Una wedding too dey dey rough. Wetin happen.
I love you too much Sydney
Wasn't it just last month, there was a protest in Nigeria against hunger???
So where all this money con come from?
👊🏾🇳🇬👊🏾🇳🇬!!
Una dey here😂
My guy Quotilla at the end 😅
I just love papaya❤
I love this ❤
If I dey watch this thing for too long oppression go kill me
People get money chi😔❤❤
Papaya had so much fun😹
If u also noticed the guy they were slapping at the back by the guy on white native with dreads like this.
Papaya doing advert 😂
I wonder why no one is talking about those rituals been performed. I guess the money has blinded you guys .
If someone won’t I will.
The grom Yhemolee is a Cultist , ask anyone that is spiritually inclined .
Those young women were virgins
I know it might look like content but it is not .
A big occult practice was done and you all are fine about it .
Before you envy anyone make sure you that persons hand is clean .
Oh boi nor invite me nar wah ohhhh 😂😂🇸🇱✅😭
7:06 but why Dem dey pursue that guy na😂😂
Sydney i love you bro ❤❤you always give me joy 😊😊
Omo money day dis country oh na I day look for 100k since how many month now 😩 God abeg 🤲
Omo😢😢
Finally 🎉🎉🎉
8:38 8:38 money traveling 🏃♂️
For that side money na really water 😂😂
Shey na money them come spray for here niiii
I shall never be broke in my life