watching this video reminded of few weeks back when some guys jumped me and collected my phone.... and people be telling me that my face is too calm and that was why I got targeted ( very annoying thing to say) till now I still don't have a phone. Imagine celebrating Christmas and New year without a phone, phone that I just got, and it has not spent up to a month with me. Things like this needs to stop for real, I know how weak and drained it made me feel. Now I have to be frowning on the road unnecessarily just so I won't be a "target" .
I’ve been following bae u all season but I’ll say this is the best season seeing dj chicken 😂😂😂
Exactly
Bae U is one of the best content creators in Nigeria 🎉 he’s not getting the hype he deserve.
Mad combo 😂😂😂😂😂😂God bless you all more beyond your expectation amen ❤
My love for dj chicken no be small❤❤❤😂😂😂😂 abeg feature more of dj chicken on more skit
Who came back after the interview😂😂
😂😂😂me
😂
😂😂
Me😂😂😂
😂😂😂
Na so chicken hand spoil...Dem wicked this guy oo
9:37 is the best scene. Apprentice iku pa é leni
lol😅oga mi metete 😂😂😂😂😂😂😂😂😅😅
Who’s here for chicken and cultist 😂😂😂😂
Me ooo
Me too oo I never expected chicken acting he is so good 😢😂😂
OBARAKA 😂😂
@@oshodiibrahim-cj3ni3:03
Obaraka family
First thing I download it and watch it later with my bae❤😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤🎉🎉🎉
Let the single breath
Oya sit down make I teach our Metete... I like u so much😂😂😂😂😂
Wahala international 🤣😂🤣 shakababu 🤣 cultist dey follow u talk 🦜 u dey Jose's🙌🙌41TEB NATION
Abeg nah dj chicken we wan Dey see abeg 😊😂😂😂
Dj Chicken dey normal here o😂😂😂😂
Chicken 🍗 done crazy 😜 😂🤣🤣🤣 but Cultist Na Legend 😂🤣🤣🤣
That on colos guy na werey 😂😂😂
Swrs 😂😂😂
Bae U is so good and talented❤❤
watching this video reminded of few weeks back when some guys jumped me and collected my phone.... and people be telling me that my face is too calm and that was why I got targeted ( very annoying thing to say) till now I still don't have a phone. Imagine celebrating Christmas and New year without a phone, phone that I just got, and it has not spent up to a month with me. Things like this needs to stop for real, I know how weak and drained it made me feel. Now I have to be frowning on the road unnecessarily just so I won't be a "target" .
sorry o
Isbae u 😅😅😅 u no Dey alright at all. Thanks for making me laugh 😂 hard
Na all the tools wey dem use for chicken then na e he Dey list out o 😂😂
This chicken na werey y u dey shout eyin fanz mi o con dey look up ,ur famz dey heaven dey play my famz 😂😂😂😂
Please when will Bae U know that streets is not for him😂😂😂
Until he loose his left hand and his pot belly 😂😂
@@AdisaRemilekun-sq7gl lol
@@AdisaRemilekun-sq7gl😂😂😂😂😂
Chicken Dey always gimme 😊joy 😂
First time seeing dj chicken behaves normal
Omo chicken done turn handyman 😂😂😂😂😂
Wahala wahala wahala wahala wahala 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Metete🤣🤣🤣wahala ti wa😂
I love this conbo ❤❤❤❤❤
I’m here for dj chicken and ogb cultists
Dem Don Metete Youuu😂😂😂😂
Aare ika laugh alone always crack me up
Who noticed the way cultist was almost laughing?😂
When dem do this video? See my chicken oo ….my fans 😂😂😂😂 am here because of Dj chicken oo nobody
Funny how both of them were talking to each other on phone 😂😂
OGB voice, damn changed everything 😀
Am here because of oyekun meji mr Nigeria 😂😂
That guy said "Shofel" 😂
Love from this side ❤❤❤❤❤
Bae u don chop slap we’ll well o😂😂😂😂
Guyyyyy 😂am here for chicken my husband 😂😂🤘My slime ❤👿
Luv des😅😅😅😅 3:48
Dis dj chicken hand no fit straight again o. Be like na charm dhey hit dis guy
Omoh just wow 😂😂👏👏
Abeg make una carry dj chicken trabaye , the video sweet
Bae U Barbie na foolish guy see how he use metete laughter kee me here🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Bae u ti collect😅😅😅
good and nice work ,u don metete you need real 2023 lamba
Ahhhh ogb you no go finish my data😊😊😅
I’m here because of chicken 😂❤️🔥
Chicken nah better actor ajeh 😂😂😂❤❤❤❤❤❤
Oh my God DJ chicken ❤❤❤❤
I’m here because of dj chicken
Aare ikka😂😂❤
Idamu lekki 😂😂
Wonderful. You too good BaeU
Laughing wan finish me here 😂😂😂
Dj chicken nah fine guy o😂😂
Shanka later achieve phone lol 😂😂😂
Aare ika dey try small small 😆
Bae u don see waiting e never see before 😂😂😂😂 Doh 😂😂😂😂😂😂
Ogb you are. Good
Dey play 😂😂😂
Chicken never mad for here 😂😂
The recent vd you go know say he don truly mad 😂😂😂
Be like hand still dey pain Aare ika oo
Bae U phone is already in Abuja 😂😂😅
Eyin fans mi, are ika
I done laugh pa 😂😂😂😂
Obaraka family where una Dey 😂 use me as like button for obaraka
Ahh ahh dey play my fans😂😂
I love this guy OGB
Love this fr!
Chicken make me watch this 😂😂
Both me 😂😂😂
i love dj chicken ehnnnnn eyin fans mi
Na only chicken I come for 😢😅😅😅😂
Omo.
Chicken ❤
😂😂😂 love this ❤
On colos guy for me 😂😂
Nah chicken carry me come here lol 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Love this ❤😂😂
You go collect wotowoto😂😂
Bae U ....metete😃😃😃
Boss abeg that movie wey you shoot dey chop for each scene,abeg I need the title
Omooooooo chickeennnnnnnnnn🎉❤😂
Am here for on colos
Them don give am lever 😂😂😂
Bae u don suffer 😁 for street mummy boi 😄
Off that your light oga😅😅
I love this 🥰❤️
😅😅😅😅😅😅 chicken ooooo
Chicken omo weyrey
Chicken me🤩
I don laugh tire 😂😂
Na cos of chicken I watch am 😂😂
Has I see chicken I say make I rush come watch my joy giver❤❤😂😂
Omo 😂❤❤
When chicken still normal for content 😂😂
I’m here for dj chicken 😂😂😂😂
Me too
Metete kee u der🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Chicken werey😂😂
Na because of chicken I watch am obaraka to the world
Oyeku meji ❤
First to comment and like 😂
Dey play my fans 😂😂😂😂😂😂