Chop Daily x Soundz - Down | BTS

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 1 жов 2024
  • Behind the scene performance video shoot, shot in Lagos, Nigeria by Blaqeditor
    Watch DOWN Performance video; • Chop Daily x Soundz - ...
    Download/Stream Down; fanlink.to/Sou...
    Listen to my songs on:
    Apple Music: music.apple.co...
    Spotify: open.spotify.c...
    Soundcloud: / soundzonthis
    CONNECT WITH ME:
    Instagram: www.instagram....
    Twitter: / soundzofficial
    Tiktok: / iamsoundz
    Snapchat; Soundzonthis
    DOWN LYRICS :
    Ibi oju olomo o to
    Je’n gbe e lo si Ibi oju olomo o to... ( English meaning: Let me take you to where the eyes of your parents won’t reach you )
    Soundboy fii dgyal dem forever ah
    My body dey hot o Sade
    Want to give you soft o sade
    Make i love you tender
    You be last card
    I no dey rush o, oh na na
    E be like say you want to koba me
    Me wey I wan blow globally
    But if you no go tell nobody ah
    Then I got no worries ah
    Baby Come put it down on me ah ah
    Come put it down on me ah ah
    Me no nobody afi know whatsup
    Nobody afi know was popping
    Baby Come put it down on me ah ah
    Come put it down on me ah ah
    Me no nobody afi know whatsup
    Nobody afi know was popping
    Come put it down , down down oh
    Put it down , down down oh
    Put it down, down down oh
    Put it down, o di Dan Dan oh
    Come put it down , down down oh
    Put it down , down down oh
    Put it down, down down oh
    Put it down, o di Dan Dan oh
    Fendi and Gucci na the next stop
    Baby look good, baby dress up
    We go pick two when I checkup on you oh
    But, Shey make we keep an on a low low
    Paparazzi go wan take photo o
    Baby come show for my side like pronto
    When you come, you go ride my motor oh
    Baby Come put it down on me ah ah
    Come put it down on me ah ah
    Girl nobody afi know whatsup
    Nobody afi know whatsup
    Baby Come put it down on me ah ah
    Baby put it down on meeee
    nobody afi know whatsup
    Ehn nobody afi know whatsup
    Come put it down , down down oh
    Put it down , down down oh
    Put it down, down down oh
    Put it down, o di Dan Dan oh
    Come put it down , down down oh
    Put it down , down down oh
    Put it down, down down oh
    Put it down, o di Dan Dan oh
    (Funwon Vibezzz)
    #Soundz #Chopdaily #Down #Afrobeat

КОМЕНТАРІ • 7