@ as u no sabi anything about makeup why u no go comment rubbish ??? Imagine d eyeshadow look …looking unblended and u still Dey comment beautiful…na u b d greatest Olodo of all time …assuming u Dey sensible and ur eyes Dey work well u for see say d makeup no make sense ..Bt base on say u Dey suffer from myopia u no go fit see well … ode Mtcheew
@@fabulous_omogeur eyebrow and ur eyeshadow is not looking professional…check ur brow bone even ur eyeshadow u did not blend it well …the separation between d two colors u used for d eyeshadow is not blended
Nice. This was so helpful. Thank you 😊
Thanks for watching ❤
So beautiful 😍
@@GodwinAdaezeRosemary-ol1kg Thank you, my love 🥰🤭
Que linda mujer madre mia eres muy hermosa mi cielo una muñequita de verdad❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Mil gracias 🤭
Eres un cariño ❤❤
Na wa oooooo..u just wasted my data watching..
How?
Bad belle people just full everywhere.
But at least you stayed this long 🤣
Abeg shift instead of you to say thank you 🧐
Olodo 🙄